Romance / Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Trypa(f): 4:40pm On Jun 20, 2015 |
jayhans: Victoriabee... hw far, hope say u de cool.. i knw say u go don de wonder wetin go make me call u out by this time but the tin be say i wan tell u sumtin wei de mi mind... see ehn i no know wetin u don do me but the truth be say i don fall in love wit u nd everytime wei i see ur post or any comment my mind de dance shoki...from the first day i see ur pic my eyes cum de affected, like play i was attracted dats y out of all the gals wei i don see na u was selected... all i de ask be say do me the honour of becoming my woman Yours boyfriend applicant JAYHANS ![grin](https://www.nairaland.com/faces/grin.png) LolZ u gat mi rolling on d floor Nice application Hahahaha ![grin](https://www.nairaland.com/faces/grin.png) |
Nairaland / General / Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 4:18pm On Jun 20, 2015 |
MzzTega:
No mind am. Maybe DEM dey riot of hin head again.
Nice diary dear |
Romance / Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Trypa(f): 4:13pm On Jun 20, 2015 |
peeparty: mzztega
wetin come dey do me sef.
I know chabi,u come dey tori tori my hrt
like sai na koni koni love
as I see you so u dey mk my Dada spin like
say na ox fan
when li look ur baka I dey get attention like
say I dey salute Nigerian flag.
iyammi as I see you so
I dey touchlight u till dem go chi chum chin.
How many girls wia u wan woo eh? |
Nairaland / General / Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 4:05pm On Jun 20, 2015 |
MzzTega:
No mind am. Maybe DEM dey riot of hin head again.
Abi o |
Nairaland / General / Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 3:42pm On Jun 20, 2015 |
MzzTega: Lol. E dey pain![](/faces/huh.png)
Maybe you no meet their expectation.
But you are nothing less mehn ![smiley](https://www.nairaland.com/faces/smiley.png)
Choi babe na mi o
Ask am
I dey met to his expectation o |
Nairaland / General / Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 3:41pm On Jun 20, 2015 |
Jollyjoy: galie u funi sha! Mayb u know meet the person expection na. LolZ No o Him don rectify himself |
Nairaland / General / Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 3:35pm On Jun 20, 2015 |
Judeoxide: kai my name come go start the sighting... Lol like my person just type...we sight you too ohh ![shocked](https://www.nairaland.com/faces/shocked.gif) LolZ ![cheesy](https://www.nairaland.com/faces/cheesy.png) |
Romance / Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Trypa(f): 3:32pm On Jun 20, 2015 |
pbs4real: trypa nah me get dis one?![tongue](https://www.nairaland.com/faces/tongue.png)
Lemi ask the gods ![grin](https://www.nairaland.com/faces/grin.png) |
Nairaland / General / Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 1:35pm On Jun 20, 2015 |
Lacomus: wooow you are such a ghosital Camera ![grin](https://www.nairaland.com/faces/grin.png) U got dat ryt ![grin](https://www.nairaland.com/faces/grin.png) |
Nairaland / General / Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 1:32pm On Jun 20, 2015 |
epelumi42: Sweetheart, sorry I've not reached you... My phone crashed and I lost your contact. Hope you're fine.
Im following though, I think, you've not been that active. LolZ u r welcome huni So how u? |
Romance / Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Trypa(f): 1:30pm On Jun 20, 2015 |
hadura29:
Wish bawo, abi I want.... I dey feel jayz ooooh coz u b my Beyoncé....(2baba voice) Oya enter stage go woo mi Prof am to NL peeps Clear throat LADIES N GENTS Dis guy wanna woo mi |
Nairaland / General / Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 1:28pm On Jun 20, 2015 |
kliq: "send followers request"
Care to explain?
Hmm |
Romance / Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Trypa(f): 1:26pm On Jun 20, 2015 |
peeparty:
see as you come spoil everything.
wetin you mean by no take am personnel?
mtcheeeeee u never chi chum chin
mk I catch you for backyard
LolZ
Oya show for back yard make I chin chum chi |
Romance / Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Trypa(f): 1:20pm On Jun 20, 2015 |
hadura29:
9ice oooo ... Chai I wish say na me oooo
LolZ if u wish |
Romance / Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Trypa(f): 1:17pm On Jun 20, 2015 |
pbs4real: u to dey jealous![shocked](https://www.nairaland.com/faces/shocked.gif)
Shoo
Who I dey jealous ![lipsrsealed](https://www.nairaland.com/faces/lipsrsealed.png) |
Nairaland / General / Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 1:15pm On Jun 20, 2015 |
Brytawon:
Sha I was following more than 301 members(all females) last month but I now follow on one... I'm plead guilty. Lmao o abi o |
Romance / Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Trypa(f): 1:12pm On Jun 20, 2015 |
peeparty: waiting Clear throat To d person wia I wanna dedicate dis tin to (PP) loool Since the day wen u com nack mi followers request I come dey follow u bomber to bomber u dey make my head dey swell if I lie eh make rain no fall again till next year I no dey fit concentrate again e con dey aS if u carry my name go do juju anytime wia my father call mi na so I dey respond am with ur name ![cheesy](https://www.nairaland.com/faces/cheesy.png) So tay my mumc fly come back becus of my new madness wia u dey cause check my dp now u go see say na fine girl dey woo u so no be any kind one ![cheesy](https://www.nairaland.com/faces/cheesy.png) how e go be na if we see for back of NL I know say e go make sense No take am personal oo ![cheesy](https://www.nairaland.com/faces/cheesy.png) 2 Likes 3 Shares |
Nairaland / General / Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 1:05pm On Jun 20, 2015 |
Lacomus: hehehe babe you funny die, shey you go fit monitor spirit ? Dat ave been my business since 1985 ![cheesy](https://www.nairaland.com/faces/cheesy.png) |
Nairaland / General / Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 1:04pm On Jun 20, 2015 |
kliq:
Really don't know how that works so I'm innocent ![wink](https://www.nairaland.com/faces/wink.png)
U sure? |
Nairaland / General / Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 1:03pm On Jun 20, 2015 |
|
Romance / Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Trypa(f): 1:03pm On Jun 20, 2015 |
immortalvoices:
Lol![grin](https://www.nairaland.com/faces/grin.png)
Good afternoon dearie.
Still serving oooo
Check my last paragraph i dedicated it to madam na.... Only that I encoded it.
Nice poise on your profile pics.
Shuu tnkz for d pishure Madam own correct No woo anoda girl for here o ![lipsrsealed](https://www.nairaland.com/faces/lipsrsealed.png) |
Romance / Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Trypa(f): 1:01pm On Jun 20, 2015 |
peeparty: ur time start now.oya woo person for here Loool oya make I woo person now |
Romance / Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Trypa(f): 1:00pm On Jun 20, 2015 |
adeh39:
My pikin, I dey teach una how to woo guy nah ![wink](https://www.nairaland.com/faces/wink.png)
Shey you know sey your boobs and ass don dey shoot out now, Guys go dey pursue you up and down ![grin](https://www.nairaland.com/faces/grin.png)
So learn from your Mother ![grin](https://www.nairaland.com/faces/grin.png)
#TEAM SCENT Loooooooll Mumc My boob n ass dey shootout wella ![grin](https://www.nairaland.com/faces/grin.png) |
Nairaland / General / Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 12:58pm On Jun 20, 2015 |
kliq:
We sight you too ![smiley](https://www.nairaland.com/faces/smiley.png)
Guilty of the above or not? ![](/faces/huh.png) |
Nairaland / General / Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 12:57pm On Jun 20, 2015 |
Lacomus: sure, that's why all ma followers don un follow me. Ok na mi be watching u through 3D from now on ![grin](https://www.nairaland.com/faces/grin.png) |
Nairaland / General / Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 12:54pm On Jun 20, 2015 |
Judeoxide(m), agohmamuda(m),
epelumi42(m), kliq(m), Brytawon(m
I sight una o |
Nairaland / General / Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 12:53pm On Jun 20, 2015 |
Lacomus: I'm guilty of diz oo, but no be ma fault d pple wer I de unfollow no meet my expectation. ![cheesy](https://www.nairaland.com/faces/cheesy.png) LolZ u too u dey meet d person expectation9 |
Jokes Etc / Re: When The Ex Is The Make Up Artist ( Photo) by Trypa(f): 12:51pm On Jun 20, 2015 |
Lmao ![cheesy](https://www.nairaland.com/faces/cheesy.png) |
Romance / Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Trypa(f): 12:47pm On Jun 20, 2015 |
![shocked](https://www.nairaland.com/faces/shocked.gif) . Adeh what r u teaching us ur children ? ![lipsrsealed](https://www.nairaland.com/faces/lipsrsealed.png) |
Romance / Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Trypa(f): 12:43pm On Jun 20, 2015 |
immortalvoices: This is it.........
Babe I been wan lie say I be dangote pikin.. But my money no fit buy your love,
Chai Jesus... Babe I been wan tell you say seun and naijaboiy na my paddy but u nor need am
I be farmer pikin.... But nor worry I don dey serve for nysc in Niger state house of assembly....minna. Baby now you see say God don cross me through the border..
But for your sake I go pray, cast and bind for you to love me....... Open your heart my sweet potato, I dey beg you please.... Baby I dey on my knee. No let kingtom take you away from me,
Since wey I see you for nairaland.. Naim my Mind say u too fine pass my mama... Baby your "know know" for nairaland dey burst my brain.....
I just wan tell you say I go love respect and make sure say you dey enjoy your life for ever ... Abeg say yes......
Dedicated to the girl on nairaland whose middle alphabet is the fourteenth alphabet.....
Cc......
Naijaboiy
:-o choi immortalvoice I think say u dey camp Watin u dey woo girl for make I call lanicky now abi? |
Nairaland / General / Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 12:36pm On Jun 20, 2015 |
Tomfrench: hehehe...Dear, it has been rectified Seen |
Nairaland / General / Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 12:33pm On Jun 20, 2015 |
|