Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,840 members, 7,841,195 topics. Date: Monday, 27 May 2024 at 12:47 AM

Shey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? - Adverts - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Adverts / Shey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? (164 Views)

Buy My Brand New Cylinder & Cooker @ 1/2 Price / Refill Your Gas Cylinder And Buy Your Accessories In Okeira / 250 Live Easter Broilers (2.5kg) Average Weight (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Shey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? by PaulH07: 5:52pm On Jan 11
I just buy this stuff for Jumia oh, after people told me the thing dey very light weight.

Omoor I carry am, but I no see wetin light weight for there oh.


Be like sey dem don dey sell fake Cepsa gas cylinder oh.
Re: Shey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? by PaulH07: 5:58pm On Jan 11
The picture...

Re: Shey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? by Aleem26(m): 7:55pm On Jan 11
But bro why you go buy something IRON for Jumia na
Re: Shey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? by PaulH07: 7:58pm On Jan 11
Aleem26:
But bro why you go buy something IRON for Jumia na

Hmmm, so na fake abi?

1 Like

Re: Shey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? by Aleem26(m): 8:06pm On Jan 11
PaulH07:


Hmmm, so na fake abi?


I talk nada ooo…e FOT be origo to you Baba
Re: Shey fake Cepsa 12.5kg Gas Cylinder Dey Again Ni? by PaulH07: 11:30pm On Jan 11
Aleem26:



I talk nada ooo…e FOT be origo to you Baba

It is well. I'll presume you don't know

(1) (Reply)

Web Design Agency London / Logo Design | Brand Identity Design | Packaging Design | Illustrations / Old Facebook Accounts Available For Sell

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.