Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,856 members, 7,952,474 topics. Date: Wednesday, 18 September 2024 at 04:05 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+/Other Sports) Betting Season 15 (1272075 Views)
Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (158) (159) (160) (161) (162) (163) (164) ... (2436) (Go Down)
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:00pm On Jan 10, 2021 |
IfyGram:my mind dey tell me say na mooojy get this account (e shock una ) 1 naira u no go see.....bst! 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:01pm On Jan 10, 2021 |
IfyGram: 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by oluwadabira111(m): 11:02pm On Jan 10, 2021 |
IfyGram: IfyGram: 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:02pm On Jan 10, 2021 |
IfyGram:see simple subjects wey he write and he still get 200 Na betting and begging for crumbs full that him oblong head 3 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Lucremoy(m): 11:04pm On Jan 10, 2021 |
HakimZiyech:This guy what is your problem 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:08pm On Jan 10, 2021 |
IfyGram:Stop misquoting me!! I said you (ifygram) won't get N1 bcus u are a bst! 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:09pm On Jan 10, 2021 |
Melaye:You wey drop out from sec school....mtcheew 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:11pm On Jan 10, 2021 |
HakimZiyech:stfu scammer oshi If na me be mooojy i go hunt u down and make sure u rot in jail 2 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by justwiseass: 11:11pm On Jan 10, 2021 |
1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Joeblaze26(m): 11:13pm On Jan 10, 2021 |
waploger:How do you check the individual stats then? 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:13pm On Jan 10, 2021 |
justwiseass:na me be driver sha so u no go follow us dis nyt be that 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:13pm On Jan 10, 2021 |
Melaye:no wonder u nvr make am for life...poverty really finish work for ur body.. 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Tolu181: 11:15pm On Jan 10, 2021 |
HakimZiyech:you just dey insult MOOJY 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:16pm On Jan 10, 2021 |
HakimZiyech:i sha no steal from my fellow hustler Ewure Gambia |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:17pm On Jan 10, 2021 |
1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Tolu181: 11:17pm On Jan 10, 2021 |
Melaye:Ewuhausa1 so na you be melaye 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:18pm On Jan 10, 2021 |
Tolu181:You don mad finish....no go drink gutter water o! 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Tolu181: 11:19pm On Jan 10, 2021 |
HakimZiyech:God help your soul 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Tolu181: 11:19pm On Jan 10, 2021 |
HakimZiyech:na ewuhausa1 be that 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:20pm On Jan 10, 2021 |
This thread is toxic.....signing out....vooommmmmmmmmmm 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by waploger(m): 11:20pm On Jan 10, 2021 |
Joeblaze26: espn 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Jabhunter: 11:20pm On Jan 10, 2021 |
I remember when jp bin de ginger mo.oojy to allow am enter court track nnu0000 make him sleep for cell because of him loan Na me tell you to calm down then self 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by waploger(m): 11:20pm On Jan 10, 2021 |
Lorayne: yea 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:21pm On Jan 10, 2021 |
Not a bad day but i was denied hundreds of thousand by ajax and gent differently on two different ticket. Juve came through, more reason's i keep shouting for my CR7. I have never lost a bet with CR7 in action. My all time best player 5 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:21pm On Jan 10, 2021 |
Tolu181:Hw u take know? Clear my doubt 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Tolu181: 11:22pm On Jan 10, 2021 |
HakimZiyech:your mum just called me and told me I hope that clears your doubt 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:24pm On Jan 10, 2021 |
Jabhunter:me been wan pay o, but those nonetities just dey talk trash....I use d cash do giveaway with my "threadowner" for december., 4 guys even mail me codedly and me give dem 1k each. nigga, me no broke...na just online faje. 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:25pm On Jan 10, 2021 |
Tolu181:Your sis picked the call unfortunately, she's my fav ashana. 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:25pm On Jan 10, 2021 |
Tolu181:Even u no even know ur problem 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Tolu181: 11:26pm On Jan 10, 2021 |
HakimZiyech:na lie go kill you 2 Likes |
(1) (2) (3) ... (158) (159) (160) (161) (162) (163) (164) ... (2436)
➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals 2020 ➜ ➜ ➜ / EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian Seller / Football Betting Season 8...AGE!!!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |