Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,198,257 members, 7,967,637 topics. Date: Sunday, 06 October 2024 at 12:13 AM

This Coming Valentine - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / This Coming Valentine (572 Views)

Eye Opener For Guys On This Coming Valentine's Day: Ladies Keep Off / Me Dis Coming Valentine / Romancelanders Make A Wish On What You Want This Coming New Year (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

This Coming Valentine by Nobody: 2:20pm On Feb 03, 2013
Valentine don dey come and the thing right now don dey shack many babes for naija.Oyibo man wey create valentine say na day wey we go show love to one another but for naija na the day wey our babes dey chop awuf for guy head and also the day wey dem dey carry belle cheesy.Valentine day for here na the time wey u go see babes for joint dey look for guy wey go buy small stout for them with pepper soup and the man wey dem go follow go house for night.na for this valentine u go see many secondary school babes go sneak comot for their papa house dey enter beer palour dey look for man and na also for this valentine u go see university babes dey stand for road for night with torchlight like police dey look for trailer driver wey go pick them up.enough babes for this valentine go carry belle boku.na wah for the way babes here dey shack for valentine.for their book valentine means more free beer,free pepper soup and maga wey go give dem money grin grin grin grin.naija babes una too much grin
Re: This Coming Valentine by claremont(m): 2:23pm On Feb 03, 2013
grin grin grin
Re: This Coming Valentine by djeezy(m): 2:33pm On Feb 03, 2013
Nothing to comment.
Re: This Coming Valentine by flexshop(m): 3:59pm On Feb 03, 2013
cry grin shocked shocked grin grin grin

(1) (Reply)

Prefer Older Woman / Can A Naija Man Hire Or Pay Any Musician To Sing Music To Serenade His Babe ? / Silence In Honour Of Children Who Were Nt Born

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.