Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,308 members, 7,971,115 topics. Date: Wednesday, 09 October 2024 at 10:49 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... (1178953 Views)
Obafemi Awolowo University,ile-ife Cut-off Marks For 2013/2014 Session / Futa Admission For 2013/2014 Session / Obafemi Awolowo University (oau), 2013/2014 Session (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1502) (1503) (1504) (1505) (1506) (1507) (1508) ... (1885) (Reply) (Go Down)
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Pokemon43(f): 7:34pm On Nov 23, 2013 |
odizeey: hw u tk lnw say dem go rush exams for unafrom all d forums wey i dey visit na wetin i gather be dat,na second semester dem go rush their exam but them go still rush us too so i gathered |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 7:36pm On Nov 23, 2013 |
Pokemon43: from all d forums wey i dey visit na wetin i gather be dat,na second semester dem go rush their exam but them go still rush us too so i gathereduna can bother una sef ehn,na wetyn uniben tell u?abegi rest ur mind joor 2 Likes |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Pokemon43(f): 7:45pm On Nov 23, 2013 |
odizeey: una can bother una sef ehn,na wetyn uniben tell u?abegi rest ur mind joorok |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 7:48pm On Nov 23, 2013 |
Pokemon43: okbeta |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by dojot(m): 7:49pm On Nov 23, 2013 |
Pokemon43: SMH,which kind intimidation be dis*hides her ASHA*ooow I'm so sorry didn't mean to intimidate.na test I dey test am |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Kenexcel(m): 7:58pm On Nov 23, 2013 |
Pokemon43: cos house don tire me and uniben dey too backward for admission and exam na speed of lite rushing dem go use for us wey wan enta.i am just inquisitive dats all,think of u kor?me wey dey battle how to open my fb account wey dem suspend.Lolz....just take am easy ko...na all of us dy inside d ship together ni..lolz..wenti u do fb? |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Kenexcel(m): 7:59pm On Nov 23, 2013 |
Pokemon43: cos house don tire me and uniben dey too backward for admission and exam na speed of lite rushing dem go use for us wey wan enta.i am just inquisitive dats all,think of u kor?me wey dey battle how to open my fb account wey dem suspend.Lolz....just take am easy ko...na all of us dy inside d ship together ni..lolz..wenti u do fb |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Metaphycist(m): 8:03pm On Nov 23, 2013 |
Faith93: were will sum1 gt text book frm, for all dis courses?Well....from d closest Uniben student u cn find around(who ofcourse offered d same course u'r gona offer). Buh it's far easier 2 get Gst textbks. If u'r serious,somhw som way u'l get a few texts..... Even if d person z in a dft state,u cn send say...1000 or 500(dependin on d distance) 2 d person n he/she wud send it 2 u via a transport service. I wud hv sent mine 2 a Social sci student here,say...Adex or Ken...buh my 1st semestr buks r @my hostel in skul. |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Metaphycist(m): 8:19pm On Nov 23, 2013 |
Beezally: where will ℓ̊ find this books na. Help me plzTell me wer u stay,so hopefully,I cn give u d contact of a law student stayin around der. |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Pokemon43(f): 8:23pm On Nov 23, 2013 |
Ken excel:dem suspend am dem call am ''phishing''na wetin dem say e happen to am na e make dem suspend am, sm1 else acessed it,and i don't know many of my facebook friends,dem dey bring pics make i identify,i still dey try to identify dem make d account for open. |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Pokemon43(f): 8:24pm On Nov 23, 2013 |
Metaphycist: Tell me wer u stay,so hopefully,I cn give u d contact of a law student stayin around der.omo! C levels |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Pokemon43(f): 8:25pm On Nov 23, 2013 |
dojot: ooow I'm so sorry didn't mean to intimidate.na test I dey test amok |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Metaphycist(m): 8:34pm On Nov 23, 2013 |
exPLIcit7: erm sir metaphysics...can u tel us d nature of dz c0urses especially Phil and Logic..d fallacies ar c0nfusing me...tel us where we need to strain our brains...and even 4 Gst 111...since u'v pased dz phases..help us..and watz d nature of questi0ns asked..is it objective,the0retical...THANKS...I presume u hv d GSTs....4 Gst 112,focus on chapter 1-7 and den a part of chapter 8....wic centres on...Mediate n Immediate Inferences,Aristotolean Logic,Law of Opposition etc. Den d chapter on Cultism. . 4 Gst 111,eat d use of Library,n den skim tru d communicatn text.Howeva,focus on listening,writing,reading n d likes. . 4 d questns...dey r Objectives. |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Kenexcel(m): 8:45pm On Nov 23, 2013 |
Metaphycist: I presume u hv d GSTs....4 Gst 112,focus on chapter 1-7 and den a part of chapter 8....wic centres on...Mediate n Immediate Inferences,Aristotolean Logic,Law of Opposition etc. Den d chapter on Cultism.gbam......!!! |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Kenexcel(m): 8:45pm On Nov 23, 2013 |
Metaphycist: I presume u hv d GSTs....4 Gst 112,focus on chapter 1-7 and den a part of chapter 8....wic centres on...Mediate n Immediate Inferences,Aristotolean Logic,Law of Opposition etc. Den d chapter on Cultism.gbam......!!!............Nice one sir. |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Kenexcel(m): 8:47pm On Nov 23, 2013 |
Metaphycist: I presume u hv d GSTs....4 Gst 112,focus on chapter 1-7 and den a part of chapter 8....wic centres on...Mediate n Immediate Inferences,Aristotolean Logic,Law of Opposition etc. Den d chapter on Cultism.gbam......!!!............Nice one sir. . . . Lolz....i just dy laff i no knw y......oga xplicit ni by fire by thunder readin!!! Uniben go suffer for ya hand. |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Kenexcel(m): 8:48pm On Nov 23, 2013 |
Metaphycist: I presume u hv d GSTs....4 Gst 112,focus on chapter 1-7 and den a part of chapter 8....wic centres on...Mediate n Immediate Inferences,Aristotolean Logic,Law of Opposition etc. Den d chapter on Cultism.gbam......!!!............Nice one sir. . . . Lolz....i just dy laff i no knw y......oga xplicit ni by fire by thunder readin!!! Uniben go suffer for ya hand...//// |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Kenexcel(m): 8:49pm On Nov 23, 2013 |
Pokemon43: dem suspend am dem call am ''phishing''na wetin dem say e happen to am na e make dem suspend am, sm1 else acessed it,and i don't know many of my facebook friends,dem dey bring pics make i identify,i still dey try to identify dem make d account for open.Just open new acct na....haba...make u dash dem dat one |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Kenexcel(m): 8:50pm On Nov 23, 2013 |
Pokemon43: dem suspend am dem call am ''phishing''na wetin dem say e happen to am na e make dem suspend am, sm1 else acessed it,and i don't know many of my facebook friends,dem dey bring pics make i identify,i still dey try to identify dem make d account for open.Just open new acct na....haba...make u dash dem dat one!! |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by thelmaivy(f): 8:51pm On Nov 23, 2013 |
[color=#770077][/color]it is well....even inside d well |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Kenexcel(m): 8:52pm On Nov 23, 2013 |
Pokemon43: dem suspend am dem call am ''phishing''na wetin dem say e happen to am na e make dem suspend am, sm1 else acessed it,and i don't know many of my facebook friends,dem dey bring pics make i identify,i still dey try to identify dem make d account for open.Just open new acct na....haba...make u dash dem dat one!!! |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Metaphycist(m): 8:55pm On Nov 23, 2013 |
odizeey: Sch neva resume una dey tlk abt reading,nawa o,Baba....I fear u o. |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Kenexcel(m): 8:56pm On Nov 23, 2013 |
Metaphycist: Tell me wer u stay,so hopefully,I cn give u d contact of a law student stayin around der./ @ Burkina-faso......Lolz.. .... . She is frm Abuja sha oo .wait oo oga prince sir na everybody contact u get for d full federation?? Pokemon dis one xceed level oo |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 8:57pm On Nov 23, 2013 |
Metaphycist: Baba....I fear u o.bro me no dEy hurry o,me I go tk am one step at a time |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Metaphycist(m): 8:58pm On Nov 23, 2013 |
Pokemon43: hahahaha but in a way na true e talk,but d thing be say we neva even get textbooks,we fit go read old one and dem fit change somethings for insideWic course? |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Nobody: 9:27pm On Nov 23, 2013 |
Pokemon43: maybe its an android pin,cos android can ping tooI know babe |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Adex097: 9:29pm On Nov 23, 2013 |
Ken excel: Stop hitting the table. I'm still reading!!! |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Adex097: 9:31pm On Nov 23, 2013 |
Pokemon43: dem suspend am dem call am ''phishing''na wetin dem say e happen to am na e make dem suspend am, sm1 else acessed it,and i don't know many of my facebook friends,dem dey bring pics make i identify,i still dey try to identify dem make d account for open. You probably logged into your account with an unfamiliar device. |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Adex097: 9:36pm On Nov 23, 2013 |
Metaphycist: Well....from d closest Uniben student u cn find around(who ofcourse offered d same course u'r gona offer). Not too late sir, NB:- ASUU strike to end next week |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by aieo(m): 9:40pm On Nov 23, 2013 |
Its too late τ̅☺ call the strike off next week jor ! Who wan ∂o clearance ƒøя December |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Nobody: 9:42pm On Nov 23, 2013 |
Ken excel, are u high? |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Nobody: 9:58pm On Nov 23, 2013 |
IamTitanium: Ken excel, are u high?most definitely |
(1) (2) (3) ... (1502) (1503) (1504) (1505) (1506) (1507) (1508) ... (1885) (Reply)
How To Achieve High Scores On The GRE / The medical students and aspirants thread / Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |