Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,135 members, 7,977,267 topics. Date: Thursday, 17 October 2024 at 01:02 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me (656 Views)
'Cannot Tell Me This Isn't A Fix!': Man Utd Fans Fume At Champions League Draw / Rio Ferdinand On A Media Tour In Lagos, Visits Computer Village (Pics) / 'FIFA VAR' Introduced In Village Football Competition In Imo State (photos) (2) (3) (4)
Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by jambor(m): 8:38pm On Jan 02, 2021 |
Abeg who know where my village people dey make he tell me, so that we go fit negotiate. Wetin I go do for/or them, one cut for a whole week. |
Re: Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by dollytino4real(f): 8:41pm On Jan 02, 2021 |
ur village no get name? |
Re: Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by jambor(m): 8:44pm On Jan 02, 2021 |
dollytino4real: how go fit take upload pics here, make you no wetin I dey talk |
Re: Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by extol1(m): 8:46pm On Jan 02, 2021 |
jambor:you need to make sacrifice to the gods of your village people. and if i can hear what they are telling me to inform you is to make a sacrifice of funding my account. period |
Re: Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by dollytino4real(f): 8:48pm On Jan 02, 2021 |
jambor:no need to upload pic just mention ur state people will help u out |
Re: Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by OlayemiAshraf(m): 9:01pm On Jan 02, 2021 |
extol1: Oshey babalawo..akika..awon eleye..baba agba .. flying without wings...replica of doctor strange...I sight you |
Re: Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by extol1(m): 9:06pm On Jan 02, 2021 |
OlayemiAshraf:lol, no dey hail me. just tell him to do as I say and he will turn around. in fact he will buy Benz |
Re: Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by donbachi(m): 9:11pm On Jan 02, 2021 |
E be like u don use 100naira play 1 week bet wey come out 20million naira..many don enter,e remain just 2 sure games. |
Re: Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by jambor(m): 9:59am On Jan 03, 2021 |
donbachi: guy betting life nor balance oo. I won still share story the way wen people dey share o. since I nor fit do Yahoo so. |
(1) (Reply)
See Why Arsène Wenger And His Wife, Annie Brosterhous Separated" / Today's Free Prediction / Lille Pips PSG To French Ligue 1 Title
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |