Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,206,668 members, 7,996,424 topics. Date: Thursday, 07 November 2024 at 09:45 AM

A Body Builder Dey Beat Im Gf For Public U Go Bold Intervene? - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / A Body Builder Dey Beat Im Gf For Public U Go Bold Intervene? (784 Views)

When You Go To The Burial Of The Guy That Snatched Your GF ( PHOTO ) / Dont Read This Joke In Public, because U Go Laff Soteey Dem Go Say U Be Madman, / Akpors The Best English Teacher!!! U Go Fear 2much Gbagaun (2) (3) (4)

(1) (Reply)

A Body Builder Dey Beat Im Gf For Public U Go Bold Intervene? by Nobody: 4:00pm On Oct 14, 2012
Polycap na body builder and im muscles na times 2 that of Arnold Swazzenegger own.He be almost 8 feet 3 inches tall and im chest alone be like barrel of crude oil with im bushy Pete Edochie bear bear and im bald head wey dey shine like wetin dem use oil rub.Now Polycap dey with im babe for beer palour and dem get into very serious argument.Before you go say wazobia! Polycap don already land three hot dirty slaps for im babe face.Now u dey this beer palour wit ur pallies and una just dey flex when this scene come happen.U go bold intervene in the drama and save polycap girlfriend from im fury?
Re: A Body Builder Dey Beat Im Gf For Public U Go Bold Intervene? by ayobase(m): 4:37pm On Oct 14, 2012
Madam Caro go need to wait till the next day to get her money!

(1) (Reply)

Ramsey And Death / BREAKING NEWS: Tonto Dikeh Kidnapped! / Joke Of The Day...lol

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.