Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,200,115 members, 7,973,745 topics. Date: Sunday, 13 October 2024 at 04:27 AM

U No Go Tank God - Religion - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / U No Go Tank God (485 Views)

Graphic Pics: ISIS Executes Man By Running Him Over With Armoured Tank (2) (3) (4)

(1) (Reply)

U No Go Tank God by ENRYDVYNEENT: 8:18pm On Nov 15, 2012
I hear say u dey murmur, you dey complain and you are grumblin say you neva hammer, you no thank God, ehn! 318 days out of 366 na beans?/smiley Remaining just about 40 sometin days8-| . Boko Haram reach ur side? U dey 4 Dana Crash? Aluu community pple catch u?sad Ansa me naaa *...* God give u good health, Naija no good, Naija no good: u dey use blackberry :> If at all u neva get money buy Blackberry Porsche, abi u don see where person wey dey coma dey ping?:| Abi na blind man wan change DP?:]Y Abi u see whr dead body dey ping 4 coffin? You better Start thanking God!\=D/ If u dey grateful tru tru Oya send am to all ur contacts, no 4get me sha oo.winksmiley

(1) (Reply)

Nothing More To Ask For But For His Mercy / A Truth And Reality, You Were Never Told! / Healings

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 4
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.