Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,182,537 members, 7,917,676 topics. Date: Sunday, 11 August 2024 at 12:54 PM

I Need A Wife From Usa Or Uk - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I Need A Wife From Usa Or Uk (4681 Views)

Man Brings Wife From Nigeria Abroad Only To Discover She's Pregnant For Another / Funny Symptoms That You Are "Due" To Go Get Yourself A Wife! / Dont U Feel Ashamed When U Bring An Elephant As A Wife From A Western Cuntry? (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply)

Re: I Need A Wife From Usa Or Uk by oziomatv(m): 12:08pm On Feb 20, 2008
My advice be sey make you dey frequent MM airport maybe you fit jam one wey just land from US or UK wey dey look for man to marry.
Put Ur sign board written SSS( single still searching) and try to be helpfull to any one that carry load she fit consider
Re: I Need A Wife From Usa Or Uk by nigercook(m): 12:34pm On Feb 20, 2008
na wa for nigeria.
we like money well well.
Even now he don land girl who want do maths before she agree for am.
but my people na so e be .
only girls for here who don ask me how much money i dey make na nigeria girls!
and girls for home dey wonder why many guys dey carry foriegn girl.Who want money stress ?

(1) (2) (Reply)

What Are The Reasons Why People Do Not Flush The Toilet After Use? / Should I Move On Or Still Stick Around Him??? / 6 Reasons Nice Guys Lose Out On The Hot Girls

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.