Stats: 3,237,153 members, 8,104,254 topics. Date: Friday, 14 March 2025 at 09:49 AM |
Nairaland Forum / Teejayphillip's Profile / Teejayphillip's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 33 pages)
![]() |
Biglittlelois: Clap for ursef. Shebi u don collect trophy ![]() ![]() ![]()
|
![]() |
God guide u bro.... Keep exploring |
![]() |
Oluwa pls pick my call too... I want to do more for people. I want to touch more lives. Help me in all spheres of life... Iffa no give back to the society, Wetin I gain? 5 Likes |
![]() |
And nah one person born dis one oo... Smh Gedoni just dey browse freely ![]() ![]() ![]() Later now she no go talk say all men r the same. If dem born u well,talk am when Gedoni breaks ur life/heart She’s a disgrace to womanhood 8 Likes
|
![]() |
And where’s the girls father? ![]() ![]() ![]() Btw, fine lil cutie 11 Likes
|
![]() |
Dis one be forming Mr. Easy.... Why dis matter enter front page nah? Admin e b like say u need koboko ![]() ![]() 2 Likes
|
![]() |
Aboki dey search for where vault dey ![]() ![]() ![]() Nah heat for kill am there 15 Likes
|
![]() |
I like his belief..... We are watching 1 Like
|
![]() |
Ramos16: Aswerugod bro.... |
![]() |
Later now e go talk say Nigerians no like am.... If no b naija dey listen to ur music much more,how u wan take dey top chart... All dis our artiste and their ungrateful attitude sha... 2 Likes
|
![]() |
Dollar Governor go scatter dia bank account with plenty dolapo ![]() ![]() ![]() 3 Likes
|
![]() |
Even GREED. May God help us 2 Likes |
![]() |
So Arsenal fit spend dis Kai money ![]() ![]() ![]() 8 Likes
|
![]() |
paradigmshift: Dis local pikin cannot can again sha ![]() ![]() ![]() I guess u r still in sifia pain? U had better go do the needful.... Lagoon ain’t far from u |
![]() |
paradigmshift: Imagine just a month.... U see how wretched ur family is. I nor suppose dey exchange words with a stack bastard like u..... My bingo better pass u ![]() ![]() ![]() Keep barking |
![]() |
paradigmshift: U get data and u r just replying.... It shows how poverty wan kill ur lineage.... U better go on a dey fasting Bastard |
![]() |
Must u loud it? No let people vex for u o Oga Governor ![]() ![]() ![]() All dis people saabi enjoy sha 2 Likes
|
![]() |
hisexcellency34: Aswerugod I guys won’t person with laff here ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Happiness is free. If dat makes her happy,thumbsup 2 Likes |
![]() |
After spending loads of borrowed billions and trillions... Itis well with our states and nation ![]() ![]() ![]()
|
![]() |
paradigmshift: I just confirmed u r a bastard.... Ur mama committed adultery to have u.... No wonder u no get regards for the man wey u think say nah ur papa.... Nah dem seun cause am,kindergarten pikin like u wey suppose dey wash plate get access to internet... Obatala,shopona destroy ur generation and other generations to come... Bunch of bastards.... |
![]() |
paradigmshift: U r cursed already ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Nawah oo... Make unah pity baba nah ![]() ![]() ![]() Make unah no let baba go bankrupt oo 1 Share
|
![]() |
Lol ![]() ![]() ![]() I’m very sure the lil girl will gift the teacher mouth wash cleanser.... Some mouth odour ehn fit reck a whole building. Mouth odour one of the deadly disease
|
![]() |
U say wetin? Owo jonaa ![]() ![]() ![]() 1 Like
|
![]() |
paradigmshift: I nor no say e pain u gan oo.... Oya come lick my ass Ull sure be forgiven ![]() ![]() ![]() |
![]() |
paradigmshift: Pikin like u kukuma dey beat em papa for house... i no blame u.... If ur father is that responsible u won’t point at other people’s father... Poverty kill ur lineage/generation there. |
![]() |
paradigmshift:
|
![]() |
paradigmshift: I see the reason u r a failure.... You don’t need to make reference to my quote.... Type ur own and let peace reign |
![]() |
Thank God they ain’t snapping to commission street roads ![]() ![]() ![]() Working Governor Oya carry go 1 Like
|
![]() |
Church or club ![]() ![]() ![]() All dis our celeb and competition sha.... Nah unah headache. Btw, Happy anniversary 2 Likes
|
![]() |
What if he runs to the highway, and the unknown happens? Is dat a surprise still? Abeg let’s use our brain in the name of surprises ooo,b4 unah go send person hero go yonder ![]() ![]() ![]() 5 Likes
|
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 33 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |