Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,497 members, 7,951,082 topics. Date: Tuesday, 17 September 2024 at 10:07 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here (220581 Views)
FUT Minna Post-graduate Studies 2013/2014. Anyone? / University Of Ibadan Post Graduate 2013/2014 Discussion Thread / A.B.U 2013/2014 Aspirant Lets Discuss (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (158) (159) (160) (161) (162) (163) (164) ... (233) (Reply) (Go Down)
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by haastrup56(m): 4:42pm On Sep 30, 2013 |
Dj hack: will lasted?...hehehe u and patience jonathan attend d same secondary schl? juz kidding o....d portal is still available ...im sure it will stay up 2 a mnthDjhack! hAba, u dE√ fAlL mY hAnd oo... jUx dOnt leT mE catcht yA! . . . . .* TyPoGrApHiCal eRRo® nah. . |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by Okocious(m): 4:51pm On Sep 30, 2013 |
Fache101:But dem for pity us small na, just hope my 220 can help sha cos i no knw wetin other gurus nock. |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by Nobody: 5:05pm On Sep 30, 2013 |
haastrup56:hehehe...my oga...hw va u dn finish pay? |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by Nobody: 5:08pm On Sep 30, 2013 |
Okocious: But dem for pity us small na, just hope my 220 can help sha cos i no knw wetin other gurus nock.g na so...no b by cuttoff,na by wetyn others wey put in same course gt... buh my g ...Oluwa iz involved-...u go make am |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by Papacypaul(m): 5:08pm On Sep 30, 2013 |
Okocious: But dem for pity us small na, just hope my 220 can help sha cos i no knw wetin other gurus nock.4 whr?civil no b 200?abi u wan compare civil Eng to Archi? |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by Papacypaul(m): 5:11pm On Sep 30, 2013 |
Dj hack: g na so...no b by cuttoff,na by wetyn others wey put in same course gt... buh my g ...Oluwa iz involved-...u go make amkaiii,hmmmn,dt mean say upon getting d cutoff mark,no guarantee d spot fah? |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by Nobody: 5:20pm On Sep 30, 2013 |
Papacypaul: kaiii,hmmmn,dt mean say upon getting d cutoff mark,no guarantee d spot fah?guy make dat cuttoff no decieve u....kip doing ur prayers n pressing ur buttons if any...I will kip saying it...I wish I had som1 to tell me all these last yr*...d.e maximum each dept is 8...n u guys knw hw many of u wrote in ur dept*.. |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by dorsylove: 5:30pm On Sep 30, 2013 |
Okocious: I no even knw the sin wey architecture comit, 200, can u imagin? Y e go must be archi wey get duh highest cut off, dat devil is a lier.even civil ma 200,anyway sha,me I don dey admitted already,I no get shaking,dis year,I'm already a futmite *winks* |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by Papacypaul(m): 5:33pm On Sep 30, 2013 |
Dj hack: guy make dat cuttoff no decieve u....kip doing ur prayers n pressing ur buttons if any...I will kip saying it...I wish I had som1 to tell me all these last yr*...d.e maximum each dept is 8...n u guys knw hw many of u wrote in ur dept*..hmmmmn......prayer continues..... |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by Nobody: 5:47pm On Sep 30, 2013 |
iApplied Cyber Security, scored 180 n tha cutoff iz 180...ain't shaken...Oluwa has been involved |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by Okocious(m): 5:51pm On Sep 30, 2013 |
Dj hack: g na so...no b by cuttoff,na by wetyn others wey put in same course gt... buh my g ...Oluwa iz involved-...u go make amTripple amen! |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by Okocious(m): 5:52pm On Sep 30, 2013 |
Papacypaul: 4 whr?civil no b 200?abi u wan compare civil Eng to Archi?Weather Civil or Archi, all of us need dat grace. Mai just stp here make e no turn to anoda arguement. *winks* |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by Okocious(m): 5:55pm On Sep 30, 2013 |
dorsylove: even civil ma 200,anyway sha,me I don dey admitted already,I no get shaking,dis year,I'm already a futmite *winks*Na me and u o, me i don de hather acceptance fee sef, i don get 80 naira nw. |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by Nobody: 6:06pm On Sep 30, 2013 |
bby angel, switty angel, rhestestic angel...bby u juz throwey me like that..its nt fair....no mind futmx dm dy make ur champagne cool wella....no worry we wuld celebrate @last... RH ANGEL |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by Nobody: 6:07pm On Sep 30, 2013 |
Okocious: Na me and u o, me i don de hather acceptance fee sef, i don get 80 naira nw.no worry, fut go delay admission list cuz of U |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by Nobody: 6:13pm On Sep 30, 2013 |
Okocious: Na me and u o, me i don de hather acceptance fee sef, i don get 80 naira nw.guy no worry dorsy go borrow u... |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by dorsylove: 6:14pm On Sep 30, 2013 |
Okocious: Na me and u o, me i don de hather acceptance fee sef, i don get 80 naira nw.na me and u for real,make we jus keep our faith strong,I'm 100% sure,God wld hear our cry dis tym,haba dis na d 4th time we go apply dat sch tru jamb and DE |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by dorsylove: 6:16pm On Sep 30, 2013 |
Dj hack: guy no worry dorsy go borrow u...lolz,DJ hack,u won hear my mouth,I think say u no go talk to me again na,anyway sha,wen I ready to pay my acceptance fee and other registration stuffs,I go nid u ooo,so abeg,dnt be so far frm me |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by Nobody: 6:20pm On Sep 30, 2013 |
dorsylove: lolz,DJ hack,u won hear my mouth,I think say u no go talk to me again na,anyway sha,wen I ready to pay my acceptance fee and other registration stuffs,I go nid u ooo,so abeg,dnt be so far frm meHaba ma lady me n u na d tightest 5&6 4 dis thread *... |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by RhAngel: 6:38pm On Sep 30, 2013 |
[quote author=Dj hack]bby angel, switty angel, rhestestic angel...bby u juz throwey me like that..its nt fair....no mind futmx dm dy make ur champagne cool wella....no worry we wuld celebrate @last... RH ANGEL[/quotehmmmmmmm.My personal person! u no gt duplicate .,i don catch cold o, i cool pass dt champagne wey dey ur freezer o.any way i stil dey wait 4 fut 2nd list, na me n dem ds yr. |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by Okocious(m): 6:52pm On Sep 30, 2013 |
kiddeinstein:hey! No talk dat 1 o if u no want make boys find u com....hahahahahah, u no go knw wetin de sup yet. |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by Okocious(m): 6:54pm On Sep 30, 2013 |
Dj hack: guy no worry dorsy go borrow u...Halleluyah! Dorsy i want drop my acc no o, how far? |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by Nobody: 7:29pm On Sep 30, 2013 |
Okocious: hey! No talk dat 1 o if u no want make boys find u com....hahahahahah, u no go knw wetin de sup yet.if dem boiz no dey fear BOKO then no HARAM, dem fit show na lolz...d tin tire me oh... ehen person tell me say DE acceptance fee go high pass Jambito own, na true?? |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by Okocious(m): 8:01pm On Sep 30, 2013 |
kiddeinstein:Abi ooo, any way sha make we just reject am 1st. |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by dorsylove: 8:16pm On Sep 30, 2013 |
Dj hack: Haba ma lady me n u na dabi oooo,I c d signs |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by Fache101(m): 8:48pm On Sep 30, 2013 |
Papacypaul: 4 whr?civil no b 200?abi u wan compare civil Eng to Archi?I don't understand u o. Is it dat u want to compare a whole Archi of cutoff 220 jamb and p.ume,to civil eng of 190 or so? U dey apply for civil ne? |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by Fache101(m): 8:52pm On Sep 30, 2013 |
dorsylove: na me and u for real,make we jus keep our faith strong,I'm 100% sure,God wld hear our cry dis tym,haba dis na d 4th time we go apply dat sch tru jamb and DEWhat? Swear! Eyah. May God help y'all. I thank God o |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by Fache101(m): 9:06pm On Sep 30, 2013 |
ASSISTANCE NEEDED!!! . . . Please i don't have an account,thus no ATM card,talkless of Mastercard, so i was thinking of... . . ...sending the 25K to a good minded pal to help me pay,will send my particulars along. So you might drop your a/c no. to help me. Please am in real need. Please! Please!! Please!!! Hahahaha... Oboy,imagine someone just offered you this chance,at a time you really need that sum of money. Kai,may Allah s.w.t save our youth from unemployment and poverty. May that job assigned to our names never be erased by any black belle. May ASUU and FG never play with our education. Ameen. Goodnight. |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by virgendove(m): 9:11pm On Sep 30, 2013 |
ASUU Executives Were Called For A Meeting In The UK... So They All Met At The Murtala Muhammed International Airport In Lagos... While They Were Seated And Relaxed In The Plane, They Were Informed That The Plane Was Built By A Group Of Students From Nigeria's Universities And The Plane Was On Its First Experimental Trip... They All Ran Out Of The Plane, Except One Person, When He Was Asked By The Other Staff, His Reason For Remaining, He Said "If It Is Made By Our Students, It Will Not Even Start.. |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by Okocious(m): 9:29pm On Sep 30, 2013 |
Engineers in the house, dat 1 na una cup of nunu o |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by Luxzz(m): 9:33pm On Sep 30, 2013 |
Goodjay:look at ur jamb registration numba make sure d last two letters are in capital...u gt? |
Re: FUT Minna 2013/2014 Aspirant Lets Meet Here by Cbellicious(f): 9:33pm On Sep 30, 2013 |
Dj hack: *winks* celebration adjourned ...u go flex me if schl resume o*ahbi o |
(1) (2) (3) ... (158) (159) (160) (161) (162) (163) (164) ... (233) (Reply)
Unilag 2017/2018 Admission Thread / Apply 2019/2020 PTDF Scholarship In France, Germany And UK / Delta State University, Abraka 2015/2016 Admissions
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38 |