Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,159,470 members, 7,840,037 topics. Date: Saturday, 25 May 2024 at 02:26 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Fireboy DML - Everyday (lyrics) (352 Views)
Fireboy DML - Everyday (music) / New Music: Fireboy DML – Everyday Mp3 | Mp3 Download / Lyrics: Fireboy DML – What If I Say (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Fireboy DML - Everyday (lyrics) by Genloaded: 4:05am On May 04 |
Fireboy DML - Everyday (Lyrics) [Intro] Ob’ Obah!!! Wha dem a say? [Pre-Chorus] Tell me “where you dey?” La ti Satide I go meet you there ‘Cause I miss you everyday Call me any day I’ll be on my way I’m one call away No matter the situation [Chorus] Girl I’m not sure If my action don dey too much I love you with passion Jessica, Jennifer fa mi la s? Auzubillah no more fornication Duro na baby ma s? Girl I want some I say na you, only you, I wan dey sanction, ye ?m? yapa for my catalogue But na only you wey I want for my mansion oh [Verse] Girl I’m not here to dey confuse you Girl I’m only here to dey convince you That I love, that I need, and I miss you Me I love your body and your melanin too Follow me go, giv? me ginger Taking me high wh?n my energy low I never love you finish oh Don’t leave me Oroma, ah Baby let me take you to Ibiza Let me put a ring around your finger If you let the memory to linger I will give you anything you want Gba ko j?? And I go gallant, I no go fear You do me tungba but I don’t care I’m in my feelings and I just wan make you know [Pre-Chorus] Tell me “where you dey?” La ti Satide I go meet you there ‘Cause I miss you everyday Call me any day I’ll be on my way I’m one call away No matter the situation [Chorus] Girl I’m not sure If my action don dey too much I love you with passion Jessica, Jennifer fa mi la s? Auzubillah no more fornication Duro na baby ma so Girl I want some I say na you, only you, I wan dey sanction, ye ?m? yapa for my catalogue But na only you wey I want for my mansion oh [Instrumental Break] https://genloaded.com.ng/lyrics/fireboy-dml-everyday-lyrics/ |
(1) (Reply)
In My Room- Iyanya Ft. Skales / Pedophiles In Power By Yc Ft Stella Damascus / Rate/vote For These Hot Musics
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |