Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,193,516 members, 7,951,143 topics. Date: Tuesday, 17 September 2024 at 11:18 AM

Akpors No D Take Last Atal - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Akpors No D Take Last Atal (1086 Views)

Mama Akpors And The Two Lawyer. Who Is Wise? / Akpors Rebuke Pastor / Igbo Man No D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ Carry Last! Laughs! (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Akpors No D Take Last Atal by 2pixx(m): 11:09pm On Sep 27, 2012
Akpos :- Papa, See my
result, Na me carry 3rd.
Papa Akpos :- Hahahaha,
Akpos Akpos! Na now I
know say na me born you.
Akpos :- Shey I tell you na.
All those time I dey carry
35th..Na the teachers dey
do ojoro, They know say I
too brilliant.
Papa Akpos :- I believe you
my boy. Na now I fit buy
that Bicycle wey you see
for Papa Metus shop !
Akpos :- Papa na u biko.
You get mouth pass
BasketMouth.
Papa Akpos :- but, Who be
the two idiots wey pass u
sef Akpos?
Akpos :- Na one WIZARD
wey be Isaac and one
WITCH wey be Patience.
Papa Akpos :- No mind
them, You go show them
next term. But who you
come pass na? I no say
dem plenty and you no fit
mention all of them, I just
wan know how many of
una dey class.
Akpos :- Na just the three
of us I don mention so na...
Isaac, Patience and Me. Na
just the three of us
PRINCIPAL put for
Elementary Class 'F' !!! Na
im Akpos papa just land for
floor, gboossa, faint o!!!
Uttrrtu

1 Like

(1) (Reply)

Dear God........ / Bros Basket Mouth And His Pastor Lmao / Sagging Is A Monkey Thing.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.