Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,198,450 members, 7,968,222 topics. Date: Sunday, 06 October 2024 at 09:17 PM

Football (+/Other Sports) Betting Season 15 - Business (423) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+/Other Sports) Betting Season 15 (1278353 Views)

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (420) (421) (422) (423) (424) (425) (426) ... (2436) (Go Down)

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by IfyGram: 9:53pm On Jan 24, 2021
OgwuEgo:
do you have a degree?

na 200 johnpaul knack for jamb 2015, the guy no smell uni grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 9:55pm On Jan 24, 2021
Omo this goal wey Valencia use score Atletico Madrid na die. World class something.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 9:57pm On Jan 24, 2021
NegroAcheiver:
The Werey shock say I Sabi him name. See as him edit am comot. grin Cc: Jabhunter
grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by OgwuEgo: 9:58pm On Jan 24, 2021
if dem ask you now, you be funny man, no wonder na lux soap be your only girlfriend, hungry boy.
NegroAcheiver:

I hear say no single fertile land dey on top your bald head? Abi your piggyvest money no reach for you to do hair transplant? Chukwudi wetin happen?
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Ekemeze: 9:59pm On Jan 24, 2021
.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 9:59pm On Jan 24, 2021
IfyGram:


na 200 johnpaul knack for jamb 2015, the guy no smell uni grin
Make I shock you; I used that result take write post-jamb for imsu nd I was given admission tongue
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by AmehHAS: 9:59pm On Jan 24, 2021
100trillion:


Look in the mirror and ask the person you see.

�, I know you’re waiting for crumbs-time that’s why you’re still up. just say the word ‘I need crumbs’
Let me show you some mercy
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by OgwuEgo: 9:59pm On Jan 24, 2021
maybe na him make Justice Okoroafor give am clerk work make e dey help am wash car and carry bag for am.
IfyGram:


na 200 johnpaul knack for jamb 2015, the guy no smell uni grin

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by emmyboy162(m): 10:05pm On Jan 24, 2021
Fuvk Napoli!
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 10:06pm On Jan 24, 2021
One of my nigga from this thread just yarn me good news.....higher higher bruv, that job go take u to places whey go double ur income nd reduce ur stress!

God grace no go ever depart from u..make i kokoboss this night wink
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 10:06pm On Jan 24, 2021
OgwuEgo:
the broke guy wey use him papa for rituals wey no work.
Chukwudi why e come dey pain your papa? Make una help me see this jobless 'millonaire' oh. You say you get money for piggyvest account but you still dey disturb me wey you call broke. Na so your life useless reach Chukwudi
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 10:09pm On Jan 24, 2021
Fucking week for me, 6 games all cutting one.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 10:09pm On Jan 24, 2021
OgwuEgo:
if dem ask you now, you be funny man, no wonder na lux soap be your only girlfriend, hungry boy.
Na only people wey don reach 500level for yaba left na him go fit understand wetin you just type now. Chukwudi the jobless paedophilic clout chasing and lastly bald nincompoop. E sure me say your level of schooling still no fit make you understand most of wetin I type without a dictionary grin

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by motta(m): 10:10pm On Jan 24, 2021
Joeblaze26:
Quit the unnecessary mentions bro...I'm sure you're very much aware of the guys that does this business on this thread...Pls stop the nuisance undecided

cc Stephenmoka4 Motta Timilehin Latidoh1

Kindly mention the aforementioned monikers next time. Thank you
thank you sir
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by OgwuEgo: 10:13pm On Jan 24, 2021
I met someone from this thread in my village, his dad is rich but na calm and quiet guy, unfortunately we met under the wrong circumstances. I wish he will be my friend, he also has a pretty sister I like.
100trillion:
One of nigga from this thread just yarn me good news.....higher higher bruv, that job go take u to places whey go double ur income nd reduce ur stress!

God grace no go ever depart from u..make i kokoboss this night wink
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 10:15pm On Jan 24, 2021
OgwuEgo:
I met someone from this thread in my village, his dad is rich but na calm and quiet guy, unfortunately we met under the wrong circumstances. I wish he will be my friend, he also has a pretty sister I like.

chief chief wink
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by DieRich5: 10:17pm On Jan 24, 2021
NegroAcheiver:

This one wey you no dey down. E good. Life happens to us all but we gats fight until we breathe our last. More strength and grace to you bro
yeah bro...... thanks
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by phranklyn92(m): 10:17pm On Jan 24, 2021
Atletico Madrid coming through
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by OgwuEgo: 10:17pm On Jan 24, 2021
she give me her number but she no dey take my call, I just tire, fine smallie, her oldman na correct guy sef. I dey find wife.
100trillion:

chief chief wink
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Arrogantmooojy: 10:18pm On Jan 24, 2021
100trillion:
One of nigga from this thread just yarn me good news.....higher higher bruv, that job go take u to places whey go double ur income nd reduce ur stress!

God grace no go ever depart from u..make i kokoboss this night wink
Low budget American

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Samueltemi337(m): 10:18pm On Jan 24, 2021
OgwuEgo:
she give me her number but she no dey take my call, I just tire, fine smallie, her oldman na correct guy sef. I dey find wife.
That explains alot
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 10:19pm On Jan 24, 2021
undecided
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 10:20pm On Jan 24, 2021
OgwuEgo:
my dog monthly feeding allowance go make you big boy. I can employ you if you no know, make I see your account number anywhere you go smell your yansh
Piggyvest you do sotey you deactivate. Anything wey you wan do highest na nairaland e go end. Na because say we dey anonymous na him make you yarn opata. I no go dey surprised say them go burst you now to find out say you be security guard for real life.You wey poverty dey wear for morning come back for night hang you outside dey tell me nonsense. I no get money True, you wey dey money transfer 5k give person here make we see the authenticity of your wealth. No be by mouth. KosiEgo

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by IfyGram: 10:21pm On Jan 24, 2021
100trillion:
Make I shock you; I used that result take write post-jamb for imsu nd I was given admission tongue

Liar! where's the proof?
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 10:22pm On Jan 24, 2021
OgwuEgo:
she give me her number but she no dey take my call, I just tire, fine smallie, her oldman na correct guy sef. I dey find wife.
or d gal no like ur face base on ur bald head ni Chief speak up, make we run face surgery for u na undecided

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 10:22pm On Jan 24, 2021
Arrogantmooojy:
.
Ewuhausa bad guy. I too like this man. Waiting for 100trillio n's comeback

2 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 10:22pm On Jan 24, 2021
OgwuEgo:
I met someone from this thread in my village, his dad is rich but na calm and quiet guy, unfortunately we met under the wrong circumstances. I wish he will be my friend, he also has a pretty sister I like.
see this bald headed pauper your own no dey pass woman matter master of pedophilia


13year old gal na go kill u las las

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Latidoh1: 10:22pm On Jan 24, 2021
Parma abeg. Score goal for your house
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by OgwuEgo: 10:23pm On Jan 24, 2021
I don stop to give people 5k, it's too small, I be bigman, I dey give alert wey bank go invite you to come update your details, if you want am drop account.
NegroAcheiver:

Piggyvest you do sotey you deactivate. Anything wey you wan do highest na nairaland e go end. Na because say we dey anonymous na him make you yarn opata. I no go dey surprised say them go burst now to find out say you be security guard for real life.You wey poverty dey wear for morning come back for night hang you outside dey tell me nonsense. I no get money True, you wey dey money transfer 5k give person here make we see the authenticity of your wealth. No be by mouth. KosiEgo
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by IfyGram: 10:23pm On Jan 24, 2021
OgwuEgo:
maybe na him make Justice Okoroafor give am clerk work make e dey help am wash car and carry bag for am.

grin grin grin

(1) (2) (3) ... (420) (421) (422) (423) (424) (425) (426) ... (2436)

➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals 2020 ➜ ➜ ➜ / EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian Seller / Football Betting Season 8...AGE!!!

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.