Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,168,951 members, 7,873,042 topics. Date: Thursday, 27 June 2024 at 07:09 AM

Abeg No Lie! If U Be Isaac, Wetin U Go Do? - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Abeg No Lie! If U Be Isaac, Wetin U Go Do? (665 Views)

Dont Read This Joke In Public, because U Go Laff Soteey Dem Go Say U Be Madman, / Girls Abeg No Vex / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Abeg No Lie! If U Be Isaac, Wetin U Go Do? by Laitesmart(m): 8:37pm On Nov 15, 2012
I just siddon dey imagine d past. I com think reach wetin happen between Abraham and him pickin isaac. Nna mehn! Father carry pickin for on top firewood wan use am 4 burnt offering. He remain small make he kill am na im he see 1 ram wey im horn don lock 4 bush. He come free Isaac kill ram.
Hmmm! If na u your papa wan use as offering b4 lyk that wey he no cum use u again. Wetin u go do am?
Re: Abeg No Lie! If U Be Isaac, Wetin U Go Do? by CAPTAINT1: 8:44pm On Nov 15, 2012
im go become the ram
Re: Abeg No Lie! If U Be Isaac, Wetin U Go Do? by Laitesmart(m): 9:08pm On Nov 15, 2012
CAPTAIN T: im go become the ram
Ur papa?

(1) (Reply)

Describe Akpors The Student In One Word! / My Neighbour Mows His Lawn / Ten Funny Tips To Survive Inlagos Without Okada

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.