Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,181,776 members, 7,915,174 topics. Date: Thursday, 08 August 2024 at 05:44 PM

Rashfat's Posts

Nairaland Forum / Rashfat's Profile / Rashfat's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (17) (18) (19) (20) (21) (22) (23) (of 23 pages)

NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 2:29pm On Aug 06, 2014
bros, na velouine oooooo or jennyesh because over fine dey worry dem

Horlawoomey: If you have the power to choose one person you want to be posted together with in this great house, who will you choose ?.... I will like to see Nabsprada in person.
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 2:01pm On Aug 06, 2014
i trust u my guy, hope sey u no aboki

fweshblacboai: O Soro dasi nitori a moo bi ase maa pari e,we gonna settle it,trust me.
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 1:53pm On Aug 06, 2014
my guy u don miss, see movie

Horlawoomey: ... Wetin dey happen for here now ?
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 1:51pm On Aug 06, 2014
ds is for d house

1 Like

NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 1:45pm On Aug 06, 2014
ija oko ati iyawo soro dasi ooooo but i'm strongly behind u my dear friend

Velounie:
see u wey I tink say u b my padi.na audience stand u dy instead of u to stand behind me
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 1:33pm On Aug 06, 2014
ds movie go sweet die, wia Horlawoomey my guy, rush come join me watch ds movie remember buy popcorn oooo.

Velounie:
u can explain abi,contunu
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 1:11pm On Aug 06, 2014
November come quick oooooooooo grin shocked shocked

1 Like

NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 12:10pm On Aug 06, 2014
good day house, hope u're all gud 2day? av a wonderful day
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 11:37pm On Aug 05, 2014
Bed calling...... Gud nyt, see u all 2mao by HIS grace
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 11:34pm On Aug 05, 2014
See humility

Claroo: Horlawoomey...I Sight u Ma Oga....Na ma Chairman Akerry be d Original Poster but due to Nairaland Tsunami,we lost d former House.
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 11:30pm On Aug 05, 2014
AjGentle: grin̶̲̥̅̊ Bros ℓ̊ get mouth let me do d asking

oga, no vex abeg
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 11:24pm On Aug 05, 2014
No mind me jare, na better tins my eyes dey see

dania30:
Hahahaha una try o! grin
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 11:22pm On Aug 05, 2014
Cutekemitola: lol hooking up as how nah?

no mind sodiqyinka jare, hin no knw sey na ur uncle wey una loose contact u dey follow talk. Atleast U don tell am d state wey una dey now make i help am ask d next question, which part 4 Ogun jare?
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 11:19pm On Aug 05, 2014
Bros, u no dey tire? Hw many ppl dp u dey check per day? Well, thank GOD sey i check am b4 u. I knw sey she fine nd better tins plenty 4 Africa

Horlawoomey: dania fine no be small, who talk say better things no dey Africa
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 11:14pm On Aug 05, 2014
Sis, wch level? Hin call u hin own u sef call am ur own na wa ooo. E clear sey u be stakeholder b4 ooo

dania30:
Sodiqyinka Sodiqyinka. Sodiqyinka with the small S tongue grin
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 11:12pm On Aug 05, 2014
See my head dey swear, my head dey plait dada. I dey owe u 1 bottle wen we c u hear

Horlawoomey: .... I seee, una no dey carry last for that now. I got one boss during my I T days, seeing him talk alone is fascinating to me, he knows how to speak the pidgin with the correct ryhm
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 11:09pm On Aug 05, 2014
Dem no get choice, Me don go ds 1 already

sodiqyinka: No vex o. Make dem let u go Nysc before u use vexin scatter them o
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 11:06pm On Aug 05, 2014
Bros i dey vex ni jare no mind me but at d end u get wetin u want. All thanks 2 GOD

sodiqyinka: All this epistle just to tell us ur school? undecided
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 11:03pm On Aug 05, 2014
U've missed alot dania30 but i think d PRO
shd be able 2 answer dat question
dania30:
Thank u Rash (see as e sweet)... wt have I missed. I be stakeholder here before o (thank GOD sey u knw sey na b4)grin
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:58pm On Aug 05, 2014
CERTIFIED EDO BOY

Horlawoomey: ... Nice and true words but also hilarious, you go sabi write bible for pidgin
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:56pm On Aug 05, 2014
Young lady, after everything we go still tie d wrapper, so, all join

dania30:
Na back una wan back me abi na tie mbok shocked

1 Like

NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:55pm On Aug 05, 2014
Bros, d last tym wey u use am back aunty dania30 u 4get am 4 her auz, i bin dey dream see myself 4 her auz but i don wake up now

Horlawoomey: ... Yeah, be quick please, dat long one

1 Like

NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:51pm On Aug 05, 2014
Horlawoomey: Una never reply me o, wetin Psalm 127 talk ?

e talk sey unless d LORD build ur auz ppl wey dey build am dey waste their tym nd unless d LORD watch over d city, d watchman just dey do vigil ni ooo nd na because slp no catch am
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:47pm On Aug 05, 2014
Bros d wrapper wey u give me still dey here ooo, make i bring am?

Horlawoomey: ... Oya come make I back you.
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:42pm On Aug 05, 2014
dania30: Una no dy carry me along again o. Page 150 na wa. embarassed

Apologies ma'am, but thank GOD u r back
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:39pm On Aug 05, 2014
Well, gudnyt

Horlawoomey: .... Yeah, now bed calling
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:38pm On Aug 05, 2014
sodiqyinka: lmfao... Wat sch?

ppl call it Better by far but i call it Better from afar. Some call it Unilorin but i call it Uniyonu.
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:27pm On Aug 05, 2014
Yea bro, b4 maria born JESU

sodiqyinka: u be ote. Hw far ur sch? U don do d needy?
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:23pm On Aug 05, 2014
Cool bro

westinfo4040: ok boss I dy outside I one enter inside cos of d cold hw ur area na
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:22pm On Aug 05, 2014
Just checking on u bro.
Na d cold no dey lemme c clearly, u notice am abi

sodiqyinka: waste hope as in?
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:19pm On Aug 05, 2014
Finally, Horlawoomey, mission accomplished
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:18pm On Aug 05, 2014
Guy, if na outside u dey, na sky dey up, if na ur room u dey, is either make fan nd bulb dey up or make only 1 dey.
Bro, nufin much just chillin

westinfo4040: What's up my pple

1 Like

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (17) (18) (19) (20) (21) (22) (23) (of 23 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.