Stats: 3,173,731 members, 7,889,345 topics. Date: Sunday, 14 July 2024 at 09:57 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 (2439 Views)
Flying Eagles Are The Winners Of The African Youth Championship / Brazil 2004: Why Super Eagles Are Not Ready For The World Cup (2) (3) (4)
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by proxies(m): 11:03pm On Jan 17, 2008 |
so wetin u dey try talk naa ![]() |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by Iman3(m): 11:03pm On Jan 17, 2008 |
Long Live Ivory Coast! Long Live Mali-Any team wey dey play Naija,na dem I dey support. ![]() |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by hollandis(f): 11:06pm On Jan 17, 2008 |
mukina2: lol,i don see am o. Mukina dont change your mind after monday Nigeria vs CIV @I-man which kain yan be that one? abi naija deport you? ![]() ![]() ![]() |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by mukina2: 11:08pm On Jan 17, 2008 |
Madness ![]() Long Live Ivory Coast! yeah! ![]() ![]() Proxies ![]() you posted i only helped ![]() Hollandis no way will CIv lose to Nigeria ![]() even eboue sef fit score ![]() |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by proxies(m): 11:11pm On Jan 17, 2008 |
No mind am, na because Nigeria na em dream land and dem never agree to give am visa yet |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by Iman3(m): 11:11pm On Jan 17, 2008 |
hollandis: We too boast for Naija.Its just like England. After all the bragging,we go win nothing. Na me dey enjoy Nations Cup pass amongst Nigerians-I no dey support team we go dissapoint me. As long as Nigeria and Ghana no win.I dey happy |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by mukina2: 11:16pm On Jan 17, 2008 |
proxies: me? ![]() I-man: nice nice post ![]() ![]() CIV all the wayyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy ![]() |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by coolboyapg: 11:22pm On Jan 17, 2008 |
mukina pls i want to post a link to a song which is on youtube,pls aw do i do it |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by tosinadeda: 1:07am On Jan 18, 2008 |
mukina if i catch u ehn |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by proxies(m): 7:46am On Jan 18, 2008 |
@ tosinadeda no mind muki, make she continue to dey beef, I no go fit shout when 9ja go discipline her so called CIV UP NIGERIA !!!!!! |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by dayokanu(m): 11:08am On Jan 18, 2008 |
@ I-man , For the very first time I regret to admit that I support you on this one We too boast for Naija.Its just like England. After all the bragging,we go win nothing. Na me dey enjoy Nations Cup pass amongst Nigerians-I no dey support team we go dissapoint me.
|
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by A40(m): 7:06pm On Jan 18, 2008 |
I dreamt we beat Cote D' Ivoire 3-0 i hope it becomes a reality |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by mukina2: 8:06pm On Jan 18, 2008 |
coolboyapg: you insert the video link into the flash code( [flash=200,200][/flash] ) @ tosin what did i do now? ![]() Togo didnt qualify but Ade wins BBC african player of the year ![]() CIV to win on monday come rain come shine ![]() ![]() |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by hollandis(f): 11:34am On Jan 19, 2008 |
[flash=425,355]http://www.youtube.com/watch/v/yEp1EOQFtk8[/flash] |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by McOmo(m): 12:07am On Jan 20, 2008 |
[i]I promise to dance naked if Nigeria loses to CIV ![]() AND I MEAN IT ![]() ![]() |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by MP007(m): 12:29pm On Jan 20, 2008 |
![]() |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by McOmo(m): 2:48pm On Jan 20, 2008 |
bros. . .I no understand ![]() abi u think say na so my yansh black reach ![]() |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by JAZES(m): 2:05pm On Jan 21, 2008 |
its naija all the way.the cup is definitely coming to naija. UP EAGLES. |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by JAZES(m): 2:13pm On Jan 21, 2008 |
win or loose live or die sink or swim its naija 4eva.Thats wat i call patriotism. UP EAGLES |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by Iman3(m): 7:51pm On Jan 21, 2008 |
Mc Omo: ![]() ![]() ![]() |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by mukina2: 8:58pm On Jan 21, 2008 |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() CIV ![]() |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by Emad(f): 8:47am On Jan 22, 2008 |
Mc Omo: OK so let the dancing begin ( remember only the Devil makes false promises ![]() @ Topic hummmmmmmmmmmmm Nigeria wins every 14 years , so where does that take us to? Cameroon wins every two years?, 2000, 2002, 2004, 2006, 2008?? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I am surrounded by Idiots !!!! ![]() ![]() |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by McOmo(m): 11:38am On Jan 22, 2008 |
me dance naked ke ![]() ![]() ![]() e dey pain me o ![]() |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by folahann(m): 9:45pm On Jan 22, 2008 |
Even if the Eagles win this one, those that mean they will have to wait another 14 years before winnig it again |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by hollandis(f): 11:38am On Jan 23, 2008 |
[flash=425,355]http://vinovo.magnify.net/item/M11SKX5HRBP8211Z[/flash] CIV 1- NGR-0 ![]() ![]() ![]() ![]() ~The down fall of a man is not the end of his life shittu abi shit three see wetin you don cause now ![]() ![]() All ye Nigeria haterz,this sad episode does not stop us from winning ![]() ![]() ![]() |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by Iman3(m): 8:15pm On Feb 03, 2008 |
"14 year theorists" can now shut up ![]() ![]() ![]() |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by mukina2: 8:22pm On Feb 03, 2008 |
![]() ![]() ![]() |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by dayokanu(m): 9:34pm On Feb 03, 2008 |
We can still win in the next 14 years |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by Iman3(m): 12:03am On Feb 04, 2008 |
dayokanu: That will be the 28 years theory ![]() mukina2: See this necrophiliac,the thread is very much alive,you come here because you think say the thread dey dead ![]() |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by mukina2: 12:20am On Feb 04, 2008 |
I-man: na u be necrophiliac ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by folahann(m): 12:26am On Feb 04, 2008 |
Wait, may be it's going to work. Nigeria might be declared winner before tomorrow |
Re: Super Eagles are Champions every 14 years -1980,1994,2008 by otokx(m): 7:28am On Feb 04, 2008 |
Fallacy |
Appreciating Mike Adenuga For Supporting Nigerian Football / Germany Has 4 Diff Teams For The World Cup! / See How Blind People Watch World Cup Matches -(video And Picture)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |