Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,208,785 members, 8,003,785 topics. Date: Friday, 15 November 2024 at 07:21 PM

If Na You Nko? Wetin You Go Do - Jokes Etc (12) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / If Na You Nko? Wetin You Go Do (16379 Views)

See Wetin COCA COLA Don Cause O. / If Na U Nko Jokes (real Life Disaster) / If Na You Nko (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (18) (Reply) (Go Down)

Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey: 10:37am On Feb 26, 2008
are u d thief, cheesy cheesy cheesy,

ur teeth resemble d thief own cheesy cheesy
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by PurestBoy(m): 3:40pm On Feb 26, 2008
Hmmmm, u people sha,
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey: 3:51pm On Feb 26, 2008
wetin do dem cool cool
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by success123(m): 4:02pm On Feb 26, 2008
they can say anything
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey: 4:06pm On Feb 26, 2008
anythg like wht
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by buzzgonz(m): 4:11pm On Feb 26, 2008
Wetin dey happen here
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey: 4:13pm On Feb 26, 2008
wetin u see dey hapen undecided
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by success123(m): 4:28pm On Feb 26, 2008
but he can not see nowwwwwwwwwww, lola why are u saying that (wetin u see they happen ye)
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey: 4:32pm On Feb 26, 2008
is he blind or what grin grin
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by saucekid(m): 4:35pm On Feb 26, 2008
he is dumb,blind,deaf,and paralysed
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey: 4:37pm On Feb 26, 2008
ohhh my God,

all dese sicknes 4 one person,

omo na wah ooo
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by PurestBoy(m): 4:42pm On Feb 26, 2008
Who are you guys referring to this time? na wa for u guys oo
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by buzzgonz(m): 4:42pm On Feb 26, 2008
Na Wa oh shocked Na so una hate me!
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by saucekid(m): 4:44pm On Feb 26, 2008
na wa wa
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by buzzgonz(m): 4:47pm On Feb 26, 2008
Tommy- even you self join them  embarassed
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by saucekid(m): 4:56pm On Feb 26, 2008
so na u be this?
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey: 4:59pm On Feb 26, 2008
na so life be oooo
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by buzzgonz(m): 4:59pm On Feb 26, 2008
@S.kid
Na me Na abi u no dey see again, Omo FLASH ME CASH   grin
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey: 5:02pm On Feb 26, 2008
no be cash na cheque
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by saucekid(m): 5:17pm On Feb 26, 2008
na cowries
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey: 5:19pm On Feb 26, 2008
lmao grin grin
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by saucekid(m): 5:23pm On Feb 26, 2008
roflmao
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey: 5:27pm On Feb 26, 2008
wetin dey funny again---u sha wan open ur dirty teeth cheesy cheesy cheesy
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by saucekid(m): 5:37pm On Feb 26, 2008
buzzgong don suffer
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by ifyalways(f): 7:42pm On Feb 26, 2008
hmmmmmmmmmmmmmmmn way to go undecided
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by kronkykay(m): 8:30pm On Feb 26, 2008
all these madness for buzz head. . . . .

make im sef buzz off naa. . . .

@ify
watz good dear?
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by saucekid(m): 9:08pm On Feb 26, 2008
ify no answer am ooo

@ ify
how u dey? grin kiss
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by ifyalways(f): 10:12pm On Feb 26, 2008
am fine dear.missing Ituen,Tufe and Tj badly.
hope you are ok too,this place been kind of boring now undecided
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by kronkykay(m): 11:52pm On Feb 26, 2008
chai. . . . . . . . why be say anywhere wey i face. . . . .one of my guys go don dey look the de same direction as dia destination

na waoh. . . . . .saucekid. . . . carry on oh. . . . .

me and u no go fit fight!
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by daychris(f): 3:18am On Feb 27, 2008
@ify. dont worrrrrrrrrry they'll soon show their faces
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey: 8:36am On Feb 27, 2008
they sure will,

guys make una no fight
Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by clemcykul(f): 9:47am On Feb 27, 2008
inshort make dem fyte e don tay wey i witness one grin

wey dat grin teejay of a pant sef? grin

buzzgonz shocked shocked wat a name shocked the name dey cause polio grin

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (18) (Reply)

Awesome Power Of The Human Brain / Lol With Element / Lies Your Parents Told You While Growing Up.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.