Stats: 3,173,293 members, 7,887,877 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 03:37 PM |
Nairaland Forum / Tonguengineer's Profile / Tonguengineer's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (11) (12) (13) (14) (15) (16) (of 16 pages)
![]() |
INCOMPETENCE IS WHEN THE QUANTITY OF UR EXPLANATION CONSISTENTLY EXCEEDS THE QUANTITY OF UR RESULTS |
![]() |
QuotaSystem:So what will now happen if he presided over that period There will be plenty to spend and save abi? Stop reasoning as if there are worms in ur brain he contested 4times before he finally became the proxy without any layout plan and now I bliv the saying that ONCE A DULLARD IS A DULLARD |
![]() |
PAnaceA7:So wetin dey delay u. U can even tie the knot 2mao |
![]() |
rattlesnake:Amen even if we go do e go reach like next 2yrs with story that touch like captain sef dey dupe pple and him be chain smoker |
![]() |
MVLOX:Naxo my broda 1 Like |
![]() |
Ask4Info:Bros kuku gv the OP ur no so that he will call u weneva he needs a peanut to add on top his t-fare Talking as if taking bus the road na taboo If u like take a bus by the road if u like take am for Park na que Sera Sera |
![]() |
Is Paul really sure sey this wan na artist. Paul don waste money abi he dey under her spell ni. One single track she neva release but she be professional in releasing unclad pix. RUDE BOY RECORD IS GROUNDED ALREADY |
![]() |
Each time I see this oba Lil Wayne or what is his name what always come to my mind is plastic origin because both of them are together like shamese twins no separation technique can separate them. |
![]() |
They should have known better now. Are they not law enforcer too. Nigeria police has been dumb since the day of John the Baptist and so Shall it be till thy Kingdom come 1 Like 1 Share |
![]() |
Seeeeeeee:Reta what? They wan die. Who is the son of an elephant killer where the son of a man slaughterer is. Dey no be mate sir |
![]() |
See as e carry dem like sey e no carry anything. God dey ooo. The guy should go and join the PHCN straight to help there ministry 1 Like |
![]() |
Am unperturbed because it is either he is a zombie or one of the dullard cattle rearers 5 Likes 1 Share |
![]() |
Naxo I dey do group chat with 6 of my friends wey dey Paris cum dey whine dem sey wen dem dey come and there uniform answer was that anytime afta 2019.Smh for bubu He has finally grounded this country |
![]() |
Pidggin:Ur statement should be when we suggest that a ruling president should have at least diploms certificate zombies say they want the one with NEPA BILL thank goodness we ve all see the outcome 1 Like |
![]() |
Bishops10:FYM |
![]() |
Economists wey dey put word for presidio head sef dey fall ma hand firstly He get hear problem he no go hear anything Secondly If he hear them by chance they should tell me how the certificateless Daura President go understand unless it is written in Arabic WE RE INDEED ON A LONG THING IN THIS CONTROL.......BENIN HERE I COME TILL 2019 |
![]() |
Dubai wedding no dey last we don warn dem ask Tiwa and Tunji for more information na dem get experience pass 1 Like |
![]() |
Pectoris:E no fit add one second under this most honorable minister of rocket science and advance darkness |
![]() |
Na this government mumu pass sef Naxo dem dey warn North Korea to about nuclear discharge country wey fit use hydrogen bomb finish daura in flash of seconds. Pple are hungry yet dem dey accommodate nuclear plants which is not meal not for a careless country like ours.i pity the dullard and his zombie |
![]() |
We don enter this damnation bus already na to pray say make we land at a glorious destination remain. Nigeria is in hot soup under the leadership of dullard into and to my amazement Femi Adesina the bubu spokesperson still think otherwise plus the presidio cum av hear problem again so can u know see that we re on a long thing Prices of food are touching the roof already No job No light Gross retrenchment Economy Holocaust Nigeria is finished 2 Likes |
![]() |
Yinmu This Adeosun is the most incompetent of the dullard ministers she didn't even have a clue like her oga and completely inept. I no fit believe anything from the northern president and his cohorts again believe that at ur own peril Which way the economy dey follow come. Benin to ore I guess. Mumu president 2 Likes |
![]() |
Choosing nepotism ahead of egalitarianism will always backfire and I know bubu will come back with a burnt finger for this fucking appointment mark my word |
![]() |
Choosing nepotism ahead of egalitarianism will always backfire and I know bubu will come back with a burnt finger for this fucking appointment |
![]() |
Wait oo.I thought bubu said they are from Libya. Issokay I can understand our mumu president so Taraba, Kogi, Kaduna, Kano are states in Libya. Smh Na Buhari mumu pass for this world maybe he thinks am a zombie too only them can bliv that 2 Likes |
![]() |
naijaboiy:He was in Nigeria to coach team world for the testimonial match. Thank u |
![]() |
Wike d nightmare of d DOG of ubima |
![]() |
Common sense has become an alien to bubu There is a say in g that goes like this that it is when the mosquitoe land on ur testicle u ll realize that not all problems are solved by violence It is xo obvious that bubu and wisdom are enemy |
![]() |
tonguengineer:Conceding defeat worth anything It worth it because ur oga can't even say he can do that |
![]() |
Immunity1:U mumu no be small Go ahead and jail him since ur oga has refuse to do so Smh |
![]() |
Likei:Na xo my broda. U get good riddance and ur comprehension is outstanding |
![]() |
Buratai has been lieing since the day of John the Baptist, Where is the pix of the killed soldiers by the militants? It is only the day mosquitoe land on ur testicle u ll realize stop everything is not by force |
![]() |
Mumu president. 2 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (11) (12) (13) (14) (15) (16) (of 16 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |