Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,208,577 members, 8,003,019 topics. Date: Friday, 15 November 2024 at 03:13 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Advantages And Disadvantages Of Dating Policewomen (2452 Views)
Hilarious Disadvantages Of Human Hair / Top 10 Disadvantages Of Marrying A Beautiful Woman!! / Ituen’s 10 Commandments Of Dating (guys Take Note) (2) (3) (4)
Advantages And Disadvantages Of Dating Policewomen by Nobody: 2:59pm On Jan 17, 2013 |
Advantages: 1:policewomen sabi every style of yanshing for bedroom.dem be real pro for it wether na missionary style ooo,woman on top ooo,backyard style ooo,jackie chan style ooo,jet lee style oooo,bruce lee style oo,even sef sharon stone style police women na baba for it.dem go handcuff u for bed and yansh yeye comot for ur body sotay u go dey speak in tongues 2:when u dey date a police woman na the police woman dey always dey in change of the financial wahala.unlike other naija babes wey go dey bother u for money if u get a police woman as a girlfriend or wife na she go dey shoulder all the financial wahala for the relationship.yess ooo even sef during ur birthdays and valentine celebrations na so she go jus dey buy u surprise gifts disadvantages: 1:police women too like to dey control the man wey dem dey date 2:if ur wife or girlfriend na police woman u dare not cheat on her otherwise na inside police cell u go find ursef 3:if u dey quarrel wit ur police girlfriend and u beat her she go make sure say dem lock u inside cell make the other prisoners dey molest u till daybreak 4:policewomen too dey hot tempered for wives. |
Re: Advantages And Disadvantages Of Dating Policewomen by Nobody: 3:33pm On Jan 17, 2013 |
lefool Lefool how you take know all this one na? E be like say you dey date police woman o. |
Re: Advantages And Disadvantages Of Dating Policewomen by slimchi2k2(m): 3:52pm On Jan 17, 2013 |
i don die searching for carabinieri woman to go on date wit her |
Re: Advantages And Disadvantages Of Dating Policewomen by stuffs4me(m): 3:52pm On Jan 17, 2013 |
lefulefu, laf wan kill me ooo! |
Re: Advantages And Disadvantages Of Dating Policewomen by xynerise: 3:55pm On Jan 17, 2013 |
Ok |
Re: Advantages And Disadvantages Of Dating Policewomen by achi4u(m): 4:10pm On Jan 17, 2013 |
police women dey smell like police station. #tufiakwa! aka m adiro na. |
Re: Advantages And Disadvantages Of Dating Policewomen by realsammie(m): 7:07pm On Jan 17, 2013 |
Re: Advantages And Disadvantages Of Dating Policewomen by Nobody: 1:25pm On Jan 18, 2013 |
achi4u: police women dey smell like police station.ehen wetin wrong if dem smell like police station? no be human being dem be? |
Re: Advantages And Disadvantages Of Dating Policewomen by Nobody: 2:51pm On Jan 25, 2013 |
omo policewomen hott sha
|
Re: Advantages And Disadvantages Of Dating Policewomen by Ruqaya(f): 2:57pm On Jan 25, 2013 |
not funny |
(1) (Reply)
If You Were A Principal And A Student Forwarded This Letter To You . (picture) / Hilarious Pictures For The Week (laff Away Your Sorrows) / Photo: A Typical Instagram Chick
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |