Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,061 members, 7,842,003 topics. Date: Monday, 27 May 2024 at 06:41 PM

Liverpool Vs Newcastle United (4 - 2) On 1st January 2024 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (8) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Liverpool Vs Newcastle United (4 - 2) On 1st January 2024 (13522 Views)

Arsenal Vs Manchester City (1 - 2) On 1st January 2021 / Manchester United Vs Newcastle United - (4 - 1) On September 11 2021 / Arsenal Vs Manchester United (2 - 0) On 1st January 2020 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)

Re: Liverpool Vs Newcastle United (4 - 2) On 1st January 2024 by yachal: 11:10am On Jan 02
chikason22:

Roll call wey only few people dey acknowledge. Just dey like say I dey waste my ime.
๐Ÿ™๐Ÿ™๐Ÿ™

Please don't let that deter you
Keep up the good work

WE ARE LIVERPOOL
THIS MEANS MORE!
Re: Liverpool Vs Newcastle United (4 - 2) On 1st January 2024 by Lamasta(m): 11:35am On Jan 02
Silentgroper:
naso we go cruise una for ethad backyard

No worry una second sure behind man city this season grin........

Make una dey feel big first until we take our rightful position when Sallah would have gone for the AFCON
Re: Liverpool Vs Newcastle United (4 - 2) On 1st January 2024 by Lamasta(m): 11:37am On Jan 02
chikason22:

Lamasta my guy. Happy New year.
We're starting on a good note this year. So sweeeet
๐Ÿ˜‹๐Ÿ˜‹๐Ÿ˜‹๐Ÿ˜‹
Fergie001 how market
๐Ÿ˜œ๐Ÿ˜œ๐Ÿ˜œ๐Ÿ˜œ

Make una fire on nothing do una but make una no follow us drag our rightful position o grin na there wahala go start
Re: Liverpool Vs Newcastle United (4 - 2) On 1st January 2024 by chikason22(m): 1:56pm On Jan 02
Lamasta:


Make una fire on nothing do una but make una no follow us drag our rightful position o grin na there wahala go start
Which rightful position. We dey comot una for that place. Na second una go finish behind Liverpool.
You can cash out that one bro
๐Ÿ˜Ž๐Ÿ˜Ž๐Ÿ˜Ž๐Ÿ˜Ž
Re: Liverpool Vs Newcastle United (4 - 2) On 1st January 2024 by Silentgroper(m): 7:23pm On Jan 02
Lamasta:


No worry una second sure behind man city this season grin........

Make una dey feel big first until we take our rightful position when Sallah would have gone for the AFCON


shey Salah wey dey underperform this season .


On God, we no go miss am.
Re: Liverpool Vs Newcastle United (4 - 2) On 1st January 2024 by betshopagent(m): 7:51pm On Jan 02
Lordsagna:

You're very delusion bro...stay away from football and start watching zee world.
I don't have to argue with ppl that watches football on Nairaland thread
Re: Liverpool Vs Newcastle United (4 - 2) On 1st January 2024 by Lamasta(m): 9:26pm On Jan 02
chikason22:

Which rightful position. We dey comot una for that place. Na second una go finish behind Liverpool.
You can cash out that one bro
๐Ÿ˜Ž๐Ÿ˜Ž๐Ÿ˜Ž๐Ÿ˜Ž

Time will tell....for the main time join us to celebrate a successful 2023, 2024 will be better than this

Re: Liverpool Vs Newcastle United (4 - 2) On 1st January 2024 by Lamasta(m): 9:27pm On Jan 02
Silentgroper:


shey Salah wey dey underperform this season .


On God, we no go miss am.

Let's wait and see cool

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (Reply)

Official Thread of Club Atletico Dรจ Madrid (Rojiblancos): 2018 UEL Champions! / Manchester United Vs West Ham: FA Cup (1 - 1) ON 13th March 2016 / Chelsea, Man City Set For War At Stamford Bridge

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.