Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,222,772 members, 8,053,183 topics. Date: Wednesday, 15 January 2025 at 08:07 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / The Yahoo Boy (4736 Views)
When You Have A Baby With A Yahoo Guy / Photo: Yahoo Boys; When The Baba That Blessed Your Laptop Is Sure! / Yahoo Yahoo Boy At Work And Busy(pic) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: The Yahoo Boy by gilgee(m): 11:17am On Mar 11, 2008 |
**gives him a dirty slap- You trouble shooter!** |
Re: The Yahoo Boy by clemcykul(f): 2:16pm On Mar 11, 2008 |
*buys horsewhip and flogs hell out the the fighters* yeye children beuzz of expired kuli kuli na im make una dey tear boxers? tufe sure say u dey pant so? |
Re: The Yahoo Boy by benjay1(m): 4:53pm On Mar 11, 2008 |
@Clem u sure say na horse whip you use ? or . . . . , . . . |
Re: The Yahoo Boy by gilgee(m): 4:56pm On Mar 11, 2008 |
wetin your mind tell you sey na im she use? |
Re: The Yahoo Boy by folly69(m): 4:59pm On Mar 11, 2008 |
i know cus na me give am to he she |
Re: The Yahoo Boy by tufe(m): 5:08pm On Mar 11, 2008 |
clem, wetin you dey talk. I miss you o @ben, omo, confirmed, i no sabi english at all, even pidgin na die, i still no sabi am, i thank God i'm man enuff to admit it, but when yo wan die, na people wey study my profession u go still bring your stupid ass self to. nyway, na your momsi i blame 4 bringing u to planet earth. na planet idiots dem be suppose born you @jayidiot do you wanna enter someting that doesnt concern you. is that what your mama tot you. to jump into matterz that arent urs. dude stay outta this, you heard? |
Re: The Yahoo Boy by folly69(m): 5:09pm On Mar 11, 2008 |
wtf is goin on hia |
Re: The Yahoo Boy by tufe(m): 5:56pm On Mar 11, 2008 |
read page 2 and find out |
Re: The Yahoo Boy by benjay1(m): 6:43pm On Mar 11, 2008 |
hmmm |
Re: The Yahoo Boy by ThugLife1(m): 9:54pm On Mar 11, 2008 |
hmmmmmmmmmm raise to power2 |
Re: The Yahoo Boy by jaymobb(m): 8:22am On Mar 12, 2008 |
@ tufe d twonk u no come they get respect, my friend do not let me lie u down a flog craze gomot ur body o! i no blame u, na if man grow im go come wait for im fellow man to meet up na y u go fit open this ur mouth. just imagine no respect at all |
Re: The Yahoo Boy by folly69(m): 10:23am On Mar 12, 2008 |
no respect yek yek |
Re: The Yahoo Boy by delib: 11:24am On Mar 12, 2008 |
na war 4 here o |
Re: The Yahoo Boy by folly69(m): 11:29am On Mar 12, 2008 |
deliberate delib wat a gwan? |
Re: The Yahoo Boy by tufe(m): 3:36pm On Mar 12, 2008 |
@jayidiot you may need to elaborate on your last post, cuz it dont make no sense to me. @delib you too like war, but you no dey like wan be the person wey dey fight. your job na to just dey sell ticket abi? |
Re: The Yahoo Boy by clemcykul(f): 4:13pm On Mar 12, 2008 |
*packs ghana must go/nigeria must come back and exits thread* |
Re: The Yahoo Boy by tufe(m): 4:37pm On Mar 12, 2008 |
huh? come and explain yourself |
Re: The Yahoo Boy by jaymobb(m): 11:05am On Mar 13, 2008 |
sorry o i tot u cud read, and u sit there and cal me an idiot little did i know i was dealin wit one, |
Re: The Yahoo Boy by tufe(m): 1:13pm On Mar 13, 2008 |
just learn ro express urself more discreetly |
Re: The Yahoo Boy by delib: 3:20pm On Mar 14, 2008 |
@tufe na u sabi |
Re: The Yahoo Boy by delib: 8:41pm On Mar 18, 2008 |
anyone here? |
Re: The Yahoo Boy by delib: 5:42pm On Apr 16, 2008 |
tufe: abi o |
Re: The Yahoo Boy by tufe(m): 5:46pm On Apr 16, 2008 |
start expalining now |
Re: The Yahoo Boy by delib: 3:11pm On Apr 26, 2008 |
explain what ? |
Re: The Yahoo Boy by igala: 3:46pm On Apr 26, 2008 |
where u av bin in the last 6months |
Re: The Yahoo Boy by saucekid(m): 3:48pm On Apr 26, 2008 |
kirikiri . . . . . serving time |
Re: The Yahoo Boy by showbobo(m): 11:20pm On Apr 26, 2008 |
hogwash |
Re: The Yahoo Boy by seunfunmi4(f): 12:17pm On Apr 27, 2008 |
That serves him right and i think it's a lesson to other yahoo guys too I love that |
Re: The Yahoo Boy by saucekid(m): 3:01pm On Apr 27, 2008 |
thank you say you enjoy am no follow dem do ooo |
Re: The Yahoo Boy by gbolalekan(m): 1:11pm On Apr 28, 2008 |
na God catch that guy |
Re: The Yahoo Boy by saucekid(m): 1:36pm On Apr 28, 2008 |
amen |
Re: The Yahoo Boy by welli(f): 1:41pm On Apr 28, 2008 |
d reward for all d yahoozee |
Apple Laptop And Iphone 5 - Naija Style / Drop An Impossible Breaking News / Check Out These Weird Photos you Need To Check Twice Before Getting It..
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |