Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,199,454 members, 7,971,636 topics. Date: Thursday, 10 October 2024 at 01:13 PM

NYSC Batch A 2013 House - NYSC (208) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC Batch A 2013 House (351796 Views)

Batch A 2013 Corpers Where Is Your PPA / A Thread For Batch A 2013 Corpers Posted To ONDO State / NYSC Adjust Batch A 2013 Mobilization See The New Time Table Here . (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (205) (206) (207) (208) (209) (210) (211) ... (321) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 7:40am On Feb 26, 2013
wascosambe:
wat! Hear insult..sori, dz 1 na assault. U dnt knw BUK? Wel, am sure u ar frm d east or south south..i knw most of u frm dere dnt knw d names of d northern universities. BUK means Bayero university kano. Bt cme o, plenty ppl dn ask me wetin b BUK O. Does it mean ma skul no cut acros? Chai..! I has deaded
lols.. sorry, never hrd of d sch..i live in d east..

1 Like

Re: NYSC Batch A 2013 House by kheart(m): 7:43am On Feb 26, 2013
Oga moderator abeg can u wipe some or all the comment made in some threads, eg Kaduna, there s no any usefull info on the thread. we want to start from scratch please. Thanks
Re: NYSC Batch A 2013 House by engrjoe(m): 7:47am On Feb 26, 2013
3top: @engrjoe, amen amen amen in Jesus name.
Expectatn so high, BP rising too...E karo eyin ara, se dada le ji?

@3top, miogbo yoruba gan
Anyway, moni fe yoruba...
Its swt nd simple
Am an EDO guy frm B-side
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 7:50am On Feb 26, 2013
God, i bind anywy spirit of northern or under developed state in my call up letter...i kno i ll smile and give glory to u when i get my call up letter and same to all members here....AMEN

2 Likes

Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 7:51am On Feb 26, 2013
Gudmng house mates...special gudmng to our own very oga ogbeche, gaskiya u r doin very well...i giv u a pass mark on d wrk u r doin....

White angel tynupsy i dreamt abt us..gud mng

i pray fr gudnews today..i pray we ol get our states of preference....but incase u aint lucky enuf to get dt state try redeployin n if dt one no wrk pls accept it in gud fate,
but if u no wan accept am, toh dt one na ur business

1 Like

Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 7:54am On Feb 26, 2013
vivichocs: God, i bind anywy spirit of northern or under developed state in my call up letter...i kno i ll smile and give glory to u when i get my call up letter and same to all members here....AMEN
God, i bind anywy spirit of SOUTHern or under
developed state in my call up letter...i kno i ll
smile and give glory to u when i get my call
up letter and same to all members
here....AMEN
(Quote) (Report)
Re: NYSC Batch A 2013 House by bomar(f): 7:55am On Feb 26, 2013
Gud mrnin o.Its 26th, no call up letter still.. wetin dey happen?
Re: NYSC Batch A 2013 House by zenzen: 7:58am On Feb 26, 2013
Nikky_fuja:

Wassup,sorry my bat was flat,I didn't stay long @ MBA jare!hope u r good.
sup nikky
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 8:12am On Feb 26, 2013
dmalam:
God, i bind anywy spirit of SOUTHern or under
developed state in my call up letter...i kno i ll
smile and give glory to u when i get my call
up letter and same to all members
here....AMEN
(Quote) (Report)
hahahahah..each to his own, such is life..
Re: NYSC Batch A 2013 House by iykedancastro(m): 8:14am On Feb 26, 2013
Sonnik212: Martowski, omalichanwa n oda futoite in d house, add me up on bb-280A5016 or 2go-sonnik212 so we go share info.....will b enterin owerri 2day 4 my SOR n possibly callup #TEAMFUTO
i guess i fall under d odas category!! Yall shuld kip me posted sha via info,, @sonnik wch dept?
Re: NYSC Batch A 2013 House by swtfranzy(f): 8:16am On Feb 26, 2013
falawy:


Good to hear u posted to ogun state, am a graduate of english from olabisi onabanjo university(formely ogun state university)a batch C corp member serving in ogun state at the moment,also worked my posting to ijebuigbo(ijebu north LG) few mins away from where I graduated from. Should in case u wanna get more info, get back to me asap. Congrats once again, welcome to the gateway state, ciao


no probs
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 8:16am On Feb 26, 2013
vivichocs: hahahahah..each to his own, such is life..
yes nw...
Re: NYSC Batch A 2013 House by roblance: 8:25am On Feb 26, 2013
Waiting with my tinted glasses on cool
Re: NYSC Batch A 2013 House by swtfranzy(f): 8:27am On Feb 26, 2013
Gudmornin guys, hw was ya nite? Hop swt. Wel jst wish evry1 a gud nd funfild day....May God ansa our prayers ooo
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 8:30am On Feb 26, 2013
swtfranzy: Gudmornin guys, hw was ya nite? Hop swt. Wel jst wish evry1 a gud nd funfild day....May God ansa our prayers ooo
hey my zikite frnd h ws ur nite...hope u dreamt abt me...my hrt dey pound in anticipation of d postng like pounded yam..
Re: NYSC Batch A 2013 House by roblance: 8:31am On Feb 26, 2013
swtfranzy: Gudmornin guys, hw was ya nite? Hop swt. Wel jst wish evry1 a gud nd funfild day....May God ansa our prayers ooo
Na so o, praying like say na judgement dy wan happen
Re: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 8:33am On Feb 26, 2013
dmalam: Gudmng house mates...special gudmng to our own very oga ogbeche, gaskiya u r doin very well...i giv u a pass mark on d wrk u r doin....

i dreamt abt us..gud mng

i pray fr gudnews today..i pray we ol get our states of preference....but incase u aint lucky enuf to get dt state try redeployin n if dt one no wrk pls accept it in gud fate,
but if u no wan accept am, toh dt one na ur business

gud mornin o, wetin happen 4 ur dream?
Re: NYSC Batch A 2013 House by Neroski(f): 8:36am On Feb 26, 2013
scad: Pls eh, em...no laugh oh, can someone bring extension wire to camps? For some of us using two or more phones, iPod, etc, unto mass chargin of electronic gadgets :-)

yes u can,its part of what i wrote on my shoppin list!
Re: NYSC Batch A 2013 House by Seyixyz: 8:38am On Feb 26, 2013
Day 2:Finger crossed..Awaitin Senate/NYSC..God in control
Re: NYSC Batch A 2013 House by tintedteana(f): 8:41am On Feb 26, 2013
vivichocs: God, i bind anywy spirit of northern or under developed state in my call up letter...i kno i ll smile and give glory to u when i get my call up letter and same to all members here....AMEN
I join my faith to yours

1 Like

Re: NYSC Batch A 2013 House by okposm: 8:53am On Feb 26, 2013
falawy:


Good to hear u posted to ogun state, am a graduate of english from olabisi onabanjo university(formely ogun state university)a batch C corp member serving in ogun state at the moment,also worked my posting to ijebuigbo(ijebu north LG) few mins away from where I graduated from. Should in case u wanna get more info, get back to me asap. Congrats once again, welcome to the gateway state, ciao

pls falawy i will like to know how you did it to ijebu LGA. Is it the person that did the runs for you that did it to Ijebu or u did it at the camp. please reply i am interested
Re: NYSC Batch A 2013 House by wisolf(m): 8:54am On Feb 26, 2013
Goodmorning otondos,pls I want 2 knw if d list will be pasted b4 callup letter or its callup letter we will get straightoff..

1 Like

Re: NYSC Batch A 2013 House by Justiceotuya(m): 9:01am On Feb 26, 2013
dmalam:
yes nw...
guy you don collect your statement?
Re: NYSC Batch A 2013 House by wisolf(m): 9:07am On Feb 26, 2013
mencade5:
Nitane, baby. Wats up babie? U na correct chick. Hope u are set for camp? Love u most.
Love wat??..no near dt gal o,Nitane na my one nd only o or else na Abdul Qaga office u go dy do ur cds meetings..lolzz
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 9:08am On Feb 26, 2013
Tynuspi: gud mornin o, wetin happen 4 ur dream?

say me n u wearin nysc 7over7 were standin infrnt of an alter wey na brigr-general nnamdi okorie-afia dey incharge...i carry ring put fr ur finga u com do d same fr me...Then brigr-gen come talk say Ki**ss d bride, as i wan ki**ss u na hm my ceilin fan strt dey jerk dey mek one sound wey wake me up frm sleep...na so d fan dey do if PHCN bring lite o..i vex!!

hw fr nw white angel? any rumor, gossip or news frm ur plc...
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 9:13am On Feb 26, 2013
Justiceotuya: guy you don collect your statement?
justice i don collect am tete...since beginin of last yr sef...na 2011 i finish o, i did my internship last yr....na certificate remain fr me to collct...i no wan strt d process nw bcs of d nysc tin..
u nko?
Re: NYSC Batch A 2013 House by swtfranzy(f): 9:16am On Feb 26, 2013
dmalam:
hey my zikite frnd h ws ur nite...hope u dreamt abt me...my hrt dey pound in anticipation of d postng like pounded yam..


hi dmalam my nite was gud...as 4 me dreamin abt u, dnt tink so cos i av nt seen ur face b4...as 4 ur heart poundin na everybody e dey do 2 oo
Re: NYSC Batch A 2013 House by swtfranzy(f): 9:18am On Feb 26, 2013
roblance:
Na so o, praying like say na judgement dy wan happen

abi..... Bt finaly GOD dey
Re: NYSC Batch A 2013 House by Justiceotuya(m): 9:22am On Feb 26, 2013
dmalam:
justice i don collect am tete...since beginin of last yr sef...na 2011 i finish o, i did my internship last yr....na certificate remain fr me to collct...i knw wan strt d process nw bcs of d nysc tin..
u nko?
i don finish all the process na just to collect. I been dey school last week and them tell me say them never sign the result. So i dey enter tomorrow for both call up and statement. But i dey fear cause my name been dey error list
Re: NYSC Batch A 2013 House by scampy(m): 9:26am On Feb 26, 2013
wisolf: Goodmorning otondos,pls I want 2 knw if d list will be pasted b4 callup letter or its callup letter we will get straightoff..
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 9:27am On Feb 26, 2013
Justiceotuya: i don finish all the process na just to collect. I been dey school last week and them tell me say them never sign the result. So i dey enter tomorrow for both call up and statement. But i dey fear cause my name been dey error list
no worry abt error list jst fire on wt ur preparation n be set fr camp....ol d news i hrd abt error list are actually positive, especially d ones comin frm our fellow ABUsites...kip evry part of ur body crossed..
God dey!!!!!
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 9:28am On Feb 26, 2013
Ehizario: Goog morning mates. As I said earlier, call ups might just be out 2Mao. when I got 2 sch yesterday, I saw some rubber tennis shoes on display. I really wsh I had not bought d normal tennis already...I like it cos I fink it wud be easier to manage in ds incoming season of d rains. Do have a fulfilling day. Buena fortuna.
oboy but dat rubber tennis shoe no go funny o, wats d cost actuali

(1) (2) (3) ... (205) (206) (207) (208) (209) (210) (211) ... (321) (Reply)

Post All Problems Relating To JAMB Regularization Here - Let's Treat Them / NYSC 2013 Batch B House / NYSC 2014 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.