Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,198,610 members, 7,968,780 topics. Date: Monday, 07 October 2024 at 12:43 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Ituen (2483 Views)
Why Is Sam Milla This Wicked? See What He Did To Ituen. / Ituen's Adventurous Dining / Ituen Went To Hell (2) (3) (4)
Re: Ituen by ituen(m): 7:35pm On Feb 10, 2008 |
Na me na but no be everytime u dey flog small pikin. Attimes, u just laffand ignore dem |
Re: Ituen by tjtj1(m): 8:18am On Feb 11, 2008 |
lol ituen where re u |
Re: Ituen by clemcykul(f): 8:36am On Feb 11, 2008 |
he is definitely not in mimie's pants yeyeboi |
Re: Ituen by ituen(m): 10:15am On Feb 11, 2008 |
I dey my house TJ @Clem lol |
Re: Ituen by tjtj1(m): 7:30pm On Feb 11, 2008 |
u mean underbridge? |
Re: Ituen by benjay1(m): 8:28am On Feb 12, 2008 |
@Ituen Look who dey call pesin small pikin? U this overgrown baby elephant. If you no get yans simple say so, no dey give silly excuses. |
Re: Ituen by ituen(m): 10:03am On Feb 12, 2008 |
Clap hand for yourself But u still be pikin so i go pardon you for your excesses Now hush small boi shooo shooo shooo |
Re: Ituen by Lolabbey: 10:07am On Feb 12, 2008 |
d biger boys and d smaler boys |
Re: Ituen by ituen(m): 10:51am On Feb 12, 2008 |
Yes na Maybe by nxt month, we go initiate ben into bigger boys territory |
Re: Ituen by benjay1(m): 1:51pm On Feb 12, 2008 |
**hiss** see them, Fly and shit. |
Re: Ituen by saucekid(m): 3:24pm On Feb 12, 2008 |
accusations and counter accusations |
Re: Ituen by ituen(m): 3:38pm On Feb 12, 2008 |
between bigger boi and small boy |
Re: Ituen by saucekid(m): 3:42pm On Feb 12, 2008 |
only treated in the kuvuki supreme court |
Re: Ituen by benjay1(m): 4:40pm On Feb 12, 2008 |
wetin that come mean ? |
Re: Ituen by ituen(m): 4:44pm On Feb 12, 2008 |
Are u from Kuvuki? |
Re: Ituen by mystikalb2(m): 5:51pm On Feb 12, 2008 |
@ ituen u knw Oxford University |
Re: Ituen by ituen(m): 7:04pm On Feb 12, 2008 |
Yes na I graduated Magna Cum Laude in 2005 |
Re: Ituen by tufe(m): 8:41pm On Feb 12, 2008 |
. . . . . .when snails start to fly |
Re: Ituen by benjay1(m): 9:34pm On Feb 12, 2008 |
Ituen baba three Gbosaa for U. |
Re: Ituen by kronkykay(m): 9:41pm On Feb 12, 2008 |
ituen: why u dey make devil look like an apprentice? |
Re: Ituen by tjtj1(m): 9:01am On Feb 13, 2008 |
so tey the devil don turn to apprentice for una hand. hmm |
Re: Ituen by ituen(m): 10:47am On Feb 13, 2008 |
@Ben gbosa gbosa gbosa @Kronky U don come again oh |
Re: Ituen by Emperoh(m): 11:55am On Feb 18, 2008 |
Het what a gwn |
Re: Ituen by clemcykul(f): 12:54pm On Feb 18, 2008 |
watta gwan? na the slang wey u eavesdrop from ur older brodas? notin dey gwan i beg |
Re: Ituen by tytylayor: 4:50pm On Feb 18, 2008 |
lol |
Re: Ituen by ituen(m): 9:51pm On Mar 01, 2008 |
Emperoh Its good to have u back. Hope u have sought for Seun's forgiveness |
Re: Ituen by delib: 8:43am On Mar 02, 2008 |
ituen i pitty 4 u ooo |
Re: Ituen by ituen(m): 1:00pm On Mar 02, 2008 |
What!!!!!!!! |
Re: Ituen by ibkdikson: 1:13pm On Mar 02, 2008 |
keep it up, good one from you |
Re: Ituen by delib: 1:41pm On Mar 02, 2008 |
see hoe dem yab ituen, se u no knw se him be moderator ? |
Re: Ituen by kronkykay(m): 1:53pm On Mar 02, 2008 |
who u dey call hoez? our dear nland girls o be hoes. . . . okay?. . . . . . . even if dem dey act like b1cthes at times. . . . . hehehehehehehe |
Re: Ituen by saucekid(m): 4:06pm On Mar 02, 2008 |
no comments |
Not Every Stick Is #selfie# Stick..(lol) / African Parties Be Like (funny Jokes) / AKPORS No Get Money For Xmas
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |