Stats: 3,170,657 members, 7,878,921 topics. Date: Wednesday, 03 July 2024 at 09:37 AM |
Nairaland Forum / Yungrashee's Profile / Yungrashee's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (of 6 pages)
![]() |
konji nah bastard....even old papa sabi nice racks ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
indeed common sense is not common... ![]() ![]() |
![]() |
I can never forget my agric teacher mr.John abidemi abijesus....d man go dey laugh dz min nd d next mins he dn bone face dey cane us..... and mr.magaji...dt man nah weirdo..no margin u dn enter am, no date ur lyf dn kasala....nd counsellor, mr.olajide e.t.c. love u all ![]() ![]() |
![]() |
boss I dey follow u bumper to bumper... ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
.. |
![]() |
man must wack nah.. ![]() ![]() |
![]() |
effects of WEED |
![]() |
wait till u dey beg fr 6k job....Odé buruku ![]() ![]() |
![]() |
lol...dt moment wen u neva chop for house come enter class nd d lecturer announces impromptu test.. ![]() ![]() |
![]() |
mtcheew...wetin dt one come teach us?? ![]() ![]() |
![]() |
Chosen1984:same here bro.....d loss still dey affect my uncle... :-/ 1 Like |
![]() |
klassiquette:yup dear... |
![]() |
klassiquette:same here ![]() |
![]() |
This is to inform the public that the result of
June/July National Examination Council (NECO)
Senior School Certificate Examination has been
released.
Candidates will require a scratch card to check
their results. The scratch cards are already
available at any nearby NECO offices.
To check your result visit http://
www.mynecoexams.com/results/default.aspx
Select your examination type (June/July) and
examination year (2015)
Type in your scratch card PIN number and
Examination number in the spaces provided.
Click on "Check Result" to access your result. 1 Like |
![]() |
I totally agree with u... |
![]() |
GideonG:u ar welcum bro..btw ur head dey there jawe, if e no b Orijin e no b original ![]() ![]() |
![]() |
GideonG:happy birthday bro...wullnp+mhr...bigger u I pray...**mak una no vex nd help me manaqe dz one carton of Orijin ![]() ![]() |
![]() |
SlimAdenike:hey..add me to d whatsapp group...08139110553 |
![]() |
Adeshizzy:present boss... ![]() ![]() |
![]() |
Gejpresident:this is d reason y I do advice people nuh to dey beg Oracle for child....Oracle child...HE-GOAT... ![]() ![]() |
![]() |
1 Like |
![]() |
bad market afrocandy..get a life |
![]() |
boombay:baba u dn dey vex...no vex abeq ambali go do something next week... ![]() |
![]() |
Adeshizzy:I can't post it here fr security reasons so i will mail it to u... ![]() ![]() ![]() |
![]() |
![]() |
MsTIQ:wetin man go do?? money comes first.. ![]() |
![]() |
![]() |
Adeshizzy:****scratches head*** ehm ehm...no harm in bending d rule...so when shuld I b expecting d money?? ![]() ![]() ![]() |
![]() |
klexycole:abi nah...nah to change my base to daura go sure pass....nah CHANGE era we dey... ![]() ![]() ![]() |
![]() |
klexycole:no b dem fault....unilorin nii ![]() ![]() THIS LAND IS NOT FOR SALE... ![]() ![]() MILITARY ZONE→→→→→→KEEP OFF ![]() ![]() ![]() |
![]() |
IDGAF:abi ooo...no b small thing ![]() ![]() ![]() |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (of 6 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |