Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,198,184 members, 7,967,349 topics. Date: Saturday, 05 October 2024 at 04:47 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? (6269 Views)
Dr.craze (craze Clown) Ft. Tegaa (ade) All Funny Video Clips. Download Now! / What Do U Tink This Baby Is Thinking Of ? / Girls Blackberry Craze...lolz (New Joke will be Updated) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by temmysexy(f): 10:09am On Feb 10, 2008 |
mental case! |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by ituen(m): 1:52pm On Feb 10, 2008 |
hmmmm |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by saucekid(m): 3:25pm On Feb 10, 2008 |
iyeme! |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by tufe(m): 3:47pm On Feb 10, 2008 |
. . . . . . . . . . and the madness continues |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by RichDad1(m): 7:45pm On Feb 10, 2008 |
tj_tj:@tj_tj, Today na sunday,so i no wan yab you @all, Have a fun-filled weekend |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by gunpoint(m): 7:24am On Feb 11, 2008 |
@richdad u well so? dey greet ppl merry wkend 4 my tread?? @jailluv ur own mad na prison maddeness d only drugs wer fit work 4 u na floggin twice 4 mornin, 1 pa(una knw na), 3 rounds 4 hot afternoon den unlimited bastard floggin til day break!! @tj^2 plz form don finish ni? cos migs cal me 4 wkend sayin he nid som urgent 4 his folks, pls print new ones sharply!!! |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by tjtj1(m): 8:00am On Feb 11, 2008 |
form dey my brother |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by RichDad1(m): 8:11am On Feb 11, 2008 |
@gunpoint, I dey sorry Mr Thread-owner , have a Crazy week tj_tj:Chairman , National demo-Crazy Party (NDP) |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by tjtj1(m): 8:29am On Feb 11, 2008 |
Ya funny am trying to laff ur brain is the size of a pea |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by clemcykul(f): 8:49am On Feb 11, 2008 |
trouble shooter, leave rich dad alone *aww am enjoying this*lmao |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by ituen(m): 10:26am On Feb 11, 2008 |
then shutup and enjoy the scenario |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by clemcykul(f): 11:23am On Feb 11, 2008 |
u desire my attention am gonna giv it u real good buzz man am pretty busy |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by tjtj1(m): 8:07pm On Feb 11, 2008 |
ya wit giving blow jobs |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by ituen(m): 8:53pm On Feb 11, 2008 |
to all low-lifes in NLand |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by tjtj1(m): 9:21pm On Feb 11, 2008 |
serious degradation |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by Migines(m): 11:49pm On Feb 11, 2008 |
. . . . On ur paths. |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by tjtj1(m): 12:45am On Feb 12, 2008 |
must be burnt |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by gunpoint(m): 6:41am On Feb 12, 2008 |
plzzzzzzzz oh i dnt get?? isnt clems supposed 2 b givin migs d headin?? or is migs d lowlife(s) u guys r referin 2?? i dont lik hw dis is soundin bt i wara watch 2 c hw dis all turns out iteun bouy, bac 2 u. |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by tessybaby(f): 7:53am On Feb 12, 2008 |
i wish i could understand ur posts gunpoint CRASE MAN |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by gunpoint(m): 8:12am On Feb 12, 2008 |
@tessybaby com register in my armyday sec sch & ur life wil nvr b d same again, dats if iteun can afford d fees!! |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by Lolabbey: 9:08am On Feb 12, 2008 |
hmmm |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by ituen(m): 9:54am On Feb 12, 2008 |
why shld i afford the fees when ur school is surviving on my monthly tokens in the development of education in your location |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by Ninjabyte(m): 10:16am On Feb 12, 2008 |
Help Me see Career Craze People. People dey get career for prison breaking, exotic dancing, plate washing and husband snatchery, una dey hear dey perfect craziness. May God Help u. |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by ituen(m): 11:01am On Feb 12, 2008 |
. . . and may God help u too |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by Ninjabyte(m): 11:23am On Feb 12, 2008 |
Looks around to c if anyone is behind him Me? Na me u direct dat prayer too? Dem tell u say i craze? Abi u hear say my nickname na CrazeMasterFlex? Craze know who im dey catch ooo. E come close to me, i slap one durty slap, na for tj head e come land. |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by ituen(m): 11:29am On Feb 12, 2008 |
tnk God, u don realise urself |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by Lohlarh(f): 11:53am On Feb 12, 2008 |
Men this boy don draw craze for real Lolabbey se on wo boboyi nran ni, Oya now, Aro Straight nd i tink nightnurse is on duty |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by Ninjabyte(m): 12:05pm On Feb 12, 2008 |
Which boy be dat? Na Ituen u dey talk abput like dat? Hmm, e be like say worry don dey craze u |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by DaJunta(m): 12:37pm On Feb 12, 2008 |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by prosperup(m): 1:21pm On Feb 12, 2008 |
boy o boy, some ppl ehn. |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by Lolabbey: 1:24pm On Feb 12, 2008 |
ninja u sure sey no b u lorlhar dey refer to,y u com begin dey metion ituen name now |
Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by ituen(m): 3:32pm On Feb 12, 2008 |
singing some people dey find my trouble |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)
Jokes On Medics & Others / *WARNING*: Dont Open This Thread If You Are Sleeping Alone Tonight (PIC) / The Exam
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |