Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,200,527 members, 7,975,117 topics. Date: Monday, 14 October 2024 at 05:07 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Abuse Me Na U Sabi! (3964 Views)
Picture : That Moment When You Think Na U Gather Swags Pass / Wetin U Sabi / Na Only U Sabi Swagg? (2) (3) (4)
Abuse Me Na U Sabi! by sutoboy(m): 3:42pm On Sep 12, 2012 |
AKPOS was hungry and went to ‘mai shayi’ (men selling tea and bread).The following transpired between the man and the mai shayi. AKPOS: u get loaf of bread? ABOKI: yes AKPOS: bring one; slice am two and put 2 sachet of butter in-btw. ABOKI: happy and thanking God 4 bringing customer, was just doing as he is told) AKPOS: u get egg? ABOKI: yes customer AKPOS: fry 6 eggs put am btwn the bread. ABOKI: Okay customer AKPOS: u get sardine 4 inside gongoni? ABOKI: yes customer everything dey. AKPOS: put two gongoni inside the bread. ABOKI: Okay customer (happy and doing as he is told, in his mind he wil make a lot of money 2day) AKPOS:u don finish? Oya press the bread for me. ABOKI: See am customer, i don prepare am finish. AKPOS: . . . . . OYA CUT TEN NAIRA OWN FOR ME Aboki fainted.... |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by bunmioguns(m): 4:16pm On Sep 12, 2012 |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by Nobody: 4:33pm On Sep 12, 2012 |
heheheheh .....very funny |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by bunmioguns(m): 4:34pm On Sep 12, 2012 |
~vicky~: why u dey tease the guy nw.. . . . d joke too old like his brain |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by Nobody: 4:37pm On Sep 12, 2012 |
bunmioguns: whether the joke old or not...is very funny |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by bunmioguns(m): 4:38pm On Sep 12, 2012 |
~vicky~: Vicky, when did u become born again here |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by Nobody: 4:43pm On Sep 12, 2012 |
bunmioguns: if i see good joke i comment ...bt y u no like this joke |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by sutoboy(m): 4:49pm On Sep 12, 2012 |
bunmioguns: Heaven sef no say u no like beta thing He goat! |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by bunmioguns(m): 5:02pm On Sep 12, 2012 |
sutoboy: Mumu...eediot, maggot, dickhead.... |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by bunmioguns(m): 5:05pm On Sep 12, 2012 |
~vicky~: because he is also good @ criticising jokes |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by slimchi2k2(m): 5:07pm On Sep 12, 2012 |
nice |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by sutoboy(m): 6:15pm On Sep 12, 2012 |
bunmioguns: E bi lik say u dey blind! When last have I ever criticised ur jokes? |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by bunmioguns(m): 6:21pm On Sep 12, 2012 |
sutoboy: why u come press P u urself knw dt d joke is stale |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by Nobody: 6:36pm On Sep 12, 2012 |
bunmioguns: bunmi i disagree dis time around...this joke sincerely is funny |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by Nobody: 7:58pm On Sep 12, 2012 |
bunmioguns:taa! comot dere..! and stop hating joor! D joke's very funny. I know a dry and stale joke when i see one. |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by bunmioguns(m): 8:03pm On Sep 12, 2012 |
booqee: taa! comot dere..! and stop hating joor! D joke's very funny. I know a dry and stale joke when i see one. see anoda otondo |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by bingbagbo(m): 8:18pm On Sep 12, 2012 |
copy and paste, mtcheew!! |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by Laitesmart(m): 8:41pm On Sep 12, 2012 |
bunmioguns:More... More!! |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by bunmioguns(m): 8:47pm On Sep 12, 2012 |
Laitesmart: abeg make we free d bush Pig jare cos very soon he will start crying again |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by sutoboy(m): 10:40pm On Sep 12, 2012 |
bin gbagbo: copy and paste, mtcheew!! mooooooron u still dey do pikin tin |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by larride(m): 10:43pm On Sep 12, 2012 |
Sutoboy must means STALE JOKES |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by sutoboy(m): 10:57pm On Sep 12, 2012 |
larride: Sutoboy must means STALE JOKES mehn small pikin like you dey talk? what do you know about JOKES? |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by larride(m): 11:13pm On Sep 12, 2012 |
sutoboy: Who, ME? |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by sutoboy(m): 11:29pm On Sep 12, 2012 |
larride: u ke? no bi u oh na ur twin ode oshi |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by Laitesmart(m): 8:01am On Sep 13, 2012 |
larride:No. Na me... Isi ewu... |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by hottprince: 8:33am On Sep 13, 2012 |
hehehehehehehehhehehhe sutoboy hahahaahaaa *rollin on my stomach* ds is funny. God don take control my sense of humour don return |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by larride(m): 8:24pm On Sep 13, 2012 |
Unfollow thread |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by sutoboy(m): 8:44pm On Sep 13, 2012 |
larride: Unfollow thread Ur madness na better one! |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by larride(m): 8:50pm On Sep 13, 2012 |
SUTOBOY: I'M NOT INTERESTED, LEAVE ME ALONE. I AIN'T GAY |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by Laitesmart(m): 8:28am On Sep 14, 2012 |
sutoboy:infact. Na grade 1 |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by larride(m): 9:46am On Sep 14, 2012 |
^^^^ you don fall my hand. |
Re: Abuse Me Na U Sabi! by sutoboy(m): 11:05am On Sep 14, 2012 |
Laitesmart: No mind am jere! |
See What My Uncle Wife Did To My Uncle For Chatting With A Neigbour [pics] / When You Marry A Branch Manager (pics) / Photo: Just See As This Girl Disgraced Her Generation And Red Blood Cells
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |