Stats: 3,182,469 members, 7,917,455 topics. Date: Sunday, 11 August 2024 at 07:40 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Jobs/Vacancies / E Don Do Me (915 Views)
Landers God Don Do Am For Me! (2) (3) (4)
E Don Do Me by dutchess(f): 7:16pm On Feb 19, 2008 |
hello fellow landers! d search is hectic o!i don tire 2 dey find work 4 dis nija if u comot wit 2.1 no work,if u comot wit 3rd class na fry pan 2 fire.to go back to futher ur studies na another wahala as to get transcript na war! abeg which way foward? becos am really considerin buyin and sellin iced fish by d road side o! |
Re: E Don Do Me by adjain(m): 7:52pm On Feb 19, 2008 |
I second your argument, lady. I also need job for naija, but I am different from you in that I am still in school. I will like a job that makes use of creative efforts and skills, one that does not consume time and energy. But iced fish no be better solution o!!! |
Re: E Don Do Me by RobbieLex: 10:03pm On Feb 19, 2008 |
dutchess: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() let me take a wild guess, you have been a victim of unilag records office senate building right, i'm just guessing though! |
Re: E Don Do Me by sweetonyx(m): 10:16pm On Feb 19, 2008 |
@poster E no easy my sista but with God all things are possible |
Re: E Don Do Me by stellon: 10:39pm On Feb 19, 2008 |
Ma sista, no loose hope, i go beta, GOD still dey! |
Re: E Don Do Me by Onyeara: 11:25pm On Feb 19, 2008 |
Hi Stewla wanna know who you are. may be I might help you. just halla me at cyprianoo@yahoo.com |
Re: E Don Do Me by aniffy4eva(m): 11:38pm On Feb 19, 2008 |
@ Dutchess Just relax, i remember your id from "Which way, Nlng", Yours is round the corner, ![]() |
Re: E Don Do Me by Pitokwe(m): 11:47am On Feb 20, 2008 |
Never loose hope.just belive in God and flee from all type of sins, especially sin of the flesh n see wat will do for u .cheers! |
Re: E Don Do Me by Pitokwe(m): 11:49am On Feb 20, 2008 |
Never loose hope.just belive in God and flee from all type of sins, especially sin of the flesh n see wat will God do for u .cheers! |
Re: E Don Do Me by Vuitton(m): 1:35pm On Feb 20, 2008 |
@ Poster Keep your head up Keep on tryin, keep praying Wish you the best ![]() |
(1) (Reply)
How Far About Pz? / Urgent Telecom Jobs. / Top Five Mistakes To Avoid During The Interview
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |