Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,200,667 members, 7,975,518 topics. Date: Tuesday, 15 October 2024 at 07:59 AM

Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread - Education (131) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread (314502 Views)

Osun State University (uniosun) 2015/2016 Post Utme/admission Thread / Uniport 2014 Post-graduate | Master|phd|ma| Msc |med |meng |mba|pgd Form Now Out / Osun State University (uniosun) 2014/2015 Post Utme/admission Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (128) (129) (130) (131) (132) (133) (134) ... (225) (Reply) (Go Down)

Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Mosunbabe(f): 10:06am On Oct 23, 2013
Vakinmuyiwa:
Rofiat, hope you are hearing from your friend? Rebecca
am not hearing 4rm her, her number is always not reachable
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Mosunbabe(f): 10:08am On Oct 23, 2013
Vakinmuyiwa:
Oga, u Don become government official wey people dey fight for niyen ooo. How una dey? Wetin u come do for my city? yinkhar nko naa? I no see her for this thread to.


Okeke, Hesjay, mosunbabe, joboms...... I hail you oooo. Proudly OSOGBO students!!
I hail u too!!!
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Mosunbabe(f): 10:10am On Oct 23, 2013
Okeke_Onyi: HAPPY BIRTHDAY TO ME AND ALL THOSE CELEBRATING THEIR BIRTHDAY TODAY!!!
I thank the lord for the success achieved so far in my life,I believe this is just the beinging of greater things to come.Amen
Please if u want my birthday cake or u won join the party....just find ur way to PORT HARCOURT na there e dey happen.
Happy birthday,WULLNP wit good health.
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Vakinmuyiwa: 10:12am On Oct 23, 2013
mayorall:


Odun knows I cant fight nah. Just come sell a tablet PC to a couple. Omo dem dey price for your place no be small o. Dem paid small money the rmainin na post dated cheque incase the tab give them wahala. E stingy gan o.
lol....that's not stinginess, it is called customer protection! Are you still in osogbo
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Nobody: 10:14am On Oct 23, 2013
ASUU nawa o...
.
Joboms,how life nah?..i don miss u pa!..Una dey hear from una frnds,peter,Aisun n co?...i don miss those guys o..
.
Mosun,i dey enjoy ASUU brk o,jst dat i miss skl..
.

I miss Iya Orobo,Iya bisola,Chriscalagh,Hasbun,Paro Villa,loyal Estee boiz,Cooperative building,Set building,CHS meetings,Tacsfon....
Chai..i rili miss skul oo...
.
Vakin,i hail...

1 Like

Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Mhizsleek(f): 10:17am On Oct 23, 2013
Okeke_Onyi:
coz u are my best friend on this trend...how was ur day? tomorrow 23rd oct is my birthday...


Oh really? Thats so sweet of you Hun.


HAPPY BIRTHDAY. I'M WISHING YOU ALL THE BEST THAT LIFE HAS TO OFFER. HAVE A BLAST
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Nobody: 10:17am On Oct 23, 2013
Thats a typical ibadan character..lol
Vakinmuyiwa:
lol....that's not stinginess, it is called customer protection! Are you still in osogbo

1 Like

Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Nobody: 10:19am On Oct 23, 2013
Happy bday@Okeke..
Wish u LLnP...in gud health..
Its ya day,enjoy it to d brim!
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Mosunbabe(f): 10:20am On Oct 23, 2013
Dr.'Hesjay:
ASUU nawa o...
.
Joboms,how life nah?..i don miss u pa!..Una dey hear from una frnds,peter,Aisun n co?...i don miss those guys o..
.
Mosun,i dey enjoy ASUU brk o,jst dat i miss skl..
.

I miss Iya Orobo,Iya bisola,Chriscalagh,Hasbun,Paro Villa,loyal Estee boiz,Cooperative building,Set building,CHS meetings,Tacsfon....
Chai..i rili miss skul oo...
.
Vakin,i hail...
Lol its obvious dat u really missin skul,me sef don dey miss skul
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Vakinmuyiwa: 10:21am On Oct 23, 2013
Dr.'Hesjay:
ASUU nawa o...
.
Joboms,how life nah?..i don miss u pa!..Una dey hear from una frnds,peter,Aisun n co?...i don miss those guys o..
.
Mosun,i dey enjoy ASUU brk o,jst dat i miss skl..
.

I miss Iya Orobo,Iya bisola,Chriscalagh,Hasbun,Paro Villa,loyal Estee boiz,Cooperative building,Set building,CHS meetings,Tacsfon....
Chai..i rili miss skul oo...
.
Vakin,i hail...
Chief ooo, see you. Out of all these places and people wey you miss,you No miss library?? lol... you suppose miss library too oooo. ASUU strike go end next year. You like am dat way
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Nobody: 10:23am On Oct 23, 2013
Wetn concern me concern library...That library na anoda story jare....dnt think i've entad it more than twice or thrice sha...
U knw say me no b cwious student na...unlyk u wey library nb ur 2nd hostel...
.
Na 150days sure pass for d strike,i no miss skl work sha
Vakinmuyiwa:
Chief ooo, see you. Out of all these places and people wey you miss,you No miss library?? lol... you suppose miss library too oooo. ASUU strike go end next year. You like am dat way
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Nobody: 10:25am On Oct 23, 2013
Na u i miss pass..*winkz*..
we've not settled our issues totally....
You ladies ehn,make man dey fear una ni
Mosunbabe: Lol its obvious dat u really missin skul,me sef don dey miss skul
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Vakinmuyiwa: 10:26am On Oct 23, 2013
Dr.'Hesjay:
ASUU nawa o...
.
Joboms,how life nah?..i don miss u pa!..Una dey hear from una frnds,peter,Aisun n co?...i don miss those guys o..
.
Mosun,i dey enjoy ASUU brk o,jst dat i miss skl..
.

I miss Iya Orobo,Iya bisola,Chriscalagh,Hasbun,Paro Villa,loyal Estee boiz,Cooperative building,Set building,CHS meetings,Tacsfon....
Chai..i rili miss skul oo...
.
Vakin,i hail...
Chief ooo, you no miss library ni?? ASUU strike go end next year. You like am dat way?? lol
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Mosunbabe(f): 10:27am On Oct 23, 2013
Dr.'Hesjay:
Wetn concern me concern library...That library na anoda story jare....dnt think i've entad it more than twice or thrice sha...
U knw say me no b cwious student na...unlyk u wey library nb ur 2nd hostel...
.
Na 150days sure pass for d strike,i no miss skl work sha
150 days Ke Hesjay!!!hahha it seems u still enjoying d strike sha,ASUU story is getting Long na!
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Nobody: 10:30am On Oct 23, 2013
Na d 150days i talk wey some pple dey beef me o..dem con carry beef sori lyk eleran...Sha,na dem go chop dem beef..
Mosunbabe: 150 days Ke Hesjay!!!hahha it seems u still enjoying d strike sha,ASUU story is getting Long na!
its stl short o...probably december,we'l resume
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Vakinmuyiwa: 10:30am On Oct 23, 2013
Mosunbabe: am not hearing 4rm her, her number is always not reachable
Wow.....okay sha.
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Mhizsleek(f): 10:32am On Oct 23, 2013
Dr.'Hesjay:
Na d 150days i talk wey some pple dey beef me o..dem con carry beef sori lyk eleran...Sha,na dem go chop dem beef..
its stl short o...probably december,we'l resume


Nah don't you think December would be too late to resume? If by the end of this month the issue is not resolved yet, then I guess resumption is till next year
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Vakinmuyiwa: 10:33am On Oct 23, 2013
Dr.'Hesjay:
Na d 150days i talk wey some pple dey beef me o..dem con carry beef sori lyk eleran...Sha,na dem go chop dem beef..
its stl short o...probably december,we'l resume
Na just you ooo. After God na you!
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Joboms(m): 10:33am On Oct 23, 2013
Vakinmuyiwa:
Long time bro. How are you doing??
Bishop Victor...I'm gewd sir...na only dis ASUU wahala...Fastin & Prayer tinz sad
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Mosunbabe(f): 10:36am On Oct 23, 2013
Dr.'Hesjay:
Na d 150days i talk wey some pple dey beef me o..dem con carry beef sori lyk eleran...Sha,na dem go chop dem beef..
its stl short o...probably december,we'l resume
grin December Lon Lon,no qualms
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Joboms(m): 10:36am On Oct 23, 2013
Mosunbabe: Joboms!!! How are u doin?
my 1 & only mosun...I miss u die grin
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Nobody: 10:37am On Oct 23, 2013
Ya..i fink so too...
But they cn resume FYB normalities sha..
Cos those guys aint yet thru wif their stuff....
If ASUU does nt call strike off till middle of november,na nxt yr sure pass
Mhizsleek:


Nah don't you think December would be too late to resume? If by the end of this month the issue is not resolved yet, then I guess resumption is till next year
#uniosun calender don spoil..
.

Guys,i saw Dr Abiona's name in newspaper yesterday..
Uniosun lcturers had a protest @oshogbo
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Joboms(m): 10:38am On Oct 23, 2013
Dr.'Hesjay:
ASUU nawa o...
.
Joboms,how life nah?..i don miss u pa!..Una dey hear from una frnds,peter,Aisun n co?...i don miss those guys o..
.
Mosun,i dey enjoy ASUU brk o,jst dat i miss skl..
.

I miss Iya Orobo,Iya bisola,Chriscalagh,Hasbun,Paro Villa,loyal Estee boiz,Cooperative building,Set building,CHS meetings,Tacsfon....
Chai..i rili miss skul oo...
.
Vakin,i hail...
Oga Hesjay I C U #Edo Pikin
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Nobody: 10:38am On Oct 23, 2013
Na so o,i don 4get sef
Joboms: Bishop Victor...I'm gewd sir...na only dis ASUU wahala...Fastin & Prayer tinz sad
sir Victor,help us nah..
Help us mediate wif Baba God@ d top....story yi ti fe ma long na
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Mosunbabe(f): 10:39am On Oct 23, 2013
Vakinmuyiwa:
Wow.....okay sha.
Are u hearin from her?
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Nobody: 10:39am On Oct 23, 2013
Joboms: Oga Hesjay I C U #Edo Pikin
Edo keh?
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Nobody: 10:42am On Oct 23, 2013
@vakin,Mosun,joboms..
Wu's lectures do u miss most?..
.
Me sha,i rili miss Mr Awojide's class..
Then this man,mercy!
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Mosunbabe(f): 10:43am On Oct 23, 2013
Joboms: my 1 & only mosun...I miss u die grin
Lol how are u doin?
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Joboms(m): 10:43am On Oct 23, 2013
Dr.'Hesjay:
Edo keh?
u be Omo Osun... I be Omo Edo
[b]
Dr.'Hesjay:
Edo keh?
u be Omo Osun... I be Omo Edo
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Nobody: 10:45am On Oct 23, 2013
I for fear...
How dis guy na..u dey hear from am?...erm erm...Akpors
Joboms: u be Omo Osun... I be Omo Edo
[b] u be Omo Osun... I be Omo Edo

me miss d suya man wey dey front of ur hostel oooo
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Vakinmuyiwa: 10:47am On Oct 23, 2013
Joboms: Bishop Victor...I'm gewd sir...na only dis ASUU wahala...Fastin & Prayer tinz sad
Good to hear from you...... is it that you are saying that this ASUU strike should be seen in a spiritual perspective?? People they pray on top am sha ooo. Its only God that can help ooo. Me sef don tire.
Re: Osun State University (uniosun) 2013/2014 Post utme/Admission Thread by Joboms(m): 10:47am On Oct 23, 2013
@vakin,Mosun,joboms..
Wu's lectures do u miss most?..
.
Me sha,i rili miss Mr Awojide's class..
Then this man,mercy![/quote] Awojide 4 lyf..Na Mr. Awojide make sense pass...I miss "mercy mercy" too

(1) (2) (3) ... (128) (129) (130) (131) (132) (133) (134) ... (225) (Reply)

Osun State University (uniosun) 2015/2016 Post Utme/admission Thread / 2016/2017 Obafemi Awolowo University Aspirant / A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.