Stats: 3,250,404 members, 8,143,112 topics. Date: Thursday, 24 April 2025 at 03:13 AM |
Nairaland Forum / Yemmytcm's Profile / Yemmytcm's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 30 pages)
![]() |
Peace be unto you all ! Diz one wey i dey see crotch and fire in action.... Smh ! ... |
![]() |
Akanbi93: Satanic powers in the heavenlies!holding d admission list containing my name,"HEAR THE WORD OF D LORD;RELEASE IT AND------DDDIIIIIEEEE"diz one wey everything juz dey die,na serious case o my broda. Tis well. |
![]() |
Akanbi93: Satanic powers in the heavenlies!holding d admission list containing my name,"HEAR THE WORD OF D LORD;RELEASE IT AND------DDDIIIIIEEEE"diz one wey everything juz dey die |
![]() |
There is a spirit in man,the inspiration of the lord God gives him understanding #selah |
![]() |
faraaday: dj zee ko lawon eleyi oga ade,, unilag ko jino sile wa gbagbe....na me olamide sing d song 4... omo tamak don dry o, meso i c u...wey ortarico d CSO, BISHOP YEMI, ZIKSTAR, ENGR.,WALEX, Who again o? ehn ehn dt stubborn babe TEAGUE..Where una dey i don miss una o..good morning sir ! #prostrating# me dey salute everybody o. As we dey wait for list ! Abi any info dey ni ? Mastermind i sight you o.... Tis well,i miss my labodz and ortarico o....#walking back to da chapel# i bring you peace |
![]() |
Hmmmmm ....U.I of lyf ! Greetings to da bosses ! Bishop most holy Shakur, what's up na ? Shey you dey read sha ? And how's da ministry,hope you're moving it to da permanent site ? Is there anyone who knows da latest about ASUU strike ? Da thing don do...thunder gan no strike reach all diz |
![]() |
@farano:thanks dearie ! Yeah,I hope for da very best for everyone... Guys,it's nt yet over ! You are gonna get diz ...kip "faith-ing" and work...change courses if necessary,pray...it's all gonna be fyn at da end.luv y'all |
![]() |
Ortarico: Alagbara lo lorun mi, Alagbara lo lorun mi ooo, to ba ti soro, be na lori, Alagbara lo lorun mi.congrats my deacon ! We are in ! I'm happy ....may God help all of our other brothers. |
![]() |
@mathematician,tis true jere,we are children,we gotta bury da matchete and pick up a new sword ..me juz dey play ni o.. @all,i bring you peace and love from yahweh esp the ladies ...me dey joke again ni o. Bishop yemmy. #on my way to jerusalem,prayer tinz# |
![]() |
Now let's do diz ! Everyone,even if you've done it before...write ya aggregate score and course and for those you also av seen(nt on diz thread) write their agg score and course. With that we should av a knowledge of the cutoff range... I am begging ...who goes first ? #holding my pen# |
![]() |
Hey guys,it's enough...teague,okeke,cutesthunk and all others that are being offended ! Personally,i am pleading on behalf of others... I am sorry. I love you all. Dr.genius,ain't it a wonder diz thread turned a warofwords platform. It's okay everyone. If anyone reads my post and thereafter still replies rudely....smh. |
![]() |
[time : 2:12am] ...you pple don make me Laugh tire for midnight. Itz well o..lol.. @cutesthunk,that was mature.thumbs up. @kingsolomon,introduce yourself o,ya dept and score,no come start with sermon here...me be pope gan sef,i no dey bragada ni. I still can't believe diz thread na da normal unilag thread o...happy new day sha |
![]() |
mastermynd:lmao. ..you pple won't kill me. |
![]() |
okeke2: hey i heard from a friends mom who knows a lecturer said dat the cut off is generally low he says accounting is even 66 and will be on the site tommorrow....u didnt hear dis from me cappish??okies,i understand sir. Sebi na tomorrow you talk ? Smh. Tomorrow go kuku come |
![]() |
Diz pple no go kill me with laugh o...oladoya,take am solo and jeje....farano dear,laugh well,tis good ....allof you dey do samuel peters here...smh,me don dey plan to port to pope...GOD BLESS YA HEARTz |
![]() |
Mesopotamia: [eldee's voice]Me i go yarnlol...can't stop laughing. #still on the fried fish matter# |
![]() |
faraaday: ortarico d cheif security officer nd d commander in chief of d armed forces of republic of nairaland,..pre pre shaun! salute to d boss! mesopotamia d INEC chairman(jega) i hail o...yemmy human right activist, 10 hands 4 one person..who again? of course i can neva 4get my homeboy, oga laboz, i knw no d title wey i go gve ma oga.faraday,the great physicist....i twale for you o even tho you didn't put bishop ...wetin dey na |
![]() |
I too dey gbadun diz thread...waiting for da response to teague's post...#cross-leg,taking fried fish# |
![]() |
jaryeh: you all should calm down,cutoffs will be published in some hours' time.pls how sure are you,cos me go start fasting and prayer niyen o.. #hugging my bible# |
![]() |
Mesopotamia:na so i teach una for church yesterday,deacon ortarico ..diz guy dey ya sunday school class,shey na lyk diz you teach am. Instead of anointing oil,kuku kill a ram and spray its blood for ya street ..me wan catalyse ya death niyen |
![]() |
Mesopotamia: What me i knw be sey,if u lyk sulk frm nw till the fire for hell quence,dat one no go make ur putme score increase neither will it reduce d price of garri 4 market.diz fiyin no go kill me. Meso,me dey feel una jere |
![]() |
Hesjay,physiotherapists "attract" which title ? |
![]() |
Abeg na unilag admission thread i dey go o ...i don miss road fa. Diz one that i'm seeing "hi","nay","leave them","what's ya business" ...i'm sure diz iz nt where i knew farano,asiko,labodz,ortarico,hillsnite,mastermind,oladoya juz to mention a few. ..well,ama kip viewing till tinz changes. Make nobody try to abuse me o,me ayam a pastor o. Remember what elisha did to those children....#another drink pls 1 Like |
![]() |
Dr. Asiko:juz missing you ! Take good care of yourself. Diz pple wey dey make you laugh so,some na objectives others subjectives. I knw you understand. Take care |
![]() |
Deacon ortarico....me dey feel you,...diz is what i call "discernment of spirit",operation devil must pay tax ...teegay,oya talk o,dem say person no fit get 83%,are you sure you got that ? Maybe you didnt answer a question fully sha,so dem give you half..#juz saying# ...av a nyc nyt ...where is my ogechi ? |
![]() |
Teague: Can I Change from a Course Of Lower Cut-Off to a Higher One? Like I got 69.5 for MicroBiology but I wanna Change It to Physiotherapy.....dnt change to physiotherapy o,you can't even change gan sef. Juz hug micro and marry her well. #shalom |
![]() |
Happy sunday folks...in all tinz,give thanks ! Luv y'all |
![]() |
Ortarico:ortarico,no spoil show o ....see da way you quote da thing,you be badoo |
![]() |
As a man thinks in his heart,so he is !#selah |
![]() |
mustoupha: finkin dat fewer pple wrote PUTME dis yr and so cut-off will b low WILL NOT make it low,u'v don ur xam and u'v seen ur result.so,chill 4 ur fate.no matter wat ur score is,wat will BE,will surely BE,we'v seen some1 dat had 68.00 and cut-off was 68.13(Economics) and so,was not admitted.anoda,4 d same course had 60.25 and was admitted infact d guy is on a G.P of 4.71.wat u wil b doin in d next 365days z no longer in ur hands but d function of oda pple's score dat chose ur course..YOU had 72agg,dnt b 2 joyous o cos MBBS cut-off 2years ago was 76...if u dey fumble up and down!ehe,d tin com go boomerange,laughter no go finish ome don dey agree with everything you're saying ! But about being a pessimist,it doesn't pay. Admission is nt da only stage in lyf,before you knw it,in all other states you find your self you'll automatically be a pessimist. The bible said,add to your knowledge,HOPE....#spitting my thoughts. 1 Like |
![]() |
Labodz and salsyswag,i sight una,what are you doin online at diz time...pple of ya age are sleeping..juz kidding |
![]() |
Themmy007: But still wondering hw so many candidates scored 70 something lyk dis...una be genius ogenius wo....it's a matter of the "level" of questions you got ni ..some had really tough ones others simple. Genius wo...if i hear genius,if you knw where my mind goes ehn..well...it is well with all of us. Mesopo..where una dey na |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 30 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37 |