Stats: 3,171,084 members, 7,880,378 topics. Date: Thursday, 04 July 2024 at 05:08 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / "only If It's Raining." (6032 Views)
Which Do You Prefer Of Raining Season Or Dry Season? / Is It Raining Or Just De Shayo Effect (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)
Re: "only If It's Raining." by saucekid(m): 3:51pm On Feb 11, 2008 |
yes me love come over on vals day |
Re: "only If It's Raining." by nightnurse(f): 3:54pm On Feb 11, 2008 |
Lola u don hear? go over on val's day! |
Re: "only If It's Raining." by saucekid(m): 3:58pm On Feb 11, 2008 |
make u no tag along ooooo,i no dey do party *anyways,security checks dey in place* |
Re: "only If It's Raining." by Lohlarh(f): 3:59pm On Feb 11, 2008 |
Oh its all good, Nighty all the way Lola, how weknd, make una run una sef down o, we be paddy nd na for life ![]() |
Re: "only If It's Raining." by Lolabbey: 4:01pm On Feb 11, 2008 |
@saucy, wshful tinking lola girl,nity 4 sure pady 4 life no mind d bad belle dem |
Re: "only If It's Raining." by nightnurse(f): 4:06pm On Feb 11, 2008 |
;d |
Re: "only If It's Raining." by saucekid(m): 4:07pm On Feb 11, 2008 |
for una mind,una be padi |
Re: "only If It's Raining." by Lolabbey: 4:08pm On Feb 11, 2008 |
na u sabi |
Re: "only If It's Raining." by nightnurse(f): 4:09pm On Feb 11, 2008 |
na for dere dream |
Re: "only If It's Raining." by Lolabbey: 4:15pm On Feb 11, 2008 |
no mind dem |
Re: "only If It's Raining." by saucekid(m): 4:16pm On Feb 11, 2008 |
the dem na una wey dey form padi |
Re: "only If It's Raining." by nightnurse(f): 4:26pm On Feb 11, 2008 |
lola, whos this other lolar am seeing here? is she one of our own? ![]() |
Re: "only If It's Raining." by Lolabbey: 4:32pm On Feb 11, 2008 |
yes ke lohlar na my person and my person na ur person |
Re: "only If It's Raining." by saucekid(m): 4:35pm On Feb 11, 2008 |
which mean say na witch party be that |
Re: "only If It's Raining." by Lolabbey: 4:44pm On Feb 11, 2008 |
mind yaa buzines and stop poknosing into ladies' affairs ![]() ![]() |
Re: "only If It's Raining." by saucekid(m): 4:49pm On Feb 11, 2008 |
na ladies affair dey sweet pass because na ladies i dey into |
Re: "only If It's Raining." by Lolabbey: 4:55pm On Feb 11, 2008 |
hmm i pity u |
Re: "only If It's Raining." by tjtj1(m): 5:53pm On Feb 11, 2008 |
no instead he buy mcdonald's condom ![]() |
Re: "only If It's Raining." by Lolabbey: 6:17pm On Feb 11, 2008 |
hmm, he no go hear now,until------------- |
Re: "only If It's Raining." by nightnurse(f): 6:51pm On Feb 11, 2008 |
u don't need to pity or warn him just allow him to fall into our trap |
Re: "only If It's Raining." by ituen(m): 8:22pm On Feb 11, 2008 |
@Nightnurse be careful with these single ladies. they can tempt u into sleeping with these small boys |
Re: "only If It's Raining." by tjtj1(m): 8:23pm On Feb 11, 2008 |
lol |
Re: "only If It's Raining." by nightnurse(f): 9:11am On Feb 12, 2008 |
don't u trust me any more love? |
Re: "only If It's Raining." by Lolabbey: 9:14am On Feb 12, 2008 |
i go love ohhh |
Re: "only If It's Raining." by ituen(m): 9:17am On Feb 12, 2008 |
ok luv, I trust u well well but not ur friends |
Re: "only If It's Raining." by Lolabbey: 9:19am On Feb 12, 2008 |
hmmm, na real wah |
Re: "only If It's Raining." by daychris(f): 9:31am On Feb 12, 2008 |
lolabbey, you and this your nairaland romance: so touching |
Re: "only If It's Raining." by Lolabbey: 9:32am On Feb 12, 2008 |
d thng touch u too? |
Re: "only If It's Raining." by ituen(m): 10:36am On Feb 12, 2008 |
@Lola, e be like say this little time tufe dey offline, u wan begin flirt. na who introduce you to this bad life? I hope not Cl. . . . . |
Re: "only If It's Raining." by Lolabbey: 1:04pm On Feb 12, 2008 |
trust me now no be sey i dey flir around, i jst wnt tufe 2 knw dose dat are eyeing me--------- ![]() ![]() ![]() |
Re: "only If It's Raining." by nightnurse(f): 2:46pm On Feb 12, 2008 |
are u sure u're not eyeing them back? |
Re: "only If It's Raining." by Lolabbey: 2:55pm On Feb 12, 2008 |
i no dey eye them now bt u help me eye dem by blinking ur eyes evry moment ![]() ![]() ![]() |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)
Trust Nigerians Nah! / Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 - A Big Thank You! / Rules During Womens Periodic Menstruation (pms)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |