Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,172,499 members, 7,885,117 topics. Date: Tuesday, 09 July 2024 at 11:36 PM

Marriage And Burial Rice Which One Dey Sweet Pass? - Food - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Food / Marriage And Burial Rice Which One Dey Sweet Pass? (877 Views)

Warning: Sweet Sensation Resturants / Catering services For Your Events:Wedding,Birhtday,Burial,Corporate Lunches etc / Why Igbos Dey Fear Amala? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Marriage And Burial Rice Which One Dey Sweet Pass? by ogusbaba1(m): 1:45pm On Dec 15, 2012
Guys party rice dey sweet pass the one wey dem dey cook for hous o! Who don notice am?
Dem don dey share food o! Shey dem share give you?
Non ask me where dem for dey share am o! Cos there is no way wey u go tell me say dem non dey do party/show for ur village dis very moment.

Ehen Marriage and burial Rice which one dey sweet pass?
Re: Marriage And Burial Rice Which One Dey Sweet Pass? by adonisgold: 1:53pm On Dec 15, 2012
Na the one dey take do sacrifice dey sweet pass.
Re: Marriage And Burial Rice Which One Dey Sweet Pass? by ogusbaba1(m): 2:03pm On Dec 15, 2012
adonisgold: Na the one dey take do sacrifice dey sweet pass.

hahah u don test dat type b4?

(1) (Reply)

Executive 3bedroom Duplex To Let @ Lekki Phase 1 (LHS) Pictures. / Happy Hour By Chivita Wears A New Refreshing Look / For Crayfish Supply Call 08034828586

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.