Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,139 members, 7,880,575 topics. Date: Thursday, 04 July 2024 at 09:26 PM

Rashfat's Posts

Nairaland Forum / Rashfat's Profile / Rashfat's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (of 23 pages)

NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 9:45am On Sep 21, 2014
Abi my broda. 4k wey get leg, hand nd head 4 letter wey i go print. NYSC dumb small sha, anywhr dem carry me go i dey ready.

Adewunmi84: abi mo ti san ni!!!a no pay o
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 9:37am On Sep 21, 2014
Food science

bimofalad:


At all, just wanna knw my peepz, u r from wic dept
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 6:22pm On Sep 19, 2014
We booku here. Hope no p

bimofalad: Any Unilorite in here?
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 12:51pm On Sep 17, 2014
Happy bday 2 u Heineken, wullnp in gud health and in wealth. Bigger u bro
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:32pm On Sep 13, 2014
Lolz

Akerry: AKERRY's NEWS****** *MR PERO,our riddles master is missing, *Adufesexy Ministry not functional anymore, holy and unholy kisses halted for now * Curiouses promise to turn sodiqyinka to thousandnaire by becoming his secretary over NYSC matters,hehehehe* *''how does it affect the price of garri'' this was the comment made by some jealous guys over MR Rashfat emergence as the MR FTC on the award winning page500. *more news after the commercial break* hahahahaha
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 5:28pm On Sep 13, 2014
I'm okay

dania30:
U bam jor. Abeg chop knuckle grin
I'm good o...u?
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 5:20pm On Sep 13, 2014
Chelsea 4 life. KTBFFH

Nigerdeltaboi:
nice one babe
UP BLUES
*abeg bros serve everybody for house with big fanta and COSTA biscuit*

1 Like

NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 5:17pm On Sep 13, 2014
dania30:
Lol congrats o. Na my space be dt b4 ooo. Chai! But as na u no wahala. D ftc still rub me cheesy grin

As u no dey house dat tym e no o gud make anoda person steal my sis space na hin i con cover 4 u. Hw u dey na
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 1:40pm On Sep 13, 2014
Odeshi

Taiye4Christ:

Hehehehehehe
You go wound o!
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 1:28pm On Sep 13, 2014
Wetin be d news abeg? Me no hear anything oooo

chrisantus25:
Present sir, abeg which news b dt op no b d same news wey I dey hear also cos I no wan belief am
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 1:21pm On Sep 13, 2014
I hear u bros

Horlawoomey: You too make sense padi mi
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 1:20pm On Sep 13, 2014
Plus d 10bottles wey chairmo dey owe me equals 34green bottles. I dey wait oooo

Horlawoomey: so na you carry FTC for the 500th page, I just dey wonder why you dey congratulate yourself...... You are special dude because some people will not be happy about this...... 2 crates of STAR for you.
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 1:18pm On Sep 13, 2014
Chairmo, u dey owe me 3 b4 ooo plus 7 equals 10 Issorai

Akerry: you guys are simply 'the best'. 500 pages don waka,we still dey carry go...@rashfat,Mr FTC,i owe u 7green bottles....*ONE LOVE*
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 11:06am On Sep 13, 2014
Ds wisdom no go ever leave u nd ur household oooooo. Best response

Taiye4Christ:
Just like if our names are not found on page 0, we should be considered inactive, abi?
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 11:01am On Sep 13, 2014
Thank u my guy (but u no be aboki). Dania30 na my sister na (Edo tins). Na d zeal wey she get help me achieve am so. I bet she go too happy.

Taiye4Christ:
First to comment... Na the space wey dania30 book na im you chop so.
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:55am On Sep 13, 2014
We r going thr 2 make a difference. No dey fear u hear.

Idboyostic: hahaha....9ice one but how does it change the price of garri in the market?....*TeethOut
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:53am On Sep 13, 2014
Abi na wetin man go do, but wait ooo, What is d meaning of FTC?

Taiye4Christ:
Apemo‘ra la npe temidiire.

Hilarious “vote of thanks“ there! FTC things, abi?
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:46am On Sep 13, 2014
D yoruba quote

Taiye4Christ:
Hahahaha
Hilarious! Which quote be that?
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:45am On Sep 13, 2014
Edo no dey carry last. Hello! Hello! Hello! Testing 1, 2, 3. All thanks 2 GOD almighty 4 ds grt achievement coz many wished but YOU choose me (na many ppl dey run race but no be all of dem dey collect prize oo, na 1 dey win. Na so e dey Bible), BABA, i'm grateful. A big thank u to d chairman Akerry nd Chairlady Luvlycutesomething something 4 giving me d chance 2 be a member of ds grt family. To all Unilorites on ds thread, i love u all, my fellow Edolites (d heartbeat of d Nation) i love una die. My personal persons on ds thread Horlawoomey, Taiye4christ etc i swear una too make sense. Well, na simple mathematics plus GOD make ds dream a reality. I love u all
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:33am On Sep 13, 2014
Thank u bro... Make Me sef dey c mouth take talk na if all ds jjc wey just come dey talk anyhw 4 future na, make i dey like " i was thr wen d thread hit page 500", u still remember dat my quote na.

Taiye4Christ:
True to your word, you ‘re still around. Have a great weekend too, bro.
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:28am On Sep 13, 2014
What of shoki

jennyesh: About to Sekem
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:25am On Sep 13, 2014
Good morning house, hw're u? Hope u're all fine? Do Av a wonderful weekend
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:23am On Sep 13, 2014
Hmmmm me, EDO boi in nd out, my papa pikin. Lolz........ Hw far na, hw u dey, gud morning

jennyesh: Hmmmm U
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:21am On Sep 13, 2014
Present sir! Hope no p sha coz i don big pass tanke

Idboyostic: not @all....Unilorite abeg where una dey oo
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:16am On Sep 13, 2014
Mo n duro de peji 500. Lolz.........Yoruba ppl wey dey here i hope sey i try sha
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:52pm On Sep 12, 2014
Roger dat

Taiye4Christ:
A simple thing when looked at in a glance becomes difficult. Take your time to critically look it.
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 8:25pm On Sep 12, 2014
Whats d theory?

Taiye4Christ:
Hahahahaha
Honestly, I no settle down read that yoruba part.
That just confirms the theory a friend once shared with me.
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 8:24pm On Sep 12, 2014
Lolz....hw far na

Horlawoomey: see Mr truant
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 6:35pm On Sep 12, 2014
Yaounde

Taiye4Christ:
Welcome, the runaway Rashfat. Where you run go, first. Cotonou? Or Monrovia?

Thank u very plenty


We hail you too, WELLA.

U be yoruba na, u suppose understand


Ewooooo! Oya, come translate this incantation wey you write so. Na only “Temidire“ I understand there (my own don good/better)

u're welcome


Thank you
*makes room for him and hands him a cup of jolly jus* grin
No run go again o.

i no run b4
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 4:15pm On Sep 12, 2014
Here comes d runaway Rashfat. I hail everybody 4 d house, well, apemora la npe temidire. #sits on d floor like an Alfa# Waiting 4 d thread 2 hit page 500. Taiye, enjoy d seat en.

Taiye4Christ: If you are not here when this thread hits page 500, you are on a very looooooooonnnnggggg thing.
*grabs a seat and sits comfortably*
#team half a millennium
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:10am On Sep 08, 2014
Morning dear, av a wonderful week ahead

Titiluvly: Life has no smooth road for any of us; and in the bracing atmosphere of a
high aim the very roughness stimulates the climber to steadier steps, till
the legend, over steep ways to the stars, fulfills itself.
W. C. Doane


A very good morning to you lovely people....Have a Blessed week ahead!...Luv y'all cheesy


Boss Akerry
Nabsprada,,
urchbarbie,.
taiye4christ,,
noordean,
ajgentle,
mr pero,
kalushaiyke,,
sojiboy,,
Dstnd,
Dminister,,
Trendiitee,
Dania30,,
Feyifahm,,
Horlawoomey,,
Lacreamzy,
Claroo,,
Sodiqyinka,
Jennyesh,
heineken,
Meeky,
,ayusco85,
Rashfat,
Niceeric,
sammyblaq.
Anugod
westinfo4040
Idboyostic
Heineken
gbemmie09
navistar
Temmytea70
chrisantus25
mimiy05
satope1
dozzynet

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (of 23 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.