Stats: 3,176,506 members, 7,898,083 topics. Date: Tuesday, 23 July 2024 at 07:30 AM |
Nairaland Forum / Samdav925's Profile / Samdav925's Posts
![]() |
Ugly people and rape na 5 n 6 ![]() |
![]() |
Person go die for this naija and still go hell..Abeg no be Hell raced to power 2 be that |
![]() |
Yeyebrities 1 Like |
![]() |
Una head no correct.b4 u left naija,how many u dey do perday |
![]() |
Obonte the chairman pillar bender |
![]() |
oneluv11:... Abeg add me for whatsapp.09099805683 |
![]() |
Wey the gun...and why him still will chain on parole |
![]() |
Indians no dey kiss |
![]() |
She looks like a thief |
![]() |
If to say the guy na woman she for fine oh ..wait abi na my eyes |
![]() |
CELOMOMO |
![]() |
Haha now I get it..becos this defectors know they cant unsit say Baba.they conspired against him and now is it saraki that will be the next president..ko le work.after the fake declaration of assets saga,,later his kwara thugs wrecked havoc on the banks where many innocents lost their lives..if una vote caliber of ppl like this come 2019.....if I no fit leave this country..I go personally start my own terrorism and show una sege for being dumbos |
![]() |
Nigerians been rocking the jersey even if we no reach any level for world cup 1 Like |
![]() |
I believe this lady wud soon get pregnant |
![]() |
Make una heads no correct this time again..if government gbabs una again...hen..na go be that. |
![]() |
Ask we 90s guys ..we no dey use Puff daddy play 1 Like 1 Share |
![]() |
Why she con write the starboy for pussy abi she dey seduce wizzy ni |
![]() |
This one na angle no be curve |
![]() |
So these their small small yanch don hearam.. ![]() |
![]() |
M.i go take this line shine |
![]() |
Ebi like say na this him frnd kill am ..abi which one be finally wey e dey chorus |
![]() |
Abeg na everything be buhari!!!!! Abi dem swear give una chop ni |
![]() |
Abeg who be mama taraba ko tibero ni... Another nothern female president in the making |
![]() |
Abeg na everything be buhari!!!!! Abi dem swear give una chop ni |
![]() |
Abeg na everything be buhari !!!!!! Abi dem swear give una |
![]() |
Iblad0994: Abi na..Jonathan ko egbere ni |
![]() |
Or handsome but poor |
![]() |
Abeg what of ugly and hansome |
![]() |
Baby pls come ..I ready to love and marry u like that if u still dey single |
![]() |
osazsky: PDP is more harmful |
![]() |
All these people decamping back to pdp are the real enemies of this country..they are the despiradoes in our politics running heter sketer anytime election is approaching.they are the one you find behind most of the high profile corruption crime cases.. and I believe strongly that they are the one sponsoring all the latest attacks and foolish senseless killings in this country lately so they can make people hate this govt. and thus lose power by not voting say baba come 2019.they hate buhari becos he has been trying to collect back monies they stole from our treasury in their 16 years in power.galadima metioned some of their grievances on channels tv and they don't interpret to be fights for the interest of common Nigerian people..I'm not member of any party but I have head and I can think..and if we get so gullible and allow pdp to retake power then we are in for another long ride of corruption and mismanagement. If una like come find me to kill becos of what I wrote come me and my baddest goons dey wait..n na ikorodu we tanda ok.. 1 Like |
![]() |
Na wa o..even my own papa don call me from Dublin or dustbin where dey tell me say as my life con be like this ..that I supposed go commit suicide...but ppl dey try..to commit suicide hard pass getting killed |
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |