Stats: 3,171,223 members, 7,880,822 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 07:30 AM |
Nairaland Forum / Truthissupreme's Profile / Truthissupreme's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (of 29 pages)
![]() |
Craze dey worry una, why not go to your desert naval headquarters and start apprehending Terrorists and stolen zamfara gold Once e reach oil una prick go rise to share loot with EFCC 22 Likes 1 Share |
![]() |
Dem swear for this man? You want to borrow $4billion but you have borrowed and wasted $3billion to find oil Wasted $25billion for turn around maintenance Na past government spend these money too?
|
![]() |
fuckingAyaya:wetin dey mo toto sef To be her sugarboy if she no pay me like hundreds of millions I can't enter her Tufiakwa 6 Likes |
![]() |
Even low lives oyinbo join them Tomorrow they would be shouting black monkey stay in your shit hole and fix it We want fix our shithole now, una support the vegetable |
![]() |
Sonnobax15:Yemi wetin? That one na musician? Her own no pass knpan golo music 1 Like |
![]() |
ladiguy:but why is malami the one proposing to take the states to Supreme Court instead of FIRS That man first craze before or his quota system brain doesn't know the law 2 Likes |
![]() |
![]() Mo that is about 60 I know it's fake news Sha cos him wife fresh pass that granny 8 Likes |
![]() |
Sanusi your faith as been sealed by buhari who is doing the cabal bidding to keep the north from getting woke Warning The commenters below took oshogbo mix no thanks to the op 14 Likes |
![]() |
![]() How the f:ck do you put on sun shade con wear suit with tie inside river ![]() If I be maduka you go ride that okada for this cluelessness 18 Likes
|
![]() |
All this one no concern me, Wike should collect his VAT judgement or no judgement By the time he collect am for 3 months every body go adjust All reasonable states would start doing it, the parasites can keeping bringing #30m and sharing to themselves 9 Likes 1 Share |
![]() |
Cantonese:I have a thriving aluminum longspan production business employing people That's the highest in my field Make dino too reach the highest in his political field |
![]() |
ceede2:na him join package vegetable for zombies in 2015 |
![]() |
berrystunn:no be every body dey your level na Dey your Lane abi he dey pay you 5k to dey your level too |
![]() |
dairykidd:you don high abi Let him enjoy his life yes but e blokos don dey public dey constitute nusiance |
![]() |
berrystunn:mechionu there I have reached the highest level in my chosen field He is a career politician yet can't secure senate seat for himself Atleast I no be blogger 9 Likes 2 Shares |
![]() |
Aboki turning up in their own isi agu to school 260 Likes 7 Shares
|
![]() |
Smallie meeting her mentor Rhihanna Sha the kind frat wen that girl dey ![]() Core Luciferian 10 Likes 1 Share |
![]() |
This one is one of the biggest thief in this regime |
![]() |
Boko Haram would still take all these ones North and technology/science should never be in the same sentence It is a cursed almajiri paradise |
![]() |
This man is a disappointment You don old pass this na, Leave banter for your children you say no, Edward Onoja sef mature pass you 26 Likes 5 Shares |
![]() |
Blackfire:Islam says no to crypto UAE says Bleep it |
![]() |
Yes o Jihadists criminals are governors up north |
![]() |
Hismasterpiece:The difference is my boss is my employer Buhari is my employee as a public servant not my boss 1 Like |
![]() |
Gombe just signed mou as a state with a private company to explore it's gas (if it even exist) Yet FG is masturbating on how to take Anambra and other southern states gas for one Nijeria And probably give same Gombe the proceeds Southerners una mumu never do? 68 Likes 1 Share |
![]() |
Na man you aketi Una fit enforce sharia law with hisbah but asking how it's possible to enforce anti grazing law The regional security should worry about that not you 108 Likes 4 Shares |
![]() |
Nigeria is cursed Same building that gulped billions for renovation 2 Likes 1 Share |
![]() |
Only Yinka odumakin was consistent in all of that The rest are in pains collecting ga.ngbang from fulani 4 Likes |
![]() |
Hangmnk:Abdulathief don't you think getting educated should be your priority instead of masturbating on ipob 59 Likes 7 Shares |
![]() |
DawahToTheWorld:but Na the hut dey feed una for una desert Bring your plate make I put ₦20 4 Likes |
![]() |
North the new Zimbabwe Meanwhile some where in Yola some Fulani criminals are still using their victims Facebook account to post pics after robbing her off her phone 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (of 29 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |