Stats: 3,180,054 members, 7,909,869 topics. Date: Saturday, 03 August 2024 at 02:17 PM |
Nairaland Forum / Uneks1's Profile / Uneks1's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (of 7 pages)
![]() |
Macayo: lol by d way mak lagos people dey help me find out the cheapest Bukar for lagos! Na dere Uneks1 nd i go dey go chop! #Moneysavingtinz# lolhahahahahah..correct..cos very soon mama and papa go say make you do come show dem your Otepu..save for Marriage oooo Macayo..no time |
![]() |
Macayo: *sipping zobo nd eating akara* mak una come join meBread follow join the Akara?..if not me no chop!..you know how we dey do am den naw..tear ur bread for centre come pad am with hot akara..that thing make brain die. |
![]() |
chrisI: Chai uneks u funny o! as i read ur own logic, i don laff tire! we no go fail medicals o..how far my broda? no worry, 4 medicals the basic tin dem go chek na BP,GENOTYPE, BLOOD GROUP, HIV STATUS..HIV qua..if dem come find say person na +ive..watin go happen..haa dis tin no funny oo..lol..come first..how any of this 'test' take affect your work sef..dis ppl..SMH |
![]() |
Macayo: hahahahahahahahaha! Genotype / am hypertensive! Blood pressure always highBros naw i get HERITAGE plan..dem wan give us high BP before medicals so that we go fail medicals..Taaaaaaaaahhhhh we don catch dem..e no work..lol |
![]() |
Macayo: congrats gini! My dear until Banking school iz over no congrats anytin oh! Lol! Now my heart dey skip for dis medicals ohha Macayo why your heart go skip for Medicals..you get HIV neh..*winks* |
![]() |
Macayo: ok People i was just called by heritage now! I was told to disregard the message! So no cause for alarm! Peace of mind tinz!! Dis people no go kill me b4 i start dis dere yeye work oh!..Guy you wan gimme high BP..see how i don hold my phone since dey speak in tongues..lol..make dem no try dis expensive Joke again o. |
![]() |
Julieccentric:..ha you no like beta tin neh? |
![]() |
Macayo: 180k? Dey can do better jare let dem round it up to 200k abi wetin una fink?#gbam |
![]() |
Macayo: na shirts nd pants now i guess. But i am going to use Ankara for mine! Fashion @ its best lol na ankara suit sef i go bring!....lwkmd..walahi you no well..you go come knock the Ankara with Slippers to match. |
![]() |
MaforBea:SMH for you broda..why the attitude..watz wrong in knowing what the trainin skol is gonna be like..no offense buh relax plsss..me no see big deal der ooo |
![]() |
Macayo: Talking abt training school! Plz can any one tell me the sort of courses we go do dere cause i am coming frm an art background! I just hope na essay tinz cause i go like to just read nd pour but wen 1 + 1 dan enta OYO iz my case oh! Also dis 4 months tingy ehn iz it d duration for all of us or it iz d different batches dat will mak up the 4 months hope u dig!...lol..@Macayo..your own beta naw wey na art background naw..@least you sabi economics and commerce..we we're na science fa..hahahah God dey bro..those we're don do am no get two head ooo. |
![]() |
jboi 08: Does any1 in the house now if HB are thru wit AbJ?Yes they are |
![]() |
miss sparkle: To all doze in ph, congrats..we made it! Abuja n lagos peeps, wish u all da best..2 doze who didn't make it, don't loose ur faith..God has a better plan,just believe!hmmmmm |
![]() |
Macayo: but don't u feel it will be better to stay @ our varios locations cause the idea of lodging us in a hotel nd paying all our expenses is just too outrageous! Better still dey should give me my own money for hotel. I will go nd rent a hut @ makoko. Lol..seriously fa..dats a nice idea..lolz |
![]() |
Macayo: Ha lagos ke!!!!!!!!!!!!! Wetin do the whole abuja? Me no wan go lagos oh! God forbid..hahahahahhahah no worry na for Aso Villa we go do am for abj. |
![]() |
Macayo: all my abuja peeps let's wait for d next line of action den! Hope dem no go say CEO 2 wan see usAbi..God dey Jareh! |
![]() |
Donnal: PH and Abuja peeps please any idea where and when TS would be?..from wat the HR guy said..training skol might be @ Lagos..and it might start from 2nd or 3rd week July..Tentative tho |
![]() |
abuda: Abuja is done. I was the last to meet the ED today. Now the wait for Training school just started. Wish us all the best people.congats jo..buh do you tink dey av plans of dropin any1 again..or derz hope for us all..did mine yesday tho. |
![]() |
Why the sudden Quite on this trend...no 1 is saying anytin again..hope all is well ooo ah. |
![]() |
MaforBea:seriously ooooo..lwkmd |
![]() |
Just finishd 4rm the session with the ED..lasted about 3 min or so..she was not the mean type tho..i tried my best and let Papa God do the rest..the HR guy cordinatin us said this is actually the last and final stage and hopefully he's not expecting anyone droped @ this stage except you av a witch following you from your village..next is medicals and den training skol by 2nd or 3rd week July according to him..God help us all sha..all the best my colleques @ Abuja..see you guys @ the top.. 1 Like |
![]() |
God help me..my meeting with ED is slated for 4pm..duno wat 2 Expect..buh its well tho |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (of 7 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |