Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,222,887 members, 8,053,513 topics. Date: Wednesday, 15 January 2025 at 12:42 PM |
Nairaland Forum / Tvoice's Profile / Tvoice's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 51 pages)
Politics / Re: INEC To Announce Adamawa Guber Results On Thursday - Vanguard by Tvoice: 11:20am On Apr 18, 2023 |
Why Thursday oga titus, una wan shift something abi? |
Phones / Re: 13 Year-old American Boy Dead After Trying Deadly Tiktok “benadryl Challenge” by Tvoice: 12:59am On Apr 18, 2023 |
Sara |
Romance / Re: Couple’s Wedding Set Tongues Wagging Over Age Difference (video) by Tvoice: 5:51pm On Apr 17, 2023 |
Romance / Re: Couple’s Wedding Set Tongues Wagging Over Age Difference (video) by Tvoice: 5:26pm On Apr 17, 2023 |
Godsownfc: Nor be u I marry dat time, u Don forget so soon lol |
Politics / Re: Petition: Tribunal Orders Substituted Service On Sanwo-olu by Tvoice: 5:24pm On Apr 17, 2023 |
Hahahahahahaha, why una dey fear na, una never chichonchi 1 Like |
Romance / Re: Couple’s Wedding Set Tongues Wagging Over Age Difference (video) by Tvoice: 5:22pm On Apr 17, 2023 |
Nor be today e start na, what Regina can do, another person can do better 1 Like 1 Share |
Politics / Re: Adamawa Election: Atiku Alleges Plot To Undermine Democracy, Provoke Violence by Tvoice: 3:51pm On Apr 17, 2023 |
Cromagnon: Seee mumu U be the real definition of a licking condom, shame nor catch u, fear nor hold u, u dey reply my post, if u nor want make thunder wey dey date ogun fire u right now, u better retrace ur Comments |
Career / Re: Must It Be In A Mortuary? by Tvoice: 3:36pm On Apr 17, 2023 |
Las Las na still mautuary, I come in peace ✌️ |
Politics / Re: Tinubu Yet To Show Up For Lesser Hajj Five Days To End Of Pilgrimage In Mecca by Tvoice: 3:27pm On Apr 17, 2023 |
Isiorite, food Don ready oOo oya, why oga pilate never come back? 2 Likes |
Politics / Re: Kogi APC Governorship Primary, Biggest Fraud In Nigeria’s History – Shuaibu Audu by Tvoice: 3:11pm On Apr 17, 2023 |
Cry me a river hehehehehehe Una never see anything, e Don reach when crocodile nor see food chop den d next tin na to dey chop each other 3 Likes |
Politics / Re: Adamawa Election: Atiku Alleges Plot To Undermine Democracy, Provoke Violence by Tvoice: 11:58am On Apr 17, 2023 |
Masama: Something worse Dan end sars and end inec is coming soon, dey are cooking it with their own hand, just sit down and watch how tins will unfold 5 Likes 1 Share |
Family / Re: Is It Bad That I Dress My Daughter In Boy’s Clothes? by Tvoice: 2:39pm On Apr 16, 2023 |
Na so e take dey start, yes it is bad, na from clapp dem dey enter dance |
Crime / Re: Lagos CP Orders Removal Of Okokomaiko DPO Over Extortion by Tvoice: 9:11am On Apr 16, 2023 |
Good one, na dat environment my uncle dey stay, I know d thing dem dey face, they should even change all the police in dat place, some of dem escorted thugs to come and steal ballot boxes, some of them also work with criminals, dat area na another planet entirely |
Romance / Re: I Find It More Disgusting That His Mother Controls Him" - Laila St. Daniel by Tvoice: 1:44pm On Apr 15, 2023 |
Samfloxin: Nor mind am, na to open mouth down wala dey spew trash naim dem sabi |
Crime / Re: Three Nigerians Indicted Over $6m Fraud In US by Tvoice: 1:02pm On Apr 15, 2023 |
Combine crime, ibo and yoruba, oya name checkers food Don ready, how una wan take savage dis wan, I dey wait. |
Politics / Re: Peter Obi: We do not Comment On Individual cases - UK Govt Replies Premiumtimes by Tvoice: 1:01pm On Apr 15, 2023 |
Dem just dey check dis man up and down, na wa |
Celebrities / Re: Portable Mocks Dj Chicken After He Was Beaten Mercilessly (video) by Tvoice: 12:11pm On Apr 15, 2023 |
Toneypen247: Na d same mama born dem, nor be only flock together again |
Crime / Re: Human Traffickers Go Wild As Uk-based Madam Writes Shrine, Vows To Destroy Victi by Tvoice: 12:06pm On Apr 15, 2023 |
SReporters: F, oya make we dey read abc na |
Crime / Re: Human Traffickers Go Wild As Uk-based Madam Writes Shrine, Vows To Destroy Victi by Tvoice: 12:04pm On Apr 15, 2023 |
Na who una say make e read dis tex book? Since d day i successfully graduate from uniben oO sorry unistress I Don vow nor to even look notice board not to talk of dis kind tin, weitin happen sef op 1 Like |
Crime / Re: Lagos-Based Daredevil Armed Robbery Suspects Arrested In Ogun (Photo) by Tvoice: 6:55pm On Apr 14, 2023 |
After dem Don thief ballot box finish, dem go go back to dia primary assignment. |
Politics / Re: 96 Chibok Schgirls Still Missing Despite President Buhari’s Assurance Since 2015 by Tvoice: 9:44am On Apr 14, 2023 |
OK Na still dey hope abi, isiorite, kwantinue |
Business / Re: Over 2m Businesses Die In Nigeria In 5 Years – SMEDAN by Tvoice: 9:41am On Apr 14, 2023 |
Why dem nor go die when even d Oga at d top Don die, if head of fish spoil, every other part go spoil |
Politics / Re: Why Is Sowore Always Attacking Peter Obi? by Tvoice: 9:41am On Apr 14, 2023 |
Omoyele Sowore is a product of a licking condom, he is fighting a lost battle |
Business / Re: CBN To Grab Unclaimed Funds In Banks, Dormant Account Balances by Tvoice: 3:49pm On Apr 13, 2023 |
Thieves, wat if d owners has been away abroad for a very long period of time, mad people everywhere 1 Like |
Politics / Re: Turkish President, Tayyip Erdogan Congratulates Tinubu by Tvoice: 11:25pm On Apr 12, 2023 |
After how many weeks mumu |
Celebrities / Re: Bobrisky Is Threatening To Release My Tape – Yusuf Kareem by Tvoice: 11:23pm On Apr 12, 2023 |
Weitin u find go there before, oya talk |
Politics / Re: Dr. Nuhu Clark Is Dead: Borno Assembly Member-Elect Dies by Tvoice: 4:10pm On Apr 12, 2023 |
Health / Re: Pictures Of Ogun State Tricycle Ambulances by Tvoice: 7:40am On Apr 12, 2023 |
Was dis d best dey could get or I don't understand, if una carry dead body inside dis tin dat person go wake up, I come in peace 😂😇 |
Family / Re: How Dramatic Is Your Mum? by Tvoice: 6:46am On Apr 12, 2023 |
mariahAngel: LOL, she say make I nor narrate her matter, but I go tell only u privately 😁😂😜 |
Politics / Re: WAEC Scratch Card Confirms Sanwo-Olu Submitted Fake GCE Result To INEC - Jandor by Tvoice: 9:07pm On Apr 11, 2023 |
Sammy07: Yes, if u have the person's reg no and details, u can 1 Like 1 Share |
Politics / Re: Buhari Deserves Commendation For Diversifying From Oil – Femi Adesina by Tvoice: 8:07pm On Apr 11, 2023 |
nedu666: He must be high on some cheap drugs 1 Like |
Crime / Re: Policemen Who Flogged & Slapped Man In Emohua, Rivers Arrested by Tvoice: 8:06pm On Apr 11, 2023 |
Make dem allow d man flog dem back, useless police officers |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 51 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |