Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,183,642 members, 7,921,396 topics. Date: Thursday, 15 August 2024 at 01:36 AM

N200 For Aeroplane (poem) - Poems For Review - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Poems For Review / N200 For Aeroplane (poem) (713 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply)

N200 For Aeroplane (poem) by afroxyz: 10:35pm On Aug 27, 2012
200 naira for aeroplane
Na the new advert wey dey reign
Na the amount wey we go pay
200 naira for aeroplane

Dis one na proper using of brain
Dem wan open our mouths make we chop their plantain
Which kain rubbish dem dey say?
My 200 naira dor fit give me aeroplane

Una no dey even shame
To talk that kain thing to our face
Even carry am make radio play
Say 200 naira go fit win aeroplane

Abeg make una go away
Before I open my eye make una fade
Dis one no be project fame
Or who wants to be a millionaire game
Where all una maga dey pay
Becos 200 naira no fit aeroplane.

If I win am, where money to do maintain?
Which pilot go fly am go Britain?
When money no dey to sustain
And our pockets dey in pain
You come dey talk about aeroplane,
This your promo na work in vain

1 Like

(1) (Reply)

Someone To Love! / An Xmas Gift For Nairaland 2014. Rappers And Poets Collaboration Work / Guys Please Check This Out (beautiful One)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.