Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,177,635 members, 7,901,958 topics. Date: Friday, 26 July 2024 at 06:18 PM

Whodohgeepee's Posts

Nairaland Forum / Whodohgeepee's Profile / Whodohgeepee's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (of 31 pages)

NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:58pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:


Only you wan carry all the babes for this thread undecided

Ashawo man undecided

Man hoe undecided

cheesy
if Dem give me open arms, ah dnt mind! Am open minded! grin
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:57pm On Oct 09, 2015
KeriBaby:
Alert enter?
see question sef! Ah for dey dance if alert no enter?
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:54pm On Oct 09, 2015
goodyboo:


speaking is easy buh writing is hmmm!
me wey nor Sabi speak one inch fa! Ah dey speak am like one yoruba man! grin
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:52pm On Oct 09, 2015
That moment when your topic is on front page! *dancing sekem* view ma topic on front page about Enyeama! tongue *to d dismay of keribaby and elmisti*
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:45pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:



See this deceiver undecided


Mobi18 dear... Don't listen to this fraud o...


Na Faithluv5 e boo be this. cheesy
see ds one agen wan put garri for ma sand sand!!! Okay! Donpsymon hmmmm! Okay! Issorite! We shall see for d boxing ring!i what a pass from messi! Ah dedicate this to faithluv5 and mobi18 and klasiknonie!!!
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:41pm On Oct 09, 2015
elmisti:


Sometimes I dnt knwwch side u ar on, nmust mke u emphasize d word second bah?...but dat aside...you mean whohewogepee want to woo mobi wit his 10mb....see my life in ceremony!...lemme buy him anoda 10mb so he will av enuf wen his wife ayoswit gets her own 10mb too.....
whodohgeepee na! What's ya prb sef? Ah go xchange am give u o!
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:39pm On Oct 09, 2015
KeriBaby:
E dey hungry u but u no fit tongue Just like 4.5gb dey hungry u grin grin
sorry na! Stop lamenting pls! tongue
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:37pm On Oct 09, 2015
elmisti:



Kikikiki.....oya, com modify b4 dem add. You to Nigeria current affairs
mtcheeeeew! Mobi18 na ma love be dat! We don kick start our love career! tongue
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:34pm On Oct 09, 2015
KeriBaby:
Hehehe ehen

The boy wan scatter your family o
He dey try carry mobi18 go do party for whatsapp but mobi18 as a good second wife no gree grin

Him no get better lyrics or enough mb to chase mobi
He was going on and off
U know say na 10mb d guy dey use

Whodohgeepee

o boy see talk! Why relegating her as 2nd wife kwa! Ah like mobi18 no be small o! Na ma bae of life! See ur life keri, to slap u dey hungry me! grin
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:31pm On Oct 09, 2015
elmisti:
Keribaby!....me and u wee fight ooo...shebi u said ntn controversial happnd when I was away ni??...

Oy com nd explain wat hapnd btwn my Mobi and whowhohedo...abi wetin b d niigga moniker sef.....cuz I heard u wr d one putting sauce
na whodohgeepee Ogaade!!! Ur mobi abi, she's now mine... FYI!!! grin
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:28pm On Oct 09, 2015
jatau7:
tirrrr....no b calabar rum b dis ohhhh.....bro hope say una no wan sell us?
we wan sell una buh una too cheap o Jare! Elmisti ma main nigga! Bawo ni? O ti pe ju egbon nla nla nla sneh! grin *to d dismay of keribaby*
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:18pm On Oct 09, 2015
goodyboo:


Nsi Biak aye na?

ibok mmo do bah ooo.

#pain reliever #
mbok nor ayen ibok yak awong!!! grin hope say ah try? grin kikikikikiki!
Sports / Vincent Enyeama Back Home, Trains With His Wife by whodohgeepee(m): 6:25pm On Oct 09, 2015
Still grieving

''Training time with wifey.He that findeth a wife findeth a good thing and obtains favour from God.My. She got me. in my moment of grieve.''

https://instagram.com/p/8ns_Vizauj/?taken-by=vinny2908

51 Likes 1 Share

NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 6:19pm On Oct 09, 2015
KeriBaby:
Hahahaha I like this pattern

I go adopt am Asap grin grin

Abeg I go reply d message u send me on whatsapp soon wink grin


Whodohgeepee angry
bad belleh! Whoooohooo!!! *shows her his ass* tongue ntorrr! Ubiak!!! Utak!!!
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 6:07pm On Oct 09, 2015
klasiknonie:

At times grin grin grin grin grin
e no good o!
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 5:02pm On Oct 09, 2015
Mobi18 can u add me on whatsapp? *just a question o*
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 5:00pm On Oct 09, 2015
mobi18:


fine boo,i quickly stepped out ni jare..i nor go work today
wetin happen na? Service fever? grin
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 4:48pm On Oct 09, 2015
Mobi18! Howdy? Welcome!
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 4:34pm On Oct 09, 2015
Klasiknonie don't telmme u ghost-reading! cheesy
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 4:33pm On Oct 09, 2015
Nawa o! Nairaland fa! Ah can see a guy nd a gurl here playing love right before stakeholders of this forum nd right before ma eyes! Hmmmm! Okay! Issorite! D way d guy take do am sef ehn shows dat he's a real player! Hmmm! tongue

1 Like

NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 2:51pm On Oct 09, 2015
jatau7:
lolz...bro u dey fear to mention her name
she knw say no be fear! Na one of ma fans o Jare! Dem talk say na 10mb ah dey use! Ma fans jst dey find ma talk shaa ni! grin
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 2:46pm On Oct 09, 2015
Yeah!!! Ah greet u all! Klasiknonie, doublelady nd one gurl for here! She knows herself!
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 1:26pm On Oct 09, 2015
mobi18:


lol,no mind am,my guy go die on top trying to impress wid im lil joystick,wen e finish sef,i go ask am,were u dere bf? i tot u were jes about to go in ni..
fenk God say u knw say na JOYstick cos u dey derive enuf joy from am! Donasere jatau7 u see am! See aw she package d name! grin
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 1:22pm On Oct 09, 2015
mobi18:


u c naw oo,wid style u wan dey claim wetin too big for u... y u dey do like that naw,me ke,mother of ur hamaphrodyte,,kai,u din forget say all of dem resemble ur aboki wife,guy stop i no like am oo,person wey c dis 1 go fink say u din upgrade true true,say u no dey fire ur aboki wife again..
ahhhh! Why ar u calling yaself aboki nau! Oya open ya teeth maka see! grin
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 1:22pm On Oct 09, 2015
KeriBaby:
Oga nla How many mb remain grin
see one of d gurls! Dese ma fans knw demselves o kai! Na 6024 MB remain keribaby! grin
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 1:16pm On Oct 09, 2015
donasere:


Na die d rat dey be dat na!!......
Wait ur size go faint am?? #jezasking
ask her na! Person wey weigh 250 pounds befor, ah don reduce her to 58 pounds! grin mobi18
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 1:14pm On Oct 09, 2015
E get two gurls for ds thread wey dey vex me wella! Dem knw demselves sha! Ah don finish wiv one, d other dey run frm me! Dem jst wan take pix wiv me! Awon fans mi! tongue
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 1:09pm On Oct 09, 2015
mobi18:


na u naw,,so because u no sabi play ur game,wey u don born a dozen of hamaphrodyte,na im mk u dey jealous person wey born 2 boiz,be happy for succesful people so it cn get to u too
kikikikiki and u re d mother of d hamaphrodyte! U go blame two of us na! Ur chromosome no too tite! grin
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 1:03pm On Oct 09, 2015
mobi18:


wich type? d big one or d small oen or ur own? i wulda even preferd ur own,buh na finger batt size,e no go reach me grin grin grin grin
kikikikikikiki, abeg donasere nd jatau! Answer ds abeg! When cat sleep, rat go bite him tail, wetin d rat dey find? Mobi18 ah wud get u ur size cos ah no go like make u faint! Service na 28 o! grin
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:58pm On Oct 09, 2015
mobi18:


im ere jare,u know say na wen cat go inside,na dat time rat go comot dey flex muscle.. no mind d wanna be famous by force whoodegoopee wey dey claim fans..na hu dash am fans? e jes dey find my attention.. oya whoowhoo,u garrit,wat do u want? be fast,u av jes 5 mins
wetin be cat nd rat? Who does that? Well, too much animated movies dey worry yhu! Lolz! Mobi18, dnt worry ah will get u lollipop ehn! grin
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:50pm On Oct 09, 2015
Marcelinho:
No i jst enta, moreover i jst dey comot 4 ban. Hw ur side nah
lolz! Ban or prison? U stil dey uyo ba?
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:46pm On Oct 09, 2015
Marcelinho:
Ehya...kpe mbok mokop? idem mfo abadie? Uyai ayen
so u dey here all ds while ba? Well, good am/pm!

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (of 31 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.