Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,923 members, 7,973,177 topics. Date: Saturday, 12 October 2024 at 10:26 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Man Fakes Death In Marriage Proposal (26338 Views)
Witch And Wizard Beaten And Burn To Death In Calabar ( Nigeria ) / DOWNLOAD | Hilarious Comedy Skit:the PROPOSAL Featuring Bovi & Ijeoma / Marriage Proposal. Why We Can't Say Yes To P-square - Aneke Twins (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Re: Man Fakes Death In Marriage Proposal by nannyniger: 3:57pm On Sep 28, 2012 |
ol boy this one na real madness, this oyinbo people go never stop to behave like mugu,even if the girl be her worst enemy her first reaction go be to cry,if the guy dey serious with this his acting,i for act am say like 2 weeks to see if the chic go still continue to mourn am what if the chic na ajibo or get one kind sickness wey go make am faint and die before the acting finish or you never hear the story of romeo and juliet,that one na bad way to proposeooooo. |
Re: Man Fakes Death In Marriage Proposal by Gialmine(f): 9:17pm On Sep 28, 2012 |
passionate88: na naija we dey na.. I jst pray say that 9t club u dey go hustle dey safe 4 u.. Ur husband no go b commando ba?.. Jst pray say this ur 32 yrs on earth wey u neva see man marry u no go waste..c mumu! U no use ur glasses? Abi im no dey wrk 4 u again? Now i undastand d reason u cant jst get tinz straight nd tink mindfully. Me wey neva reach 20 u dey talk of 32? I luk lyk dose ho.t bi..tches wey u dey eat dere smellin cu..nt? ARUOJU na whala o! Shei! C a poor victim! siddon dere and watch out 4 my weddin ceremony. @least, i will fix u up 2 d post of packin d wastes. |
Re: Man Fakes Death In Marriage Proposal by maryswags: 9:32pm On Sep 28, 2012 |
Yomieluv: If na nigeria girl na,she go quickly go the guy house ransack the guy property.and even pee on the guy body,and stroll home with anoda guy.I hate nigeria girls,they are all gold diggers..see true love. You talking do u have any gold dat culd b dug? B r o k e a s s n i g g a |
Re: Man Fakes Death In Marriage Proposal by Goldieluks: 11:37pm On Sep 28, 2012 |
Madness. 1 Like 1 Share |
Re: Man Fakes Death In Marriage Proposal by Nobody: 8:40am On Sep 29, 2012 |
Arsenate: How many Naija girls go pass this test?None man! |
Re: Man Fakes Death In Marriage Proposal by passionate88: 8:46am On Sep 29, 2012 |
Gialmine:kai... Try 2 educate urself.. Illiteracy na bad thing o.. |
Re: Man Fakes Death In Marriage Proposal by Nobody: 10:15am On Sep 29, 2012 |
Na wa ooo... |
Re: Man Fakes Death In Marriage Proposal by NinoDeDios: 10:37am On Sep 29, 2012 |
Dlyna: Am a guy but I totally share your thoughts. On point to the bullseye |
Re: Man Fakes Death In Marriage Proposal by Gialmine(f): 12:10pm On Sep 29, 2012 |
passionate88: kai... Try 2 educate urself.. Illiteracy na bad thing o..do u know y u ar as dumb as dis? Its coz u knw d solutions 2 ur problem; but instead of making use of dem, u do direct it 2 sum1 else. U dnt need 2 tell me b4 i educate myself. Dat, i am doin already. U ar d 1 dat needs dat advice d most. Save ya breathe, bros. Ur situation is jst lyk dat of a blind person, who is tryin 2 lead sum1 wit gud eyez. Mtcheeew |
Re: Man Fakes Death In Marriage Proposal by passionate88: 11:01pm On Sep 29, 2012 |
Gialmine:you!.. Get gud eyes?.. I laff in swahili |
Re: Man Fakes Death In Marriage Proposal by Gialmine(f): 9:15pm On Oct 02, 2012 |
passionate88: you!.. Get gud eyes?.. I laff in swahilic fool. Im dey laugh...wetin dey funny? Aw many megabytes ur brain dey use? Am sure dey ar not even up to 128mb; because u dont ve enough memory upstairs, ur oblongata cum dey misfunction. Smh |
Re: Man Fakes Death In Marriage Proposal by Gialmine(f): 9:20pm On Oct 02, 2012 |
passionate88: you!.. Get gud eyes?.. I laff in swahilic fool. Im dey laugh...wetin dey funny? Aw many megabytes ur brain dey use? Am sure dey ar not even up to 128mb; dat ya tiny skull don full because of ur limited memory, ur oblongata cum dey misfunction. Smh |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
Lions Being Fed At Uni Ibadan Zoo (Video) / Goldie And Prezzo Holiday In America (PHOTOS) / The Reality Show Must Go On: Big Brother Israel Adds Bomb Shelter
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |