Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,190,925 members, 7,942,323 topics. Date: Saturday, 07 September 2024 at 07:32 AM

Yaba Left Side - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Yaba Left Side (2713 Views)

Funniest Joke (if U No Laff Take Me To Yaba Left I Swear) / The "Yaba Left" Thread / Visit To Yaba Left (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Yaba Left Side by naijastyle: 1:09pm On Mar 25, 2008
He obviously dosen't. There's no network in his brain.
Re: Yaba Left Side by ituen(m): 4:56pm On Mar 25, 2008
not even NITEL?? shocked shocked
Re: Yaba Left Side by kronkykay(m): 5:21pm On Mar 25, 2008
im get mubadala etisalat network for head
Re: Yaba Left Side by gilgee(m): 5:43pm On Mar 25, 2008
More like AYARUHT Satellite Mobile.
Re: Yaba Left Side by kronkykay(m): 11:09pm On Mar 25, 2008
hehehehehe
Re: Yaba Left Side by ituen(m): 10:28am On Mar 26, 2008
hehehe grin grin
Re: Yaba Left Side by gilgee(m): 10:32am On Mar 26, 2008
Ituen you chop fowl shit?

Wetin be those lines wey gum ur teeth?

Kai! Famine no good oo. . .
Re: Yaba Left Side by kronkykay(m): 10:41am On Mar 26, 2008
abeg make una donate garri and kulikuli for am oooo
Re: Yaba Left Side by delib: 10:51am On Mar 26, 2008
and robo
Re: Yaba Left Side by kronkykay(m): 11:00am On Mar 26, 2008
too much luxury
Re: Yaba Left Side by gilgee(m): 3:56pm On Mar 26, 2008
Make I bone Una small. I wan groove NIG VS SA U23 match.
Re: Yaba Left Side by kronkykay(m): 11:41pm On Mar 26, 2008
make we donate money for pop corn?
Re: Yaba Left Side by naijastyle: 1:14am On Mar 27, 2008
and pure water
Re: Yaba Left Side by kronkykay(m): 8:31am On Mar 27, 2008
leave am. . . . . . we go tie tap water for nylon for am
Re: Yaba Left Side by success123(m): 8:59am On Mar 27, 2008
yeeeeeeeeeeeeeeee that would do
Re: Yaba Left Side by clemcykul(f): 9:08am On Mar 27, 2008
nasty kids
Re: Yaba Left Side by kronkykay(m): 9:13am On Mar 27, 2008
where them dey?
Re: Yaba Left Side by clemcykul(f): 11:27am On Mar 27, 2008
they dey inside ur belle
Re: Yaba Left Side by gilgee(m): 11:38am On Mar 27, 2008
Them dey your back.
Re: Yaba Left Side by clemcykul(f): 11:46am On Mar 27, 2008
no na on top ur beard them dey, dat is if u don reach puberty grin
Re: Yaba Left Side by gilgee(m): 11:50am On Mar 27, 2008
I never reach puberty, I still be baby. You wan breast feed me?
Re: Yaba Left Side by clemcykul(f): 1:53pm On Mar 27, 2008
me too no mind some breast o, wey am?
Re: Yaba Left Side by naijastyle: 12:19pm On Mar 30, 2008
E dey for Giggles chest.
Re: Yaba Left Side by kronkykay(m): 6:29pm On Mar 30, 2008
chai. . . . .CHINEKE BE PRAISED!

clemcy don finally do sex change. . . . . NOW A MALE!

April wonders have actually started on nland!

i wonder wats gonna happen next?

everybody please, B.O.L.O.
Re: Yaba Left Side by naijastyle: 6:58pm On Mar 30, 2008
I wonder which one be B.O.L.O again.
Re: Yaba Left Side by kronkykay(m): 7:25pm On Mar 30, 2008
abeg no vex!

i forget say na from village u from come town before u unfortunately know about internet before nland come hold ya head to ya butt!

B.O.L.O means Be On the Look Out!

after i pay ya school fess finish. . . . na me go still come dey teach yu. . . . . .

inshort. . . come dey go back village go join ur uncle miggy for im pure water bizness. . . .

na wetin fit u be dat! chikena!
Re: Yaba Left Side by naijastyle: 8:07pm On Mar 30, 2008
Donkey kong just because you don sabi only one abbrv. for your life no mean say you go come dey yarn okpata for here o.

So na you dey help Miggy market him pure water. Thats good. Now you can save the N5 profit to buy cafe ticket.
grin
Re: Yaba Left Side by clemcykul(f): 12:36pm On Mar 31, 2008
i beg help the poor kronk, grin donates i cidi for kronk to buy airtime grin
Re: Yaba Left Side by kronkykay(m): 2:01pm On Mar 31, 2008
shhhaaaaaaaarrrrrrrrrrrrrraaaaaaaaaaaaaapppppppppppp dddddddddiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiaaaaaaaaaaaaaaaaaaa!!!!!!!!!!!!!!!!

u still get mouth dey talk!

wen u go do ur sex change naaaa. . . . . .?
Re: Yaba Left Side by clemcykul(f): 2:16pm On Mar 31, 2008
open ur mouth dia!!!

i do am the day wey u do ur own,
Re: Yaba Left Side by kronkykay(m): 9:58am On Apr 02, 2008
i no be transvestite like you. . . . . . . .

i stay strapped to being a man like a curse from God!

geddit?
Re: Yaba Left Side by clemcykul(f): 11:16am On Apr 02, 2008
nope i dont feel like gettn it.

transvite so? just get off my sex and let me have fun

if u still have aproblem wid my sex slap urself!

(1) (2) (3) (Reply)

Crazy Answers For Crazy Questions;d / Is There A Nairalander Who Hasn't Done This Before? (photo) / Hilarious! Caption This Photo

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.