Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,168,848 members, 7,872,838 topics. Date: Wednesday, 26 June 2024 at 11:35 PM

Only For Naija.............you Fit Win Aeroplane - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Only For Naija.............you Fit Win Aeroplane (2466 Views)

If U Dnt See It In Naija, You Wil Not See It Anywhere Else / Funny Picture Of The Day. You Fit Enter? / You Fit Send Your Pikin To This School (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Only For Naija.............you Fit Win Aeroplane by dramaticspeak(m): 4:16pm On Aug 22, 2012
[img]http://2.bp..com/-atM6LCnZt1A/UDKZJ4myTVI/AAAAAAAADto/2jRWpCKhm28/s1600/Nigeria.jpg[/img]
Only for Naija you fit Win Aeroplane by loading 200 Naira Mtn Card(MTN new advert)8-|
Only for Naija you see fish inside Meatpie..
Only for Naija Native Doctor dey #laugh (hahaha) com detect ur problem
Only for Naija Blackbery dey show 3G but no Network..
Only for Naija we dey COUNT money wey we withdraw for ATM.
Only for Naija Pharmacy dey Sell Coke, Recharge Card , Groundnut, Chin Chin+ Bleaching Cream.. Only for Naija Electricity dey fear Rain
Re: Only For Naija.............you Fit Win Aeroplane by Nobody: 4:17pm On Aug 22, 2012
grin
Re: Only For Naija.............you Fit Win Aeroplane by dougivilla(m): 3:26am On Aug 23, 2012
Na d aeroplane own fear me pass. Person wey win am go dey use am for business or private use? Where d winner go dey park am? This people no go kill person oh!
Re: Only For Naija.............you Fit Win Aeroplane by Nobody: 7:09pm On Aug 23, 2012
Hehehheheh aeroplani odabo
Re: Only For Naija.............you Fit Win Aeroplane by Nobody: 9:02pm On Sep 05, 2012
lmao
Re: Only For Naija.............you Fit Win Aeroplane by Nobody: 9:05pm On Sep 05, 2012
imao@ etisalat win a country angry angry cheesy
Re: Only For Naija.............you Fit Win Aeroplane by dani1luv: 1:07pm On Sep 24, 2012
I LOVE MA COUNTRY

Na only for Nigeria you fit win Aeroplane by loading #200 MTN Recharge Card.

Very soon Etisalat go say recharge #200 and win a big ship.

Then Airtel go com follow sey, recharge #100 an win benin republic.

Glo, go jus kuku say... Recharge 500 and win Nigeria because there colour na Green

Na only for Nigeria you go see fish inside "MEATPIE"

Na only for nigeria we dey count money after we withdraw am from ATM because we no even trust ATM machines.

Na only for Nigeria PHCN dey sey:
Win a brand new GENERATOR if you pay your light bill (wat a pity)

Na only for Naija people dey horn for traffic light make e quick change frum Red to Green

Na only for Nigeria Pharmacy dey sell Coke, Recharge Card, Chin chin, Puff puff, Ogogoro and beer.

Wetin you u no see for Naija, you no fit see am anywhere in d world... Trust me.

Drop your own observations More dey??

1 Like

Re: Only For Naija.............you Fit Win Aeroplane by OgaChelsea(m): 6:31pm On Oct 18, 2015
We too much

(1) (Reply)

Please Explain What Is Happening Here? Pix / Very Fuuny If You Dont Laugh Ill hawk pure water / When You've Been Extremely Single For Too Long (pictures)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.