Stats: 3,178,363 members, 7,904,427 topics. Date: Monday, 29 July 2024 at 01:20 PM |
Nairaland Forum / Shuddii's Profile / Shuddii's Posts
![]() |
ecolime:. So na evry1 dem go pick......dat ll b Good |
![]() |
wats d update ooooo!!!! |
![]() |
wat happening oooooooo |
![]() |
hmmm! na waha oooo hearing so many things at the same time, does way do assessment centre neva see result, now na another set they go AC.............pls let b precise in wat we say........ |
![]() |
GOOD MORNING,so wat d up date for d assessment tins, av anybody been called? |
![]() |
assessment is sumtin like 30th september 2013 |
![]() |
hmmmm! d interview tin is bck, tank God....dat means hope still dey.... |
![]() |
Bros I need prove oooooo! No wan get hypertension |
![]() |
I need Prove bro! |
![]() |
So, EY still dey call 4 interview..........abeg mk dem call me oooooo!,O boi hp say u no just dey deceive us here........ |
![]() |
Be hopeful and av faith, wat ll b ll definitely b!! |
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5 |