Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,199,564 members, 7,972,125 topics. Date: Friday, 11 October 2024 at 01:10 AM

The State Trooper - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / The State Trooper (1397 Views)

Tell The State? / The Solar Eclipse And The State Of Nigeria / Texas State Trooper (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: The State Trooper by delib: 1:01pm On Mar 29, 2008
he's a crab
Re: The State Trooper by kronkykay(m): 6:36pm On Mar 30, 2008
Naijastyle no go ever talk from im own mind. . . .

dey follow pple for back wen war dey front. . .

gilgee. . . .no think say i dey support u ooo. . . go ahead and dare him jare

after all im go only beat break ur front teeth.
Re: The State Trooper by naijastyle: 7:08pm On Mar 30, 2008
Kronky da donkey kong them send you?

How you take know say i no dey talk from my mind, you dey inside my mind?

You be winch? Make you take your time for there. angry
Re: The State Trooper by kronkykay(m): 7:21pm On Mar 30, 2008
me dey inside you?

for wat? wetin i dey do for dere naa?

dem tell you say na from garbage i dey chop food?

tufiakwa! abeg hold ya side ooo
Re: The State Trooper by naijastyle: 8:17pm On Mar 30, 2008
Donkey kong the garbage eater. grin
Re: The State Trooper by clemcykul(f): 12:32pm On Mar 31, 2008
how we no go mind am?
Re: The State Trooper by kronkykay(m): 2:06pm On Mar 31, 2008
i better pass the goat fckers and the d1ck suckers!
Re: The State Trooper by naijastyle: 2:11pm On Mar 31, 2008
definitely. You are their mentor
Re: The State Trooper by clemcykul(f): 2:12pm On Mar 31, 2008
hmmmmm
Re: The State Trooper by kronkykay(m): 9:56am On Apr 02, 2008
naijastyle:

definitely. You are their mentor


am a [i]de[/i]mentor for sure!

am about to come suck yur soul out fool!

(1) (2) (Reply)

Going To Iraq / Why The Chicken Crossed The Road / Boss Wants Too Much

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.