Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,227,709 members, 8,071,366 topics. Date: Wednesday, 05 February 2025 at 09:01 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Greedy Man (3975 Views)
Hilarious... Some Girls Are Way Too Greedy (pic) / A Greedy Man's Wishes / The Greedy Man And The Envious Man (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Re: Greedy Man by Lohlarh(f): 11:02am On Feb 13, 2008 |
Lola, una don dey comot for express dey service lane o, Haba, make una comment on d joke, na love matter una dey discuss Well nice joke!!! |
Re: Greedy Man by ituen(m): 11:04am On Feb 13, 2008 |
U don come again |
Re: Greedy Man by Ninjabyte(m): 11:17am On Feb 13, 2008 |
Yes, she's back. Lola go get extra strength now. But nice joke sha |
Re: Greedy Man by Lolabbey: 11:35am On Feb 13, 2008 |
ninja thnks lorlhar dear whts up wt yaa |
Re: Greedy Man by Lohlarh(f): 11:44am On Feb 13, 2008 |
i dey jare my sweet angel tk kia |
Re: Greedy Man by Lolabbey: 11:52am On Feb 13, 2008 |
thnks honey, i like ur pay off oooo-------------life is good------- |
Re: Greedy Man by Lohlarh(f): 2:06pm On Feb 13, 2008 |
i dey jare my sweet angel tk kia |
Re: Greedy Man by tessybaby(f): 2:09pm On Feb 13, 2008 |
who else? |
Re: Greedy Man by Lolabbey: 2:10pm On Feb 13, 2008 |
maybe d twins |
Re: Greedy Man by Lolabbey: 4:50pm On Feb 13, 2008 |
it sims tessy is busy wth d twins |
Re: Greedy Man by ituen(m): 7:33pm On Feb 13, 2008 |
obviously. She needs a break. Those boys dey gulp milk oh |
Re: Greedy Man by tufe(m): 7:37pm On Feb 13, 2008 |
sorry o, make she no die sha |
Re: Greedy Man by Lolabbey: 7:44pm On Feb 13, 2008 |
tufe dear i no lik am, dnt tok 2 moda of twins lik dat now u knw our triplets are on d way |
Re: Greedy Man by tufe(m): 7:56pm On Feb 13, 2008 |
WOW, Baby, u didnt tell me that b4. u shudnt have come to the public to say, but damn am i excited. i luv you plenty plenty. i hope to have beautiful girls just as you are |
Re: Greedy Man by Lolabbey: 9:10am On Feb 14, 2008 |
love u too pkntiful plntiful and plntiful, wld av tld u bt jst wntd 2 surprise u, dey will be so beautiful, cnt wait 2 have them |
Re: Greedy Man by success123(m): 9:39am On Feb 14, 2008 |
wish u success ohhhhhhhhhhhhhhhhhhh |
Re: Greedy Man by Lolabbey: 9:42am On Feb 14, 2008 |
thnk u so so much, u shal cont 2 b sucesful bt nt sucesful in yabing my huby |
Re: Greedy Man by success123(m): 9:56am On Feb 14, 2008 |
hmmmmmmmmm |
Re: Greedy Man by Lolabbey: 10:02am On Feb 14, 2008 |
is dat wht u hav 2 say---------------hmmmmmmmmmmmm |
Re: Greedy Man by success123(m): 10:09am On Feb 14, 2008 |
well i was considering the two message, amen for the prayer and the other one, not successful in yabing my huby.
|
Re: Greedy Man by Lolabbey: 10:19am On Feb 14, 2008 |
ok i understnd bt consider it well |
Re: Greedy Man by ituen(m): 11:16am On Feb 14, 2008 |
@Lola, u don dey like success |
Re: Greedy Man by Lolabbey: 11:21am On Feb 14, 2008 |
i dislike am b4 mind yaa buzines |
Re: Greedy Man by success123(m): 11:24am On Feb 14, 2008 |
hmmmmmmmmmm |
Re: Greedy Man by success123(m): 11:25am On Feb 14, 2008 |
i am so happy today |
Re: Greedy Man by Lolabbey: 11:27am On Feb 14, 2008 |
u ought 2 be apy now,today is val's day |
Re: Greedy Man by ituen(m): 12:38pm On Feb 14, 2008 |
yes and he is planning to get u laid today. If u like, fall for am, na u sabi |
Re: Greedy Man by Lolabbey: 12:43pm On Feb 14, 2008 |
hmmm, ituen,ituen,ituen,how many times did i call u? be warned |
Re: Greedy Man by success123(m): 12:54pm On Feb 14, 2008 |
laughing ohhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh |
Re: Greedy Man by Lolabbey: 12:56pm On Feb 14, 2008 |
na laff u dey laff abi u dey kiss? open ur eyes oo abi u think sey mojee dey hre |
Re: Greedy Man by success123(m): 1:07pm On Feb 14, 2008 |
both |
Re: Greedy Man by Lolabbey: 1:12pm On Feb 14, 2008 |
ohhh i see bt will stil advice shine ur eyes |
*caught In The Act*,lagos Big Chick Runs Out In The Street Naked(pix) / Add Your #BabaNowThatYouAreThere Comment Here! Here's Mine! / Grave Error! How Monks Became Celibate
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |