Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,197,218 members, 7,963,988 topics. Date: Wednesday, 02 October 2024 at 03:26 AM |
Nairaland Forum / Zedegit's Profile / Zedegit's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 159 pages)
Celebrities / Re: Shan George's Money Returned To Zenith Bank Account by zedegit: 7:18pm On May 09 |
Judicible: To what end? She already na legend. Who no know the nonsense wey dey happen for banks. |
Phones / Re: Tiktok Bans Account Of Content Creator Embarking On 24 Hours Buried Alive by zedegit: 7:06pm On May 09 |
Great. That guy dey sick. He need mental help. |
Politics / Re: Landing Fee: Helicopter Operators Reject FG’s $300 Levy by zedegit: 4:26pm On May 08 |
So instead make Tulumbu dey look for production avenues na only to task everyone up and down. E be like Owo mida don chop him skull ni? Shebi the dollar wey him think say e go fit control don dey teach am Economics 101 wey him been dey jumb window enter bush that year when Oga Kunle dey class. |
Business / Re: Forex Trade Alerts / Discussions: Season 24 by zedegit: 5:59am On May 08 |
F1re: Who you wan impress? You go buy sell, close the loss dem begin upload only profits. Ya mumu never do. You suppose see Abido shaker. 2 Likes |
Business / Re: Forex Trade Alerts / Discussions: Season 24 by zedegit: 5:54am On May 08 |
F1re: Clown. Who no sabi post chart and say 200pips. E be like you dey carry ya elders play abi? You look us finish begin misbehave. If e sure you post call before the movement. 4 Likes 1 Share |
Family / Re: Her Father Is Occult. Should He Still Go Ahead? by zedegit: 4:36pm On May 07 |
Ceenachi: Lamba. You think he'll blink if dem ask am to present him first grandchild? Marriage nobi only between you and your woman. If you no reason the family, abort. |
Agriculture / Re: We Killed A Very Dangerous Viper Snake In The Farm. by zedegit: 9:51am On May 07 |
AfroBeatDiary: If na so, why you no count the tail own? |
Business / Re: POS Agents Must Register With CAC, Get July 7 Deadline by zedegit: 9:40am On May 07 |
SmartyPants: You sabi how many months e go take some of them to recover abi nobi you go feel am if di price rise? Multiply #10 000 by 1 million and know weda you don see that kain money for ya life. I know say POS dem suppose reach 10 million at least as jobs no dey |
Business / Re: POS Agents Must Register With CAC, Get July 7 Deadline by zedegit: 9:37am On May 07 |
Valwezzy: All di grammar dem blow be say dem too feel Tulumbu government and need money. |
Business / Re: CBN Directs Banks To Impose 0.5% Cybersecurity Levy On All Transactions by zedegit: 9:21am On May 07 |
Banks wan begin dey task wetin no good. Dem don tire for the plenty unsolicited loan messages fee amounting to #200 -500 per month. |
Food / Re: See The Cow We Bought For 450k At Keffi. by zedegit: 5:04am On May 07 |
nonxo007: He mention the market for Nassarawa. Carry your Aboki friend join body waka get ya own. |
Food / Re: See The Cow We Bought For 450k At Keffi. by zedegit: 5:03am On May 07 |
1000Capacity: You well so? How you wan begin compare prices of food especially cow in North and West. |
Business / Re: Forex Trade Alerts / Discussions: Season 24 by zedegit: 3:02pm On May 06 |
F1re: If you no post am, shut up. 2 Likes |
Health / Re: Christopher Gilbert Fighting For Life After White "Friends" Push Him Into Lake by zedegit: 2:19pm On May 06 |
Cousin9999: You suppose see psychiatrist. |
Crime / Re: Teacher Caught Having Sex With An 11-year-Old Student 2 Months Before Wedding by zedegit: 1:04pm On May 05 |
Wetin women want self? She has a man to do her if na konji but she say na small pikin wey no fit stand up she want. Na wah for this gender. |
Business / Re: Forex Trade Alerts / Discussions: Season 24 by zedegit: 10:55am On May 05 |
peteregwu: Baba you suppose be millionaire like this. You dey cash out weekly like water. I hail o. |
Business / Re: Placidus Nwachukwu: FCMB Bank Manager Bags 121 Years Jail Over N112m Fraud by zedegit: 4:58am On May 05 |
immortalcrown: I blame mods wey no check well before dem push this to front page That's 12 years not 121 years! He don already do 6 years since trial so e remain 12 years. |
Politics / Re: There Is Still Room For You In APC - Deputy Speaker, Benjamin Kalu Tells Otti by zedegit: 4:57am On May 04 |
Dem wan reap where dem no sow. Check all APC states no get head allegedly. |
Business / Re: Forex Trade Alerts / Discussions: Season 24 by zedegit: 6:03pm On May 03 |
Make we celebrate Oga Samfelly. He don chop millions for gold hand this week. Baba I dey o. No forget me for ya kingdom. |
Education / Re: Young Girl Flaunts Coursemate Who Helps With Her Assignments by zedegit: 6:02pm On May 01 |
Nazgul: Lamba. How long you think say e go take make he establish? Girl wey don mature finish wey one Baba go soon do something for her head. |
Business / Re: Forex Trade Alerts / Discussions: Season 24 by zedegit: 2:41pm On Apr 29 |
Donsheddy: Who don ever make am long term for this business through gamble? 1 Like 1 Share |
Business / Re: Forex Trade Alerts / Discussions: Season 24 by zedegit: 1:04pm On Apr 29 |
peteregwu: Na so. Baba say na vawulence him carry start this week. |
TV/Movies / Re: What Movie Are You Watching Now? by zedegit: 1:58pm On Apr 28 |
xynerise: I finish am make e no be say I waste my data. At least I fit follow rate as I finish am. |
Family / Re: I Resigned From Work In Lagos, Relocated To Abuja To Be With My Girl & Get A Job by zedegit: 11:18pm On Apr 26 |
Switchman: Na the mistake people make in marriage be this. No dey too base your love on anything cos people no dey stable. How you even wan use her carry coverup beauty. You no dey attracted to her yet you wan marry abi na pillow you go use cover her face straff am? Wetin I know be say make you love for no just cause except commitment and God nobi human being o. |
Science/Technology / Re: Moment Warehouse Robot Collapsed After Working For 20 Hours Straight (Pics, Vid) by zedegit: 5:39pm On Apr 26 |
Health / Re: What Kind Of Brutal STD/STI Can Cause This, (graphic Picture) by zedegit: 5:37pm On Apr 26 |
Kyng1: Chai. Dey play. You carry olosho go run test. Who does that? The one wey pain me pass be say you get wife. Is she useless that you no fit allow her cure your konji? |
Health / Re: What Kind Of Brutal STD/STI Can Cause This, (graphic Picture) by zedegit: 5:33pm On Apr 26 |
111GlassCup: Why so fast? Just within 2 days? Nah. |
Politics / Re: Honour EFCC Invitation While You Have The Chance - Natasha Tells Yahaya Bello by zedegit: 11:48am On Apr 26 |
SoNature: Your madness na follow come. You dey compare woman makeup with man |
TV/Movies / Re: What Movie Are You Watching Now? by zedegit: 8:08am On Apr 26 |
Illusioneffect: Na man you be as you give Rebel Moon 2/10. You sabi rate film. 2 Likes |
TV/Movies / Re: What Movie Are You Watching Now? by zedegit: 8:00am On Apr 26 |
All of una wey dey rate Rebel moon 7/10, 10/10. I tire for una. I come dey wonder weda na back of film I watch. That film na 3/10. 2 Likes 1 Share |
Business / Re: Forex Trade Alerts / Discussions: Season 24 by zedegit: 8:18am On Apr 25 |
friendbee: Driver's license wey men dey get within 1 week naim you dey wait for months. You no sabi wetin be express? Abi you wan 'save' money? |
Education / Re: Sex Scandal: UNN Suspends Mfonobong Udoudom Indefinitely, Launches Probe by zedegit: 7:26am On Apr 25 |
GiftetMind1JEM: Read wetin you spend time typing slowly and see if it makes sense. If possible study am for for 3 days. 2 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 159 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37 |