Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,183,688 members, 7,921,475 topics. Date: Thursday, 15 August 2024 at 06:28 AM

NYSC Batch A 2013 House - NYSC (167) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC Batch A 2013 House (348567 Views)

Batch A 2013 Corpers Where Is Your PPA / A Thread For Batch A 2013 Corpers Posted To ONDO State / NYSC Adjust Batch A 2013 Mobilization See The New Time Table Here . (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (164) (165) (166) (167) (168) (169) (170) ... (321) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC Batch A 2013 House by manny4u(m): 5:39pm On Feb 20, 2013
Uchesis: I just sidon dey watch all these ABU graduates (or mayb dey r still studnts) saying their skul is d best, dat dey admit evrybody, dis, dat, bla bla bla... U GUYS SHUD WAKE UP OOH, AND PLS DNT GO 2 CAMP AND DISCRIMINATE NON-ABUSITES OOH. We r all graduates (weda na ABU or UBA).
Bros u are generalizng, i graduatd 4rm ABU bt d last tin i wud eva gt myslf involvd in z ds kinda arguement. No naija sch dserv me 2b dr advert agent. 'shabi dt tym wey all ds schs dy go ön strike na all f us dy stay hse witout exemptns?

1 Like

Re: NYSC Batch A 2013 House by Nikkyfuja(f): 5:56pm On Feb 20, 2013
Seyixyz: Babe,relax jor..because dem hail u small??Dat swit lips dey market o


Bros dem tell u say I carry am 4head?see me see stress!na wa 4una O!
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nikkyfuja(f): 6:00pm On Feb 20, 2013
mencade5:
Hehehehe, make una come o. Nikky_fuja don dey toast me for nairaland o. The last time you had a boyfriend was like...5 years. No problem, I will fix u in among my straffers. Here, take, you are number 27 in my lists. Hahaha

U sha want make I reply you sha!I won't give you the pleasure! Oh abt the "straffers"am sure you have cuzins and sisters!here take make it 28,29,30!hehehehehehehe
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 6:07pm On Feb 20, 2013
mencade5:

Dmalam, me too. Thats my prayer for you and for all of us here in dis forum. How tins na?
tinz dey fine, i stil dey luk fr white shorts o, u get idea on hw man pikin go tek get am...i don tire dey go plcs
Re: NYSC Batch A 2013 House by Vikki22: 6:13pm On Feb 20, 2013
All dis Abusite allow us hear word. I've been watchn dis trend bt na so so skul argument. Abeg make una joor oo wink
Re: NYSC Batch A 2013 House by outrage: 6:16pm On Feb 20, 2013
Where do you stay?
dmalam:
tinz dey fine, i stil dey luk fr white shorts o, u get idea on hw man pikin go tek get am...i don tire dey go plcs
Re: NYSC Batch A 2013 House by coolestboy(m): 6:21pm On Feb 20, 2013
Hi rumiez, how true is it abt d proposed plan by d fed.govt. 2 increase our allowee 2 #38,000? Anybody wit info as regard diz new devt?
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 6:24pm On Feb 20, 2013
outrage: Where do you stay?
ABUTH shika
Re: NYSC Batch A 2013 House by Vikki22: 6:29pm On Feb 20, 2013
Abeg tell them. "graduates"
Re: NYSC Batch A 2013 House by Uchesis: 6:34pm On Feb 20, 2013
mencade5:
Guy, abeg control your mouth. Nobody is discriminating anybody's school here. Wait first, why your blood dey hot u dey chook mouth for something wey no concern you? U check d previous page know wetin happen? Or na with your ear u dey take read? Mtcheew!
Bros if u venture misyarn here eh, i go just disgbangba u, de-centralize u, disallocate u, discredit u, discontinue u, and finally discriminate u. You nonsensical element frm abu (abu means mucus in ibo language)
Re: NYSC Batch A 2013 House by outrage: 6:47pm On Feb 20, 2013
dmalam:
ABUTH shika
I thought you were in town, kd.
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 6:51pm On Feb 20, 2013
outrage:
I thought you were in town, kd.

ok....i dey stay barnawa fr kd, but i dey zaria nw...any plc wey u knw
Re: NYSC Batch A 2013 House by outrage: 6:55pm On Feb 20, 2013
dmalam:

ok....i dey stay barnawa fr kd, but i dey zaria nw...any plc wey u knw
Oh! Na to enter kaswa baci na! Na there be the home/depot/base of bend n select..
Its either that or you buy some chinos material and take to a talor to sew.


Where u wan serve?
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 7:00pm On Feb 20, 2013
outrage:
Oh! Na to enter kaswa baci na! Na there be the home/depot/base of bend n select..
Its either that or you buy some chinos material and take to a talor to sew.


Where u wan serve?
tnx man , u r d best!!!...na team kd i dey o
Re: NYSC Batch A 2013 House by Bigdreams(m): 7:04pm On Feb 20, 2013
To all of us who had our convocation today at LASU, I say a big congrats to us all.

It is well.
Re: NYSC Batch A 2013 House by outrage: 7:04pm On Feb 20, 2013
dmalam:
tnx man , u r d best!!!...na team kd i dey o
Seriously?? And I ddnt know! For a very loooooong Time I was the only one in that team..
But as tins be now, I no sure say i go fit get that kd, that's if I get the batch A. As per error list things.
Re: NYSC Batch A 2013 House by outrage: 7:07pm On Feb 20, 2013
Bigdreams: To all of us who had our convocation today at LASU, I say a big congrats to us all.

It is well.
Congrats bro!
May this be the begining of a long road of success, happiness and achievements for everyone of us..


Where pishaw naw?
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 7:12pm On Feb 20, 2013
outrage:
Seriously?? And I ddnt know! For a very loooooong Time I was the only one in that team..
But as tins be now, I no sure say i go fit get that kd, that's if I get the batch A. As per error list things.

God dey o guy...i pray we ol get kd..i tot guyz dey use matric numba n name wrk d tin
Re: NYSC Batch A 2013 House by Seyixyz: 7:16pm On Feb 20, 2013
Nikky_fuja:

Bros dem tell u say I carry am 4head?see me see stress!na wa 4una O!
Lady Gaga,dem tell u say i carry 4 head 2?See me,c wahala o
Re: NYSC Batch A 2013 House by outrage: 7:17pm On Feb 20, 2013
dmalam:

God dey o guy...i pray we ol get kd..i tot guyz dey use matric numba n name wrk d tin
Na so I here, but asurrance no dey that thing, if no be say you get loooong betta leg! Who will go through that trouble?
Re: NYSC Batch A 2013 House by Seyixyz: 7:21pm On Feb 20, 2013
Vikki22: All dis Abusite allow us hear word. I've been watchn dis trend bt na so so skul argument. Abeg make una joor oo wink
Madam,we disturb u?Na wetin
Re: NYSC Batch A 2013 House by Seyixyz: 7:24pm On Feb 20, 2013
Uchesis:
Bros if u venture misyarn here eh, i go just disgbangba u, de-centralize u, disallocate u, discredit u, discontinue u, and finally discriminate u. You nonsensical element frm abu (abu means mucus in ibo language)
Correct guy,na dis ur english i flex wey make me write WAEC again
Re: NYSC Batch A 2013 House by phaieet(f): 7:25pm On Feb 20, 2013
hello,am new here
cheesy
Re: NYSC Batch A 2013 House by outrage: 7:28pm On Feb 20, 2013
phaieet: hello,am new here
cheesy
Welcome, please introduce yourself
Re: NYSC Batch A 2013 House by Seyixyz: 7:28pm On Feb 20, 2013
Lasu graduates,congrat on ur convocation o..U all wil continue 2 xperience ocean depth of God's unendin favour,strength & luv..We are happy 4 u..No b smal tin
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nikkyfuja(f): 7:45pm On Feb 20, 2013
Seyixyz: Lady Gaga,dem tell u say i carry 4 head 2?See me,c wahala o


But you know say U be "Puma" sha,U just put mouth 4wetin no concern you!Lady Gaga?Lmao Oga Ade you too funny!!!!!
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nikkyfuja(f): 7:49pm On Feb 20, 2013
To my Fellow Lasuites in the house,Thank God for today,thank God for Our families,friends and co.see you @ d top!wink
Re: NYSC Batch A 2013 House by rexibity(m): 7:57pm On Feb 20, 2013
lets talk abt camping preparatnz.....abusites compose abeg. I had 2 pause cos of all dis, nt nw again.....i got a net n waistbag recently. Bringin my camp prep. To 95%...
Re: NYSC Batch A 2013 House by jamoyakz: 7:57pm On Feb 20, 2013
Author
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 8:02pm On Feb 20, 2013
I hail una o
Re: NYSC Batch A 2013 House by outrage: 8:03pm On Feb 20, 2013
rexibity: lets talk abt camping preparatnz.....abusites compose abeg. I had 2 pause cos of all dis, nt nw again.....i got a net n waistbag recently. Bringin my camp prep. To 95%...
Do you stay in kd? If you do, where did you get your waistbag from?
Re: NYSC Batch A 2013 House by outrage: 8:05pm On Feb 20, 2013
Martowskin: I hail una o
Dude! How you doing? Where you enter!?

(1) (2) (3) ... (164) (165) (166) (167) (168) (169) (170) ... (321) (Reply)

Post All Problems Relating To JAMB Regularization Here - Let's Treat Them / NYSC 2013 Batch B House / NYSC 2014 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.