Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,487 members, 7,992,675 topics. Date: Sunday, 03 November 2024 at 01:31 PM |
Nairaland Forum / Zedegit's Profile / Zedegit's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 159 pages)
Family / Re: My Wife And 1 Are Expecting Our First Child And This Is What Is Happening by zedegit: 6:58pm On Jan 11 |
Valoromega: Maybe you gave her the impression that you have too much money. Besides this attitude na girls wey dey jobless get am. If na yansh and bweast she bring come your table. Na so. |
Romance / Re: All I Did Was Introduce Her To My Man”– Lady Shares How Friend Engaged Her Man by zedegit: 11:57am On Jan 10 |
She should be grateful to God that she dodged a bullet. God simply exposed the werey for who he be. If e come happen when she get children nko. Na double wahala. |
Politics / Re: Wike: I Was Offered A Lot To Work Against Tinubu by zedegit: 12:06pm On Jan 07 |
Dem also offer you much more to work for Tulumbu but you no go talk that one Ode. |
Family / Re: NNPCL Gifts ₦200k Petrol Voucher To Lady Who Wakes Early To Cook For Her Husband by zedegit: 11:42pm On Jan 06 |
fergie001: I hope say couple session nobi by Blessing CEO? |
TV/Movies / Re: What Movie Are You Watching Now? by zedegit: 8:06pm On Jan 06 |
Breakwater (2023) 7/10 ✓ |
Politics / Re: A Tribe Called Judah: Sanwo-Olu Called Out For Copying Atiku, Deletes Post by zedegit: 6:34pm On Jan 06 |
politicoNG: If na to arrest soldier na wetin he sabi. Copy copy gofornor. |
Politics / Re: A Tribe Called Judah: Peter Obi Congratulates Funke Akindele by zedegit: 1:43pm On Jan 06 |
Why Nigerians come wicked like this? I go YouTube make I watch the film, I come see many movies with the same title. You fit imagine say none of them be the real movie. All nonsense. Tueh on them |
Romance / Re: Nigerian Man Proposed To His Partner After Crossover Service(pix,vid) by zedegit: 3:33am On Jan 03 |
Truths9ja: Her facial expression shows she's confused and might not be interested. The say yes crew should step back. They too dey overdo. See how they are pushing her from behind. She didn't even stretch her hands to collect the ring. Dude knelt down and got up by himself to avoid embarrassment. |
Business / Re: Forex Trade Alerts / Discussions: Season 24 by zedegit: 1:04pm On Jan 02 |
Geovanni412: Dem comot am when he been deposit. |
Business / Re: Forex Trade Alerts / Discussions: Season 24 by zedegit: 7:55am On Jan 02 |
Lanshile: Dude take am easy. That guy dey also talk to himself. Na psychology something. Take wetin you wan take and move on or scroll past if e no concern you. Winning Tulumbu inflation is the goal. Some people no fit ever buy prop account for themselves sha. All hand no dey equal. So na gift or competition be their hope. 1 Like |
Business / Re: What Business Can I Start With 200k In 2024? by zedegit: 2:48am On Jan 02 |
jiz: Highly underated. |
Business / Re: Forex Trade Alerts / Discussions: Season 24 by zedegit: 9:45am On Jan 01 |
greatcheer: As I see you now now, my blood don calm. Happy new year Greatcheer as you don cheer me up. Still your number 1 fan. 1 Like |
Business / Re: Forex Trade Alerts / Discussions: Season 24 by zedegit: 9:40am On Jan 01 |
This user Jesusmyking na deceiver him be. Mofo claim say one prop firm dey dash out free $10000 if you fit join their discord. I don join come see condition say na for people wey find referal. God go judge him sha. 2 Likes |
Romance / Re: Is this Enough Reason to Break up with him? by zedegit: 5:34am On Dec 30, 2023 |
ezegenigbonine: Coming very late nko? |
Romance / Re: Is this Enough Reason to Break up with him? by zedegit: 5:32am On Dec 30, 2023 |
FeliciaOja: No break up when you dey him house unless you no wan see 2024. |
Romance / Re: Is this Enough Reason to Break up with him? by zedegit: 5:26am On Dec 30, 2023 |
FeliciaOja: He is still childish. He fit even dey gamble on code. Very soon him go dey use you as punching bag. Aggressive na no no. Coming home very late na another red flag. How una wan marry on top plenty red flag? Naim be say you go dey do night vigil for him, las las na big slap go be your reward because alcohol go come board. Flee if you still get leg. |
Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by zedegit: 4:54pm On Dec 29, 2023 |
Lanshile: Na only dem get the yeye rule. 2 Likes |
Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by zedegit: 4:18pm On Dec 29, 2023 |
Lanshile: Why na only dem get am? |
Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by zedegit: 4:16pm On Dec 29, 2023 |
OfficialP: We go suu dem. Wey supreme wey carry dem mata for head like gala. E don sup. Wey you? Lap! Make you collect wotoporiously. |
Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by zedegit: 4:14pm On Dec 29, 2023 |
Worse be say na demo akant o. |
Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by zedegit: 4:09pm On Dec 29, 2023 |
Mystiquefia: Na nonsense sha. Dem suppose focus on DD nah. Wetin concern dem and lot? Nawaoh Mavin don cast like dis. |
Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by zedegit: 3:34pm On Dec 29, 2023 |
Mystiquefia: Wetin dem tok? |
Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 23 by zedegit: 3:28pm On Dec 29, 2023 |
Lanshile: Explain as dem customer care? Make mysquefia try allign with dem. Tulumbu no dey smile. |
Car Talk / Re: See The Fuel I Bought For 35K. Be Careful!! by zedegit: 4:00am On Dec 27, 2023 |
Crokky: You go come down, tell dem to reset am. Simple. |
Family / Re: Japa People, How Did You Celebrate? How Much Is Life Chicken In UK And Canada? by zedegit: 3:17am On Dec 26, 2023 |
ZIMDRILL: You no tok say their frozen chicken and Nigerian own nobi mate. 2 Likes |
Romance / Re: What Are You Giving Your Girlfriend This December by zedegit: 8:33pm On Dec 25, 2023 |
enemyofprogress: Stop it. It's not healthy. |
Romance / Re: What Are You Giving Your Girlfriend This December by zedegit: 8:20pm On Dec 25, 2023 |
Illegal1: E no pass Calabar people. Na their way. |
Romance / Re: What Are You Giving Your Girlfriend This December by zedegit: 8:08pm On Dec 25, 2023 |
Vinnie2000: I hate spraying of hair. I consider dem irresponsible. 1 Like |
Crime / Re: Man Dies After Gulping Full Bottle Of Alcohol In One Shot (Pics/Video) by zedegit: 8:03pm On Dec 25, 2023 |
GreatOchuks: Clap for yourself Mr Downer. |
Crime / Re: Man Dies After Gulping Full Bottle Of Alcohol In One Shot (Pics/Video) by zedegit: 8:00pm On Dec 25, 2023 |
Chicagograduate: iPhone no dey board again na iPhone 15 promax dey reign and such be the folly. |
Crime / Re: Man Dies After Gulping Full Bottle Of Alcohol In One Shot (Pics/Video) by zedegit: 7:51pm On Dec 25, 2023 |
officialwdhtv: I dey hardly drink alcohol but I sabi say alcohol get level. Vodka and Hero nobi mate. You fit survive 1 bottle of hero but na half bottle of vodka fit kpai you. No play o. No ever reason Black bullet in your dreams. 1 can like dat wan useless me that year but God dey sha. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 159 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 44 |