Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,181,821 members, 7,915,323 topics. Date: Thursday, 08 August 2024 at 09:00 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC Batch A 2013 House (347930 Views)
Batch A 2013 Corpers Where Is Your PPA / A Thread For Batch A 2013 Corpers Posted To ONDO State / NYSC Adjust Batch A 2013 Mobilization See The New Time Table Here . (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (244) (245) (246) (247) (248) (249) (250) ... (321) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 6:49pm On Mar 01, 2013 |
Seyixyz: Oga,y u dey talk lyk diz na?Na Zamfara dem throw mi go o..U don disapoint miu don kwalect ur call up leta |
Re: NYSC Batch A 2013 House by wascosambe(m): 6:56pm On Mar 01, 2013 |
Me just accept jigawa wt one heart nd two kidney o..team jigawa wia una dy? Abeg add on 2go..wt d username, wascosambe.. |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Uchesis: 6:58pm On Mar 01, 2013 |
nitane25: TEAM EDO TOO OHWelcome 2 benin city, my second home |
Re: NYSC Batch A 2013 House by kosebinu(m): 6:58pm On Mar 01, 2013 |
Nikky_fuja:after waiting all day at MBA, i finally got bayelsa |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Anotie(m): 7:00pm On Mar 01, 2013 |
#teamEdostate where you @? |
Re: NYSC Batch A 2013 House by brownlord: 7:02pm On Mar 01, 2013 |
adedoyinea: . K..... Tx Team Ogun here. And U? Lol, am already serving Osun state batch B, all the best man |
Re: NYSC Batch A 2013 House by brownlord: 7:05pm On Mar 01, 2013 |
nitane25: EDO STATE WER UNA DEY OOOOO . FOllow me@nitane25 on twitter,mk i gv u my numbr? wey una Welcome to heartbeat 28de31ee is d pin, u can drop ur 11 digit |
Re: NYSC Batch A 2013 House by OCcool: 7:11pm On Mar 01, 2013 |
Who else is with yokiti and I on d Niger train? *Team Niger state* |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Uchesis: 7:11pm On Mar 01, 2013 |
OC cool: I was posted 2 Niger state o. Father, take controlChei... Na so nysc take fall our hand o. OC dnt wori, niger is ok. God wil help us o Team calabar, ur platoon leader is here |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 7:11pm On Mar 01, 2013 |
I have been posted to ABIA. anyone else. my number is 08135364193. 2go username: jesse808 |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 7:15pm On Mar 01, 2013 |
Seyixyz: Oga,y u dey talk lyk diz na?Na Zamfara dem throw mi go o..U don disapoint mibaba no vex, u ll be good |
Re: NYSC Batch A 2013 House by nikkypresh(f): 7:16pm On Mar 01, 2013 |
Martowskin: it seems am nw with mod. ogbeche.....posted to OGUN STATE Posted to Ogun too. Glad [b][/b] |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Shugamania(f): 7:19pm On Mar 01, 2013 |
popobaba: BENUE state...anybody am here oo.. #Team Benue# anybody else? |
Re: NYSC Batch A 2013 House by nikkypresh(f): 7:21pm On Mar 01, 2013 |
Elacutey: Av bin posted 2 ogun state...team ogun wher ar u ooooLet's hook up dear posted to Ogun too. add me on fb Jemima Nicholas |
Re: NYSC Batch A 2013 House by eninaija(f): 7:27pm On Mar 01, 2013 |
Posted to Cross river...thank U Lord. Team Calabar here I am |
Re: NYSC Batch A 2013 House by wilxz(m): 7:28pm On Mar 01, 2013 |
#Team lasgidi, in d house. The most entertaining NYSC camp ever. Lagos here I come. 1 Like |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Uchesis: 7:29pm On Mar 01, 2013 |
Patuwa: Uniben no try for me sha! I was posted to Borno state. Learning how to dodge bomb activated. All prospective corpers posted to Yobe and Borno have been redeployed to Nassarawa and Benue state respectively. All the Glory be to Jesus, Honour unto Mary!Bornooooooooooooo! Uniben y na? |
Re: NYSC Batch A 2013 House by wascosambe(m): 7:29pm On Mar 01, 2013 |
Wait wait wait wait! Una wan tel me say na only me dy go jigawa? Team jigawa wia una dy, i go cry o. |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nikkyfuja(f): 7:34pm On Mar 01, 2013 |
kosebinu: Awww pele na so Lasu dey do,am happy dat we bayelsa people don dey plenty small small!pls DM me on twitter,make we talk, @Nikky_fuja. 2 Likes |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Ehizario(m): 7:35pm On Mar 01, 2013 |
My pple, na Ondo I dey o. Abeg whr d fellow Ondo otondos na? Let's meet. I hail evrybody o...Martowskin I sight u |
Re: NYSC Batch A 2013 House by cutieconcept: 7:38pm On Mar 01, 2013 |
humph007: I've waited long for this. Lagos all way! #team Las gidi# where u @? 2344B444. I was wondering if I was d only one here posted to lag. Team lagos-where u at? |
Re: NYSC Batch A 2013 House by danalad(m): 7:39pm On Mar 01, 2013 |
Shugamania:. Here too |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 7:44pm On Mar 01, 2013 |
wascosambe: Wait wait wait wait! Una wan tel me say na only me dy go jigawa? Team jigawa wia una dy, i go cry o.dis our case is worth reportnng it to oga mod..... oga ogbeche hlp us find NLanders wey dem post to jigawa n kaduna...we go vex o we fit vex swear fr nysc o..... |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Gsluv(m): 7:45pm On Mar 01, 2013 |
Posted to lag #TeamLagos #lasuites |
Re: NYSC Batch A 2013 House by yokiti: 7:53pm On Mar 01, 2013 |
@ Ogbeche77, no shaking, though my people at home are not in support but I have got my mind made up even before seeing my call up Number. . @ Oc cool, at the bank of Niger river. At the bank of Niger river, I sleep in the night when the moonlight was up. At the bank of Niger riverrrrr!!!! Leys go there my brother! . @ Outrage, i can authoritatively say that Taraba is very okay according to the testimonies of those that I know that served and are still serving there. Merciful NYSC service year. . @ Rexibility, Calabar show don spoil be that o. . @ Nikky_Fuja, prepare to enter flying boat. A class mate of mine was posted to Bayelsa too. . @ Nitane25, Oshiomole will take care of you people. Safe trip. A class mate of mine on error list got Edo state too. . @ Ehizario, ondo egin. Take care. . @ Shugamania, na Gboko camp get you, greet Brother Gbile Akanni for me o. A mate of mine is with you on your way to the food basket of the nation. . @ all, may we all have a good and memorable service year. The good Lord will favour, protect and bless us. Safe journey to our various destination. |
Re: NYSC Batch A 2013 House by nwaeloka(m): 7:57pm On Mar 01, 2013 |
biogbolo:My guy, I dey Enugu o. I knw hw to get to PH city but I need directions frm town to d camp. Thanx bro |
Re: NYSC Batch A 2013 House by kheart(m): 7:58pm On Mar 01, 2013 |
Alhamdulillah, i pray, runs and was hoping for kd and i got it. Oboi u go fear na, cos majority of my course mate were posted to taraba. @seyi guy zamfara better pass taraba oh just buckle up and it shall be well by God grace. @dmalam na where dey post u to? |
Re: NYSC Batch A 2013 House by gergemam: 8:00pm On Mar 01, 2013 |
stefnora1: KWARA O #TeamKwara na ni.... let's hook up ma'am |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nikkyfuja(f): 8:04pm On Mar 01, 2013 |
yokiti: @ Ogbeche77, no shaking, though my people at home are not in support but I have got my mind made up even before seeing my call up Number. My dear after 3wks am out O!I no fit fly boat o,too much phobia!over 10hrs journey,heard there is no Airport there,I don dey frustrate small small sef!na to redeploy O! |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Ehizario(m): 8:08pm On Mar 01, 2013 |
yokiti: @ Ogbeche77, no shaking, though my people at home are not in support but I have got my mind made up even before seeing my call up Number. Yeah man...all d best. |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Nobody: 8:09pm On Mar 01, 2013 |
kheart: Alhamdulillah, i pray, runs and was hoping for kd and i got it. Oboi u go fear na, cos majority of my course mate were posted to taraba. @seyi guy zamfara better pass taraba oh just buckle up and it shall be well by God grace. @dmalam na where dey post u to? dis one na ansred prayers fr me o...na since mng i dey luk fr kd guys...congrat bro, we go meet fr camp |
Re: NYSC Batch A 2013 House by Uchesis: 8:09pm On Mar 01, 2013 |
Ody-Ody:We tanda gidigba.. |
(1) (2) (3) ... (244) (245) (246) (247) (248) (249) (250) ... (321) (Reply)
Post All Problems Relating To JAMB Regularization Here - Let's Treat Them / NYSC 2013 Batch B House / NYSC 2014 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37 |