Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,182,705 members, 7,918,184 topics. Date: Monday, 12 August 2024 at 02:47 AM

E Get As E Dey Do U? - Jokes Etc (10) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / E Get As E Dey Do U? (9929 Views)

LWKMD See Wetin This Babes Dey Do for bush / E Dey Pain Me / See Wetin Blackberry Dey Do For Naija (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (Reply) (Go Down)

Re: E Get As E Dey Do U? by holythug(m): 4:20pm On Mar 10, 2008
kai. . .tufe, u dey craze who b u to question me
Re: E Get As E Dey Do U? by tufe(m): 4:34pm On Mar 10, 2008
explain yaself young man
Re: E Get As E Dey Do U? by holythug(m): 5:42pm On Mar 10, 2008
wat audacity do u av to question me
Re: E Get As E Dey Do U? by folly69(m): 5:52pm On Mar 10, 2008
dey do dem gooooo
Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 6:44pm On Mar 10, 2008
. . . . . E still dey do them.
Re: E Get As E Dey Do U? by ThugLife1(m): 11:07pm On Mar 10, 2008
:d
Re: E Get As E Dey Do U? by nightnurse(f): 10:35am On Mar 11, 2008
na d way wey u dey do d things u do,
e be like say u get place for me and u,


make u put it on me, i put it on u

what a man can do a woman can do 2

so do me i do u

who go vex
Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 11:35am On Mar 11, 2008
E be like sey E don begin do you today. How E dey do you?
Re: E Get As E Dey Do U? by omowon: 12:22pm On Mar 11, 2008
U GOOOOOOOOOOOOOO WOOOOOOOOOOOUND OOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO!!!!!!!!!!!!!!!
Re: E Get As E Dey Do U? by olulu(m): 1:58pm On Mar 11, 2008
who dey do who?


cos i would want to make an insertion on your centerspread

grin grin grin
Re: E Get As E Dey Do U? by clemcykul(f): 2:21pm On Mar 11, 2008
tufe i beg ask this dude weda hin get anaconda grin

cuss last tyme he registered in my bla bla bla skul we searched his boxers but no anconda so i expelled him,

ryte now i dont knoe wat his yammering about. by the way olulu who deh hell are u? grin
Re: E Get As E Dey Do U? by olulu(m): 2:48pm On Mar 11, 2008
clemcykul:

tufe i beg ask this dude weda hin get anaconda grin

cuss last tyme he registered in my bla bla bla skul we searched his boxers but no anconda so i expelled him,

ryte now i don't knoe what his yammering about. by the way olulu who deh hell are u? grin


My name is Olulu,
i ain't from the tribe of the zulus,
i love being naughty,
but i ain't haughty.
am quite handy,
without necessarily being randy.
but lead me not to temptation,
because i know temptation's destination.
I can be your friend forever like "CHOKI",
just don't treat me like a donkey.
Glad to meet people of like minds,
keeps me free from life's land mines.
Who am i?
well am da black brother,
that is has the power,
to take u to the 9th wonder.


grin grin grin
Re: E Get As E Dey Do U? by Ninjabyte(m): 3:53pm On Mar 11, 2008
E be like say plenty tins dey do plenty people dis days.
Re: E Get As E Dey Do U? by saucekid(m): 3:56pm On Mar 11, 2008
you sef see am
Re: E Get As E Dey Do U? by tufe(m): 4:52pm On Mar 11, 2008
ninja byte, how far u now. where u been at. we dey miss your news updates for here.

no mind all these small small boiz wey just dey rise from where we no know.

@clem,
e be like say the guy get anaconda, you no see the joke wey him post, wey him talk say the girl thing wide well well, but him still give am hard to am. maybe you shud go and sample his koko, the you wud come back and give us a feedback.

@olulu

fire on, but plz dont ever offend my madame Clem
Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 5:07pm On Mar 11, 2008
Tufe how you dey?
I go wash face small before, now I don dey see clear.
How E dey do una?
Re: E Get As E Dey Do U? by tufe(m): 5:53pm On Mar 11, 2008
KID

i dont answer such things
Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 7:15pm On Mar 11, 2008
See your life wey bend like S.
Re: E Get As E Dey Do U? by ThugLife1(m): 9:42pm On Mar 11, 2008
for where u dey see life way bend like S?
Re: E Get As E Dey Do U? by olulu(m): 9:18am On Mar 12, 2008
@tufe

i come in peace
cos,
am a lover, not a fighter
grin grin grin
Re: E Get As E Dey Do U? by folly69(m): 10:16am On Mar 12, 2008
and u may go in pieces fighting
Re: E Get As E Dey Do U? by holythug(m): 1:36pm On Mar 12, 2008
y is it about fight, fight & fight. . .cant pieces peace reign for once angry
Re: E Get As E Dey Do U? by clemcykul(f): 1:40pm On Mar 12, 2008
peace cant reign widout bla bla bla cuzz dats the koko! grin

olulu nice autograph grin see ur bald head grin
Re: E Get As E Dey Do U? by olulu(m): 1:46pm On Mar 12, 2008
clemcykul:

peace can't reign widout bla bla bla cuzz that is the koko! grin

olulu nice autograph ;D see your bald head grin
i


like ur own, abi? grin
Re: E Get As E Dey Do U? by tufe(m): 3:37pm On Mar 12, 2008
@olulu

too much movie na him dey cause am.

@clem
wetin nice for there? u have started becoming to soft. this is not how i met you. is it becoz miggy is gone
Re: E Get As E Dey Do U? by clemcykul(f): 4:10pm On Mar 12, 2008
shuo shocked shocked shocked

enemy of softness grin
Re: E Get As E Dey Do U? by tufe(m): 4:37pm On Mar 12, 2008
, . . . grin grin grin grin grin

metal up now grin wink
Re: E Get As E Dey Do U? by holythug(m): 6:03pm On Mar 12, 2008
see him mouth. . .e lejo wewe
Re: E Get As E Dey Do U? by tufe(m): 6:07pm On Mar 12, 2008
kilosele now?
Re: E Get As E Dey Do U? by nightnurse(f): 8:54pm On Mar 12, 2008
naija lowa grin
Re: E Get As E Dey Do U? by tufe(m): 1:58pm On Mar 13, 2008
kilo so?
Re: E Get As E Dey Do U? by nightnurse(f): 5:22pm On Mar 13, 2008
oro!

(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (Reply)

Top 10 Disadvantages Of Marrying A Beautiful Woman!! / Dame Patience Jonathan's Blunder / Funny Meme Relating To The New Sex Doll That A Nigerian Guy Can Relate To

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.